Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 35 pages)
Femmy wat do u mean by Adan? U never hear of batsoup b4? i don bcom wizard now jus because i wan render my service, |
Dan i knw!! solo, no b dat thug ben com cut am, @femmy sorry na bat we go kill oo is dat ok by u? |
Really? anyway i knw u type, |
Hi femmy u'r welcom 2 d upper chamber of d house, hw can i help u? We hav eba, amala,point and kill, name ur choice, |
200m condom, lol no ooo |
Lol AIDS IS REAL GUY, |
@ben and syl. wetin dey lol d 2 of u? abi una follow deposite 4 her body 2? |
Yeah 32 indeed, are u sure dey were not stolen? u knw say studio b guru 4 dat kin tin. |
@Choco5 ur reaction is sumhow weird, maybe u were dreaming, |
as u dey beat ur boywatever, dyt are u married? NO oooo, i no look 4 wife oo, c were she don dey tink go |
Y u tink say na only u dey wear rubber teeth, |
HUH!!! |
papilonow:imagine dis guy , |
Dyt:wetin do u ![]() |
Studio CFR:anoder day ![]() Ben-10:papine was happy wen he had dat info ![]() Then papine:@ ben i wan u too knw dat the native doctor didn't hav the smallest solution to my problem, why did u giv me false hope, and u call ur self a MOD, ![]() For dat i am sending a bill, Mr bean must be kick out, with immediate effect, ![]() next time u will confirm ur info. before you give it out, ![]() |
A frnd of my tod me that he was beating up by the girl family members, ![]() anoda said he felt he was in a plane that was about to crash, ![]() But no matter how painful it is, we should learn not to label our EX, as a bad person to the world. |
i dey com, ? papine is runing 2 a native doctor's place |
@DYT u b iyawoita. |
take alabukun,dry gin and weed ur head go cool down, lol then u go com start 2 dey slap anybody wey u c. try am. |
MODERATORS, abi are u one of them?, why are u ? |
how u react 2 any situation matters alot Violence should be d last tin , |
Now dat d house is in order, can we, the honourable members proceed, thank you, we need 2 change all d mod, |
jus d pics, |
haaaaaaaaaaaaa, at last who win, ![]() |
na wa for u oooo |
hi ben, waz up, ![]() |
gidson12:Do you know that GUILT breeds fear, and FEAR will lead u 2 suspicion and SUSPICION gives birth 2 VIOLENCE, watch ur mouth |
*As for me i lost control of myself, i didn't know what too do, then i began to run not too break the world record or to beat usain bolt, i didn't even know were i was running to, I ran up to 200metres then i realized i couldn't breath properly, i had too stop, at that point i regain myself, Till date if i remember that event, i laff, PAPINE |
dani1luv: ![]() papine: ![]() Ben-10: ![]() sylve11: ![]() dani1luv: ![]() So dan you are the one that sent those little thugs after me, Right now your bulletproof vest can't help you, cos i am hemming your head and if you beg i will break your K leg, and for your little thugs ben, style,d1kel and dyt, tell them that if i catch them, Na HOT WATER i go pour for their yanch because i dey follow una play abi, ![]() |
PAPINE walk in with an AK47, looks around, |
I didn't say chat with, na follow papine talk, grrr ka grr ka AK47 fully loaded, oya who among u change d subj |
DYT AND STUDIO UNA CUP DON FULL REACH, where my AK47 |
,



