Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 606 pages)
see Mumu talk..una go jus sit down dey pad records.. |
them lift 1 year ban n una come bk beat players n scatter team bus..
make the organizers jus Gv d fans lifeban |
Amotolongbo:messi is behind in international trophies?? like seriously?? messi wey win u-17 n Olympic gold n copa is behind cr7 dt won only euros?? na wah o.. ballon d or isnt a yeardstick to jugde messi n cr7 bt ur man de tro tantrums wen he stopped winning it n even said he wished to win more than messi before he retires....abi na u know pass cr7? u jus de wyne urself... |
ExcelDBM:yeah...no lies, like dey won it last season without messi abi?? united made top4 last season without cr7 n now planning Europa league or conference league next season with him... think about dt wan n free messi abegi.. |
obembet:lolz...calm down na....maybe ur guy is busy with easter tinz...e go come push am go fp as usual bcoz it involves obembet n cr7.. but pls dnt forget to create a thread as usual on wednesday morning n mention ur guy to take it to front page after Liverpool massacre united n i pray dis ur goat wey u de noise about no go ghost as usual.. no goals against city in both legs, maybe he would do hatricks in d second legs of Liverpool Chelsea n arsenal like he did against a big team like Norwich today... he always delivers on big stage abi?? hypocrites. |
Joezinho:cr7 started 2 years before messi started n messi is on 55 while ur man is on 60 messi have more ballon d or than ur man n still have more trophies than ur man but u still de drag messi into cr7 threads.. when dey both retires....ur man would simply be the best goal scorer ever but messi would be the GOAT bcoz he achieved more than cr7.. Pele n maradona are still tagged greats bcoz of d worldcups dey won n not just goals, messi n cr7 won none bt individual stats n achievements are placing dm as greats.. messi next goals is winning more trophies n the worldcup, leo is currently on 38 trophies n only alves on 44 is ahead of him.. when messi is done, he would be the player with the most ballon d or won n the most trophies won, ur cr7 would only av an edge with most goals.. years later, wen people ask who is better or who is the GOAT, d answer will be glaring...MESSI |
ExcelDBM:I no get time for all dt talks....which trophy e go win dis season?? mess don win league already wen time to count trophies reach...I go reply them |
LoveNbeloved:congrats to him....av said it countless times dt this cr7 is a gaol machine... I pity Liverpool n its defense thia Tuesday... cr7 go score 5 n dey would regret dt first leg 5-0 disgrace dt cr7 ghosted.. baba is back on form.....Liverpool go collect same cr7 dt lost against bad everton last week n vex smash pikin fone for ground naim una de noise bcox e score norwich 3 goals abi? we go see am against Liverpool, arsenal n Chelsea fixtures if e no go ghost as usual.. |
congrats on his 50th career hatrick, united are soo bad dt a lowly norwich is scoring them 2 goals n almost won if not for dt de gea save.. arsenal self fall hands n did their 3rd back to back losses in 3 games.. seeing the next sets of fixtures in d remaining 7 games...I think it's Tottenham n maybe westham have d best chances of making dt top4 |
this want football career don end, when prison n fine finish with u, u no go see keke take jam person |
effects of too much drugs.. |
whizzbaale:I swear....heartbreak no fit make street boys cry no matter how hard it hurts but I don see hard guys de cry for tickets wey last game cut...men de cry like baby... abi na wen crystal palace win city n cut boys tickets like mad... for my hood, almost 500k lost dt day....one punter Gv us game n we all play am and city cut us....I bin stake 10k to win 30k bt i no fit noise bcoz of the big amount were richer gamblers stake because dt plug bin deliver us 3 odds jus few days back n e enter.. one gee put dt game for 4 different tickets n all cut dt day, almost 55k cut n na only city cut all bcoz e put "sure city" for all.. the guy say e go quit gamble bcox e no get luck, now na him de preach give us wey still de find sure 3 odds |
dt heartbreak dey ment...u de call 10m..if ur betslip of common 50k cut, u fit mad n get sleepless nite for days.. my guy Olu ticket of 800k cut dis past Tuesday wey bayern play 1-1, e carry 14 games wey don de play since last weekend bt d last na bayern to win Villarreal n e stake d game 5k.. I de tell u say my padi never still get himself till now, him even tell me say him babe don visit twice n him no fit get erection to do anything.. d babe de threaten to breakup bcoz she de tink say my padi de cheat bt d guy no even send her atall.. person wey dey show me him monday chat with him client to deliver home appliances like fridge, home theater, new fan n also new t v before bayern game.. say as chukwueze score dt goal, he feel him soul leave e body n tink say him don die |
the new sheriff is in town n its a complete overhaul in united..
