Jokes Etc › Re: Little Kids by parki: 6:20pm On Jul 19, 2009 |
yea , u nko |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by parki: 1:18pm On Jul 14, 2009 |
wit what eyes, |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:49pm On Jul 14, 2009 |
omo shun rap first, money no dey na wetin i dey try explain for here |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by parki: 12:43pm On Jul 14, 2009 |
i have been checking out profiles of female members here and one on seems to have their pictures there
come una sef dey fear una face please put pictures make we knw who be who abeg
this is the last warning from head quarters o(Mr. seun) |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by parki: 12:38pm On Jul 14, 2009 |
tessiey baby me, please dont tell me u and now wit tht bus driver called romade |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:36pm On Jul 14, 2009 |
strolls out singing wit new mails money quick to go, money slow to enter whr money dey go o i dont know |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:29pm On Jul 14, 2009 |
takes the needle and punctures her bla bla bla, |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by parki: 12:25pm On Jul 14, 2009 |
i hope he doesnt abandon his books for trading |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by parki: 12:19pm On Jul 14, 2009 |
my wife before before. hw u dear sweerie?? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by parki: 12:18pm On Jul 14, 2009 |
it is very necessary we knw who we relate with |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:17pm On Jul 14, 2009 |
joins and peeps as well |
Christianity Etc › Re: Witches And Wizards Let's Meet Here by parki: 11:50pm On Jul 13, 2009 |
lady kool: as i dey spray dis place with holy water all u witches una go run now now bone this ur shakara, we know say u dey meeting last nite, the new paroles now na tonite come and dont be late |
Christianity Etc › Re: Witches And Wizards Let's Meet Here by parki: 11:25pm On Jul 13, 2009 |
omo na me go do bouncer wen time set o |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by parki: 11:38am On Jul 13, 2009 |
see this bingo wan they follow for grown pple gist |
Jokes Etc › Re: Little Kids by parki: 11:37am On Jul 13, 2009 |
thunder fire ur nyash for there bingo 20001 |
Jokes Etc › Re: Cowbell Our Milk by parki: 11:34am On Jul 13, 2009 |
ben10 u again |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by parki: 11:33am On Jul 13, 2009 |
this is public forum and for the sake of ajes like me and odas please no spanish here |
Jokes Etc › Re: An Hour Of Fun by parki: 11:26am On Jul 13, 2009 |
yes thts the most reasonable one i knw please come and teach another |
Jokes Etc › Re: Little Kids by parki: 11:25am On Jul 13, 2009 |
my dumbass wife hw u dey  |
Jokes Etc › Re: Phone Calls From Hell by parki: 11:19am On Jul 13, 2009 |
maka y. |
Jokes Etc › Re: An Hour Of Fun by parki: 11:17am On Jul 13, 2009 |
pay the 3 hrs wey u collect wey u neva pay anyways anytime from now i wud be logging u out |
Jokes Etc › Re: Who Am I by parki: 11:16am On Jul 13, 2009 |
na tht cheap paste wey u dey always use
please try cogates and tell me hw u feel afterwards |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by parki: 11:15am On Jul 13, 2009 |
na u i dey target sef |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by parki: 11:14am On Jul 13, 2009 |
u pple shud go and make urselves useful today |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by parki: 11:11am On Jul 13, 2009 |
try get ur own |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by parki: 11:10am On Jul 13, 2009 |
cant be bothered |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by parki: 10:57am On Jul 13, 2009 |
until i bomb this thread then u pple will knw i am serious abi |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by parki: 10:55am On Jul 13, 2009 |
this local pple english please |
Jokes Etc › Re: Dogoyaro by parki: 10:54am On Jul 13, 2009 |
please put ur own let us see if we wud not beat the craz out of u cos i knw say e go worse pass this one. |
Jokes Etc › Re: An Hour Of Fun by parki: 10:53am On Jul 13, 2009 |
u better post all u can now clem o ur time remains just 5 minutes before we log u out unless u want more time |
|
Jokes Etc › Re: Ne-yo Caught Making Out With Whoopi Goldberg picture released by parki: 10:49am On Jul 13, 2009 |
nahhhhh they are saying tht u r prick head |