Pimplucious's Posts
Nairaland Forum › Pimplucious's Profile › Pimplucious's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Damnit I just tried killing Jonathan but hin otumopo too much ![]() |
eaglechild: Pls who is Tonto Dikeh?Na one girl wey dem say hate people wey dey smoke igbo nai d op come dey vex say y she go hate pple wey dey smoke igbo. Apparently e be like say the op na igbo man ![]() |
What actually did tonto dikeh say about igbo (marijuana) men? just curious ![]() |
ceejay80s: Dem take 5th post swear 4 me? obasanjo, i get used phone wey i wan sell 5million ![]() |
Turbocharged: Hahaha. Freedom of speech ni! Hiding under a false nomenclature.Roll on the floor laughing |
[quote author=GUN_SLINGER]U hv proven beyond every reasonable dat u r a BIG F00L[/quote]U should be barred from this forum. If I was Seun that exactly what I will do |
This is gross display of ineptitude... What came to mind on siting this is... "we are gods and every other mortals in this state should serve us." this is crazy! is there actually a way out of all this mess we ordinary nigerian is subjected to? I can't see a sliver lining. |
Nna mehn, which kind life be this! Na wetin fall yar'dua be this o and obj no tell me say na so e be. I think say na to come chop money waka. Make man no come go get heart attac sef. Or ...e be like say I go resign o ![]() |
E be like say na to come kidnap u, carry u go one isolated place just the 2 of us u go come start this tory from begining at gun point no break no nothing. ![]() |
I hate suspense. Just so u know. ![]() |
Me I prefer all those chicks in that pic ![]() |
ChopUrMoni: Hehehe lolAhn ahn, Nepa put wire for there ni? ![]() |
luizworld:Time wey dey no even correct |
Hahaha @ cut and paste. Ur frigging cracking me r.ight up red moss. More more more pls |
[b][/b] ehispapa: real mumu. do Nigerians fhuck more than Americans? it has nothing to do with fuhcking but our actitude towards sexHa!!! ![]() |
teeo: Tuface koo blackface nii. Benue, that husband would use wife to entertain guests. No bad feelings but when a lady tells me she is from Benue, i think twice. livialives:Chei, see as Livialives arrange! If ur husband na benue, na everyday I go dey visit o ![]() |
Redmosquito: Foxy?! Na guy oooo!! na badt guy sef! Eya! so u be man! Ehn! U be my nigga then!Correct guy. We suppose link up make we go drink alomo, paraga, opaeyin and jedi jedi for one joint. I for give u garri too but I dey fear u fit go change come scatter the place so no garri for u sorry ![]() |
Redmosquito: two of us posted in the same minuteOboy, I be man o and my Johnny huge pass that monster own... E be like say foxy_rebirth na female. Ask her she fit pay ur bride price. |
Nna mehn, Red moss odigua too much! Where u get this talent from? How we go make money with this ur talent? |
[quote author=Redmosquito]I see strange figures. Man at the top, horse from the belly downwards. Centaurs!? I promise i and a friend once saw this creature, centaur in okija, anambra state some yrs back. Its incredible but it's the truth |
These people are just incredible! While South Africa power generation stands at 34,000MW at the moment, they are celebrating 4,350MW and calling it a "feat?" bunch of old fools |
Ha, I kan bé |
Iaz93: going to church doesnt make you a christian...Lol! What does it make me? A Muslim? ![]() |
That's one small step for humanity and a giant leap for mankind. Nice job! |
[quote author=div_ha]r u an artheist...hav tu ask, cos ur articles nd comments insinuate u r?[/quote]Unfortunately I'm not. I go to church so that makes me a christian I guess, don't it? Cuz I choose to be rational n objective n refuse to worship pastors as most nigerians do does not make me an atheist, does it? |
sokoto: i beg make no body course me, my own is dat , if God can only open our eyes we wld see dat jona realy needs prayer at dis time of his life also jona understands dat every leader needs a prophet n i can tell dis is the reason why dis man has fine a way into Gods heart.Dont be suprise coming electing he wins again.If Jona wins next election I will disown nigeria. I will rip my green passport n I will move the remainder of my familt out. |
warrior01: you're indeed worse than a compound foolLol I hear u. Keep wallowing in ignorance |
fellis: I asked a question before; why was the pastor standing when Jonathan was kneeling? If anything the pastor should be the one kneeling because he is the one that is supposed to be communicating with God and asking God for favours.Omg wow u just said it all sista. I'm always happy whn I realize there are still some few nigerians who can think straight |
A lot of nigerians are hippocrates who run to God cuz of uncertainties. How manry of u will remeber God if ur rich and ok? Na poverty dey cuz most of una to remember God. Lol |
babaearly: Most of you low iq nigerians fail to look beyond the personality of jonathan and see the office he holds. THE PRESIDENCY is not a personal office, it is not a RELIGIOUS POST, there are many serious politics involved. Why are you guys so blinded and biased?I just don't know! |
ehispapa: you are an asshole...is jonathan greater than God?So after reading that post, "is Jonathan greater than God" Is what u can deduce from it? Lord, why do Nigerians allow religion to cloud their thinking? I weep for u all! |

nai d op come dey vex say y she go hate pple wey dey smoke igbo. Apparently e be like say the op na igbo man 
Your advive is not needed. I dont need ur promotion but thanks for the offer. It would have been appreciated if i didnt have men lining up from the east to the west and north to south. 