Parki's Posts
Nairaland Forum › Parki's Profile › Parki's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
ok romance u can come back for i meant no harm i was only taking a piece mate ![]() and abeg no dey fall my hand for here now why u come dey tell this mukee bad things about me now even if i sour for mouth but u for the encourage am atleast |
yes i sabi now but i still take one post they pass u for class those days atleast i dey come 29th while u dey take 30 out of 30 those days so who come beta pass nw |
ok i will. But remember say u suppose sell pepper today o, pull tht ur ears i didnt say pure water i said pepper cos i knw say ear the pain u sometimes |
save it for later but i am not here to make friends i am just here for fight for justice and right. Gosh atleast make pple like romance give odas the chance to express themselves here abi them call una name put wen seun open joke forum |
i know o but u knw say e get pple wey be say their work na to they look who dey copy and paste for here i just wonder how much seun tthey pay this kain pple sef |
see romance dey feel like baller for here o, cmon will u gerrout. battybwoy ![]() |
battybwoy ;d |
which levels sef ok blisseing stop ur copy and paste if not we will hold u for plagarism |
romance wetin be ur own wit this mukee sef abeg free am now 1 free igbo for u if we don block for the usual spot today but free am abeg |
which one concern u u sef bring ur own and paste here too |
abi o ![]() |
![]() |
![]() |
yexx boss parki is in da building ones again |
![]() |
close ya mouth u too |
parki entas room singing "mama use to tell her all u gat is pride, ashawo na ashawo no matter wat u drive dont spend ur life to buy money cos u cant spend money to buy life" |
huh wot r talking about i never told u i was interested so why all the comments ![]() but we can stil talk as nairaland friends innit |
chei be like say all the cybercafe for naija don close this one wey ben no dey here again @ben see u wen ur cheap arse reloads with ur pocket change and comes back tomorrow |
yea rite!!! |
CFR yous a rasshole innit abeg me and ablegal na like oil and water and it shud stay tht way if i am looking for a gal i av got lots around me here (jamo, indian, chinco, britico so i knw where to go mate and not able gal) |
i thot we aint speaking |
mugu |
wait o na who studio dey cal idiot, lol see pot callin kettle black and then u claim levels lol, abeg make una no dey make me laff for here o jare @ben if say i fit see u na hot slap na im i for land on top tht u mouth and ur stupid 1976 yarns, |
why wont dis stupid nairaland show my messages kip editin it and shit |
studio Bleep uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu ![]() |
ok mate |
studio there we go again i thot we av gone thru this before or do i need to still take u back memory lane STUDIO53 u cant aim at me i have beaten u ones and i might stil have to do it again ![]() ben10 abi na wetin u dey cal ursef u can bring the whole world i aint bothered mate open ur mouth next time and i will bitch slap straight into anoda nationality |
@ben u beta not take a piece mate!! who do want to take a bite at. u must be retarded innit i av got a apetite for destruction and u r just a small fry my friend @studio werin dey go on, i can see u have totally re-branded ursef brov |
studio wots gud wit it brov still 2 fingers in the air for u i can see u doin ur thing so u av CFR now can see u finally got promoted @ben watch out cos i am aiming at u, u cheap dick head |
if u like abby dey give tht one legged ben hope, |

but i am not here to make friends i am just here for fight for justice and right. Gosh atleast make pple like romance give odas the chance to express themselves here abi them call una name put wen seun open joke forum
u sef bring ur own and paste here too


