Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 35 pages)
una no fit ![]() |
Dyt:i don mark u too, ![]() |
![]() Studio CFR:you, i don mark you, |
PAPINE walk in, looks around they even have the guts too change the subject without my approval ![]() PAPINE turns around and walked out, slamming the door |
ah ah kunbee, |
lol can d thread b locked 4 dat? no worry i no go modify am, oya go tell ben10 |
OK sorry bloody ci.vi.lan |
wetin dey chai u? u dis ordinary ci-vi-lan |
@d1kele occasionally i still interview prominent people, jus 2 keep there head in order, AFAIK u need anoder head. |
@dyt button ur dress now ah ah, studio u no tell am say i b jews, im hemming u 4 dat. |
lol c labor leader |
Enemies una no fit c my back, na untop powerbike i dey, , |
The reason 4 dis new topic is simple, freedom 2 say anytin u want. let's say no 2 locking of threads |
who put ur mouth? abeg i no go fit marry a he, AFAIK, I TINK TANIMZ IS A HE. yea i feel much much better letting dat out |
tanimz ye shall knw d truth and d truth shall make u free abeg i no fit go mountain of fire because of tanimz, AFAIK |
tanimz:tanimz notin dey here oooooo, papilonow runaway chicken how far now, lol |
Abeg i no fit acept ben as my oga, i no wan get ear problem. tanimz im checking now. |
papine not sure if he should giv it out. hmmm ok olaworenet@yahoo.co.uk rem. im not a yoruba guy i no dey eat amala |
TanimZ dis is a very sensitive email ads. no junk mails and if u are a guy pretending 2 b a girl, i will knw. lol. |
studio no b u say u wan go, ah ah wetin dey do u self, now wey ur president don go, u 4 follow am u knw d kep ur words |
TANIMZ u are playing hard 2 get abi? but remember ooo oko won lo de o, lol, hope i got dat right. |
@studio i thot u were joking, i can c dat u really mean it, u 1 go meet dagrin abi? dnt worry i will make arangement 4u |
olo, |
I NEED UR PROFILE, EVERYTIN can u do dat? |
ok @poster u got urself a C. keep it up. |
lol shoot me lol, with wat? ur water gun abeg i no fit stout? |
@tanimz i dnt knw wat 2 say , im lost, @studio im not ur enemy, im ur shadow,u can't do anytin without me |
Abeg i no go fit sit on top of tortoise with laptop on my labs jus because i wan drive maserati, |
@studio u might end up d way he did if u dnt cool down @tanimz neither do i,i hav used d hol of my body 2 xpain but stl |
lol, i dey fill u jor, but dat means u are on ur way 2 heaven then , |
LOL, wat ? |
@tanimz i jus got dis info 4rm my security advicer, he said u can't be seen with me 4 ur own good, sum order time, dear |

