Pimplucious's Posts
Nairaland Forum › Pimplucious's Profile › Pimplucious's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Nigerians have to be the easiest set of people to govern. Smh |
Where's errbody @? My blood dey hot I wan woo abeg! ![]() |
Oahray: Ok, maybe na for vision I see am.Na wa u o, u no see my wooing line? E too bad dyt tire na ![]() |
Oahray: how many times u go lose in a day, eh? Wasn't it dis morning you tried wooing and lost?Nah, flanrey and I wooed dyt and she's yet to declear the winner btw us. So how I use lose, then? abeg park well Jo |
Oahray: mtscheeeeeeeeeeeeeew!Which one be ur own na? Hungry dey catch u ni? |
...And where that boy dem dey call red mosquitoe? Oya choose one babe make me and u woo. ![]() |
Where dyt? Who u choose between me and flanrey now? Abi u never mk up ur mind? |
Thanks ya'll for making my night lol it was fun. I'm off to bed with a splitting headache |
Dyt, say something tho lol |
Redmosquito: Hurray!! IZukwu has entered hall of fameRedmosquiton na Reid I go use kill u ![]() |
Dyt: Waiting wooersDyt, so for obama to divorce Michelle for u does not make u drool? Abeg make flanrey dey carry go ![]() |
[quote author=D-Explorer]@Pimp_lucious........LOL[/quote]And what's funny, explorer? U sef na pdp na. Na u gan gan be obj |
Dyt: Walks in scratchin head"pimp_lucious brb"? "flanrey, cld u pls drop one more"? And una say naiaj go better? How na? I see Pdp everywhere ![]() |
flanrey: [size=14pt]My sugar,Yeeeeeee flanrey go copy this thing from greeting card!!!! ogoro |
moderator, abeg give flanrey walk over joo, his time is up. Make I dey carry dyt go show my papa I don win lottery ![]() |
ItsModella: abegi, you no try at all.U know how many babes I don use that line catch? Stay there ![]() |
ItsModella: https://media.tumblr.com/tumblr_mdcr84UF261qfbhp5.gifWhich one be ur own na? Why u dey pour sand inside my garri? Na ppl like u dey find husband tire ![]() |
Ok, here's mine: oh Dyt, you're so beautiful I'm sure Obama will divorce Michelle if he set eyes on you. You know what, the author of "the beautiful ones are not yet born" did not see u. Miss world beauty pageant was rubbish because you weren't there. I'm sure our kids will be nothing less of an angel if you give me your heart. Thanks ![]() |
[quote author=D-Explorer]Noted! Please while we await SLOT 12, let * SLOT 6 - Flanrey and Pimp_lucious to woo Dyt GET READY! Thank you [/quote]Abeg give flanrey walk over joor. I won unchallenged. Where dyt? How much be ur dowry? ![]() |
[quote author=D-Explorer]Noted! Please while we await SLOT 12, let * SLOT 6 - Flanrey and Pimp_lucious to woo Dyt GET READY! Thank you [/quote]Roger that! I'm ready! |
Redmosquito: I'm back, B!TCHHaha ur done practicing ur lines? |
[quote author=D-Explorer]Pimp_lucious, if you're ready, go against FLANREY. Are you? [/quote]Yeeh! My liver drop small sha but nothind dey happen. Bring it on ![]() |
[quote author=D-Explorer]While we wait for SLOT 12, a quick recap of still to come....... * SLOT 2 - r231 and AlterEgo to woo Ishilove SLOT 4 - D-Explorer and Dopejemi to woo ItsModella SLOT 6 - Flanrey and Crown Prince to woo Dyt SLOT 10 - Dmcdad and Chukskalidon to wooPritheeann SLOT 11 - Sunebanty and TheBen to woo Alutacontinua SLOT 12 - IZUKWU and Ikekings to woo ATMC [/quote]See PDP settings! I've been on queue since yesterday and u didn't include me. |
Redmosquito: Una dey dull. I dey go chop jare.BRBRedmosquito just did a runner! U soo lame mehn. Who's up for a wooing challenge with me? ![]() |
Redmosquito: You sure say you no go dull!My papa smart na him I resemble. Oya choose |
Redmosquito: [size=20pt]MAKE ANOTHER GUY JOIN ME NAI told u already choose a girl let's woo then. Abi u dey fear me? |
Redmosquito: Let us do our own wooing jare. I need another guy to join me, let us woo one baberedmosquito oya which babe make woo. Oya choose one ![]() |
[quote author=ATMC]Are they canvasing for wooing lines or what Y una dey dull na?[/quoteSince everybody is holding back I think I should just break the ice on this. I can't wait ![]() |
Isn't the wooing turn by turn? My turn never reach since yesterday? ![]() |
Sijo01: O'yel, where are the wooers and the wooyees?? Lets go there! ![]() |
*yawn* so the show is finished? U guys should update me when season 3's coming up I got to run things too |
I say I wan toast vinneni since all of una dey form deaf n dumb. So so ogoro involve for naija thing how naija wan use better?I need my slot or else ![]() |


[/quote]Abeg give flanrey walk over joor. I won unchallenged. Where dyt? How much be ur dowry?
[/quote]Yeeh! My liver drop small sha but nothind dey happen. Bring it on
Y una dey dull na?[/quote