Parki's Posts
Nairaland Forum › Parki's Profile › Parki's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
romade this one wey ur bori dey sweet u this afternoon wetin dey happen na go give mama ngozi her money she dey find u for tht akara wey u chop |
hey u heavily uneducated village boy english/ or broken english please ![]() |
see pot calling kettle black |
na to buy brighter grammer for tht it for falling our hand |
hey no two loving for here o |
i don show o |
i bin think say e don reach 290 to 1quid ![]() |
mehn the nigerian embassy in london is just crazily frustrating with still that basic nigerian mentality. no customer service whatsoever. firstly you are being treated like u aint got/know ur right as a citizen and which is not wht i get from visiting other embassies they talk to you rudely after u must have stood for hrs just waiting for ur turn. Anyways i ve got this romanian friends who wants to come to nigeria, she was turned down for some stupid reason that no one understood even the persin over the counter who asked that she provides a blue card which is to show she has the right to reside in the uk. so absurd cos this person was a student and had already stayed here for 9mnths so the question we asked was here is the letter from the uni showing i am enrolled in a course and presently running my MSC prog so why do i need a blue card and the stupid woman kept looking at us and after that said next pleaseeeeeeeee mehn i almost laffed my ass off cos she was so embrassed but had nothing to say anyways we went back with someone from BBC and a representative from the romanian embassy to teach them how it is done cut the story short her application was accepted. |
tbk417 abeg no mind some pple simple question wey person ask them and u can see the answer tht block head gave and thts hw pple fail in exams |
hello u sexy thing |
yes my boy i don hear ur hailing,me too dey hail back |
![]() |
ok i don hear |
![]() |
my friend cmon read wetin u see there first and then u can reply the post ![]() |
jeovy be like say una just go mid term break cos e don tey small wey we see u for area |
receive ur healing and speak open ur mouth if u believe in miracles |
Mama NLD come show me some tits ![]() |
i for mention names but e come be like say the person don already sabi im sef |
@lolla bee the only name wit NLD error ok o thnx for looking out for me but it wasnt my fault i cudnt find the bla bla bla lastnite na nepa cos tht one o ![]() |
says the mama of NLD |
tufiakwa ![]() |
see this one thnk God u no be my frnd sef ![]() |
go back to work ur break is over this pikin |
gud for u |
if u no get work then come make i employ you for my poultry farm instead of wasting ur talent as a bouncer, |
he cant now him sef knw the condition of hw him teeth dey na y shame dey catch am to even open mouth |
hw can, wen i get my sat nav for here ![]() |
ray charles, wats gud wit it?? i knw u cant see this, You Dey Craz ![]() |
u beta go see an optician i bet he will tell u, u r short-sighted |



