Parki's Posts
Nairaland Forum › Parki's Profile › Parki's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
u sef they form like say u get toothbrush |
ok clem u dey craz |
tessy get ready today we are going to see BRUNO i will send the okada man to pick u up later tonite, i miss u ![]() |
this website is under construction please dont post anything again |
i command everyone to stop posting here |
clem hw fa na, come take the present wey i buy for u from my house o |
this boy must have smoke paw paw leaf this evening this one he goes around in every thread shining his black teeth |
am i suppose to join u and laff but anyways whenever u want me to laff can u give me a sign prick |
farts again on this thread, |
farts in room and leaves, |
|:-) |
maka y. ?? |
gunpoint so u still dey so hw the war for afghanistan abi na iraq una go this time |
hey village boy abeg u r not in ur village meeting. broken english or english pleaseeeeeeeee ![]() |
dont forget say na so u too take start and we all watched u grow ![]() |
Hmmmmm wot is going on here ![]() |
wot a beautiful morning i am going off to get a small teeth clean wit my chewing stick see you all in a bit |
@lady T ![]() yup yup u r totally right that old woman is just depraved sorry to say so but an experience with her and i bet u also will reach the same conclusion she was the same woman that had my friend and i frustrated and angry spending money lookin for a blue card which was totally irrelevant to our application. |
comot from here |
since when |
dont worry my mouth is made up of the same composition of tht of a dog scientifically proven to be one of the best to kiss and also bacteria free as wel ![]() infact chop anoda one |
thanks for exposing tht married man, infact one kiss for u from this my unbrushed mouth |
romade shey that malaria wey dey worry u for brain never go abi wetin come concern u wit the garri wey i drink na, please go pay before dey ban me too from choping |
o boy abeg carry this ur outdated scope comot from here o ![]() |
or |
yea i knw he is not the right one for u innit. |
i for snap u but tht ur wowo face go spoil my camera lens |
hey wey all the babes for this nairaland waka go na |
monkey dey love chimpanzee. |
ok my village trained ajebutter friend |
interpreter sef worse pass |
go and buy batteries for that ur broken clock, last i checked it was 13:30pm |


