Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by PeeJee(m): 11:39am On Jun 17, 2009 |
lysaa: Elysaabeth come and take ur pomade outta my way o. pretender u like it jare  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 11:34am On Jun 17, 2009 |
am fyne tank u  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by PeeJee(m): 11:32am On Jun 17, 2009 |
100km  |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by PeeJee(m): 10:02am On Jun 16, 2009 |
i hear say d kiosk is loaded wit liquista (kulikuli) no wonder whenever cbas buy gari he go take styl pass d street abeg ben help me tell cbas abi wetin be him name that garri dey cause fever o according to tyty |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by PeeJee(m): 9:58am On Jun 16, 2009 |
oh ohhhh wetin studio dey yarn sef? |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by PeeJee(m): 9:54am On Jun 16, 2009 |
cbas ben na stingin man he no go giv u d kulikuli , hey cbas u ma dey chop kulikuli habe cum to my house and get a carton of milk and honey its more hyginic  |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by PeeJee(m): 9:51am On Jun 16, 2009 |
bros sylve don confuse ooooooooo  |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by PeeJee(m): 9:42am On Jun 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Xtreme Catapulting by PeeJee(m): 7:55am On Jun 06, 2009 |
village wolf u suck I beliv that is u sleepin with animal , If u come to my village my grand mother she goats will all get pregnant. Ur postin very disgusting, I hate it.  |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by PeeJee(m): 7:51am On Jun 06, 2009 |
Dani pls ban this wolf of a guy from this forum, the guy is in love with animal  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by PeeJee(m): 7:49am On Jun 06, 2009 |
wolf or whatever ur name is stop posting such pix very irritating  |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by PeeJee(m): 7:47am On Jun 06, 2009 |
this is very irritating  |
Jokes Etc › Re: Who See My Underwear? by PeeJee(m): 7:44am On Jun 06, 2009 |
yawa don gas for the oga  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by PeeJee(m): 10:24am On Jun 05, 2009 |
leave am jarre if him dey vex make him enter bottle breakam  |
Jokes Etc › Re: Buried At Sea by PeeJee(m): 10:22am On Jun 05, 2009 |
speaking in tongue  |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by PeeJee(m): 4:53pm On Jun 03, 2009 |
may be u are his special speaker |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 4:52pm On Jun 03, 2009 |
jealousy jealousyyyyyy (like the song writer sang)  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 4:41pm On Jun 03, 2009 |
my kenya queen don't worry with u beside no cause for alarm , u no go suffer for anybody hand  |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by PeeJee(m): 4:29pm On Jun 03, 2009 |
u no get work keep on renaming jare  romade: i wan re-name u o jare as u want put e btw in |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by PeeJee(m): 10:00am On Jun 02, 2009 |
sylve11: I want to know  evrybody want to know I want to know everybody want know, which day u come turn to jimmy cliff? |
Jokes Etc › Re: Prison Break by PeeJee(m): 3:38pm On May 25, 2009 |
v3nom4eva: i no no wetin i do wey make u dey call me ashawo o haba the thing pain u reach like dat  |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa by PeeJee(m): 3:34pm On May 25, 2009 |
my African queen how u take nderstand? any way u are right  |
Jokes Etc › Re: Prison Break by PeeJee(m): 2:58pm On May 25, 2009 |
no vex nowwwwwwww wetin dey happen? |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa by PeeJee(m): 2:53pm On May 25, 2009 |
teissys: wetin be olodo my african olodo simply mean agbaya  any way olodo mean dull person  |
Jokes Etc › Re: Prison Break by PeeJee(m): 2:51pm On May 25, 2009 |
v3nom4eva: no need wastin time on u peewee, 
@romade, kilo sele heheheeeeeeeeeeeeee na ur torooooooooooooo ibe like say u no see woman where u travel to, any way hard luck for ur uncle's death accept my condolence |
Jokes Etc › Re: Prison Break by PeeJee(m): 2:37pm On May 25, 2009 |
v3nom4eva: my syde dey tyte, Lost an uncle, had to go make plans for his burial in d villa, came back, work, emails, n ALL!!!! 
Have u seen Abbygal, ? Dang, i sorta miss her already :-XASHAWOOOOOOOOOO @ poster u are the boom I like the joke can't help but laffing here  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by PeeJee(m): 2:33pm On May 25, 2009 |
 when did that happen? |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by PeeJee(m): 2:44pm On May 20, 2009 |
leave ben na woman niser |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by PeeJee(m): 2:40pm On May 20, 2009 |
Lolabbey: omo odaran abeg translate jor |
Jokes Etc › Re: Who Did It? by PeeJee(m): 2:38pm On May 20, 2009 |
olaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa haba |
Jokes Etc › Re: I've Got A Huge Hole In My Ass by PeeJee(m): 2:36pm On May 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by PeeJee(m): 2:31pm On May 20, 2009 |
I dey here  |