players like Pogba, Mata, lingard n even rashford n cr7 may also leave..
my own b say make PSG no do mistake go sign cr7 oo... |
kenzysmith:u started d childish talk by asking our local coaches to coach NPFL clubs than staying idle n even say some foreign coaches do coach smaller african teams.. and I ask which African club ur pasiero de coach since his last job?? |
Medianna:avoid me ooo mk i no bite ur ear |
jk |
kenzysmith:I no de praise eguavon, I said local coaches needs more time n patience,..our last AFCON was won by local keshi... ur ma. coach d biggest club in Portugal, he is dt good n he isnt coaching any club in Europe top leagues.....na Saudi n venezuela u de call.....abeg no start |
see the real "working boys" |
I no fit believe this wan abegi |
lazy shameless mofo |
autopsy for naija??
the ini unoren case for akwa ibon autopsy never finish??
abi dt chidinma atanga case nko?? abegi |
DigitalStepdad:I first reason am too....e no pass joblessness, boredom, hunger n weed na wen person no job n smoke weed naim e go de reason rubbish like..." I go bet u 1k, u no fit run go press dt bea breats n ass.. |
dt guy get mind...Mk e jus stay prison oo
bcoz if dm release am, na death by fire or dm stab am for shiiting inside mosque |
kenzysmith:so which African club ur paseiro don coach before?? or u asking out local coaches to coach NPFL team as a condition before dey get super eagle job is only applied to local coaches but not pasiero? |
he was staying with rats n snakes he called friends...
he get some kain moni man go get...u need more guards than friends.. |
too scary bt her running away isnt d best option |
Kriss216:foolishness?? dts yr own ideology of life...face it n leave others dt believe it isn't foolishness.. I remember back then my pastor do preach dt women wearing trousers, guys rocking tattoos n dreds are all foolishness bt now a lot av changed... jus do ur own n free others.. if person like u go jand n fall in love with a lady dt wears such...d script go change |
RisenJoe:evidence bcox na marriage? some people dey shock me o.. guy, if ur mind dey suspect something n ur instinct dey tell u say dt bestie dey do tinz for back, jus free her. I dnt do bestie tinz bcoz i don play dt role tire n i kno wetin I do.. |
see as small girl wey never see 10m for her life dey use her fckmate de run u street n u de here dey reason rubbish.. bea wey u for don remove mind since n turn to fckmate. one bea tried same with me back den in skul, de call one gee bestie bcoz d guy good for econometrics n d gee owe small change.. always calling, texting n visiting d guy, she even de pass nites for e crib based on reading partner tinz omor I jus off mind from d bea, jus de call her wenever konji rise, she kum de complain say i no send her again bt I no even reason her one nite I lie say I de out of town BT one new banny lap my unit, naim d mumu babe get info say bea dey ous, she lap my ous n start to de disturb my lodge with shouts bcoz i bin locked door.. I open d door n asked her to leave say her time don pass, if she need sex, make she call her bestie to come over n lets av an orgy.. |
Kriss216:and those were no de wear anklets don use d legs match to greatness abi?? people do criticize wat dey dont understand |
any young babe wey de tie wrapper dey off me..If u visit n do such, i fit swear for u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 606 pages)

