Jokes Etc › Re: Farting Jokes by parki: 8:13pm On May 21, 2009 |
oh really!!! |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by parki: 8:12pm On May 21, 2009 |
TOTALLY LUV
@ben
so u just noticed!! u must be too slow then man |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by parki: 8:10pm On May 21, 2009 |
i am walking thru all these thread wit only one thing in mind
BURY ALL THESE COWARDS |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by parki: 8:08pm On May 21, 2009 |
see this idiot o so u sef don dey open mouth abi |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by parki: 8:07pm On May 21, 2009 |
common sense lol abby pleaseeeee thts too fa from wot u've got |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by parki: 8:03pm On May 21, 2009 |
yea i do innit |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by parki: 8:01pm On May 21, 2009 |
and how do u know me, |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by parki: 7:58pm On May 21, 2009 |
gerrrrrout |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by parki: 7:57pm On May 21, 2009 |
make me |
Jokes Etc › Re: See Insult by parki: 7:56pm On May 21, 2009 |
who be ur sweety abi u don dey dream again abeg no spoil show for me for here o |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by parki: 7:55pm On May 21, 2009 |
ta close ur mouth for there |
Jokes Etc › Re: See Insult by parki: 7:53pm On May 21, 2009 |
u nko |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by parki: 7:52pm On May 21, 2009 |
sharappppppp my friend |
Jokes Etc › Re: Little Kids by parki: 3:24pm On May 16, 2009 |
romade abeg come comot ur okada from road i wan drive my jeep comot compound o |
|
Jokes Etc › Re: An Expensive Guy With An Expensive Babe by parki: 3:13pm On May 16, 2009 |
searching for mai guard work with ur 15 years of experience |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by parki: 3:10pm On May 16, 2009 |
see clumsy dey tear mouth like say no be afro im sef dey train for im bla bla bla |
Jokes Etc › Re: Extremely Bad Jokes Are Hilarious^ Don't Be Afraid To Post Yours Here by parki: 8:19am On May 16, 2009 |
bush pikin |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by parki: 8:18am On May 16, 2009 |
swine flu attack |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by parki: 8:16am On May 16, 2009 |
carry am go mr biggs now |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by parki: 8:14am On May 16, 2009 |
im talk say if say u get sense im for don employ u as conductor for him bus driving business |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by parki: 8:00am On May 16, 2009 |
they all work for me my dear including this mugu above me sef |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by parki: 7:58am On May 16, 2009 |
before nko abi na which babe go see my bla bla bla wey fear no go catch  |
Jokes Etc › Re: An Expensive Guy With An Expensive Babe by parki: 7:48am On May 16, 2009 |
above me, mugu special edition |
Jokes Etc › Re: What Not To Include In Ur Cv by parki: 7:46am On May 16, 2009 |
joke funny e no funny u must open mouth sha  abeg close that mouth full of black and brown germ before u give us swine flu for this place nonsense |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by parki: 7:43am On May 16, 2009 |
ur type don see bla bla bla in the past 10 mnths sef and counting |
Jokes Etc › Re: Dear Lord, I'll Beat Her To Death by parki: 7:38am On May 16, 2009 |
wound now make we see if no be ambulance dem go use come carry u for nairaland |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by parki: 7:34am On May 16, 2009 |
omo na credit crunch make man condition get as e be jare, studio abeg share dat akara cos me go chop half sef |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 7:28am On May 16, 2009 |
if there wasnt i wudnt ask wud i  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by parki: 7:26am On May 16, 2009 |
cmon will u sharap talkative |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 7:21am On May 16, 2009 |
why all the teeth |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by parki: 5:52pm On May 14, 2009 |
blame it on the alcohol |