Pkv's Posts
Nairaland Forum › Pkv's Profile › Pkv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 26 pages)
Jackson333:, knowing a blackberry fone, but how many users know their bb?bliv me i hav this friend dat is a bb{bigbabe} and uses a bb bold 4, she doe'snt kno where d memory card slot is much more maximizing d fone's utility yet my dear dey buy biz plan of atleast 3K a month, most bb users i hav discovered r follow follow, creat a thread 4 dem and ask dem why dey bought one, u go laugh tire.pple lyk honsule know why dey kip a bb as a supplement 2 their nokia but dat olodo wey say iphone na 4 kids no even kno d diference btw him left n ryt hand, e.pple lyk honsule know why dey kip a bb as a supplement 2 their nokia but dat olodo wey say iphone na 4 kids no even kno d diference btw him left n ryt hand, |
Sammiel:in contrast abu did theirs as if person dey write consultancy exams.c spacing,no noise,no calculator,e no easy 4 dat ends jo |
Abayomin70:tell dem!well said, bros honsule n semidy where una dey wey one monk dey say iphone na 4 kids?!d guy high on craze man dry pooooo?guys i know opinions r lyk private parts, every1 is got 1 but d truth is dat dere r only 2 types of fones, Nokia n odaz, my hacked E90 coffin is worth all d RIMS at amazon, una no say bb na acronym 4 bad battery. |
A dude just calld me this a:m asking me 2 comfirm d rumour dat d putme results wuld b out this a.m.dont know 4 certain cos i aint close 2 d grapevine.any1 who knows? |
Fredyo:i lyk ur faith in fate.bt u know wat dem say about faith witout work.wish u d best of bests and bliv me wateva engine field u wuld get admited in b sure i wuld award u a contract ceterisparibus |
emolala:lucky u 2 hav written in a conference hall,those wit jamb score within d range of 312-260 4 pharmacy{u know d arangement was base on jamb score n bliv me they(about 80) were those wit d highest score} got dumped in d gross anatomy lab of fac of medicine, the had more than 16 cadavers as invigilators, one babe faint |
[quote author=Mr, Cork link=topic=757138.msg9130864#msg9130864 date=1315837908][b]well I drive a RUSTY white 1500 VW BEETLE with alloy WHEELS & full loaded wit disappointments. I aint complaining: quite inexpensive though [/b]i envy u corkyman.if i grow up i want b lyk u[/quote] |
My dear poster,e b lyk say u dey stingy wit u atm slot.giv d guy congo make e shine jo |
Doc2b:i thot as much!!uniabuja med's school is off d record,i pity those affected |
Personaly,i neva saw d nid 4 putme but afta analyzing d way abu arranged its putme,one fact was trutful, d wheat was seperated 4rm d chaff |
naijalodge:olboy dat 1 na english wit tearssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss!i guez abu arguably had d most standard putme |
francis247:maybe in 2wks tym, make una no sweat e go-better |
rx steve:certainly,d reason 4 d dlay is this, while all of u guys were sweating it out it was then dat d question papers were bin printed at abu press, this is 2 avoid leakage.4 those dat wrote yestaday calculator of wateva nature were strictly taboo.they were arranged 4rm d highest jamb score 2 d lowest.d highest 4 yestaday pharmacy was 312.312 to 257 wrote in faculty of medicine's gross anatomy and histology lab.312 to 270 were dumped in d gross anatomy lab and wrote d exams in d midst of 16 dead body aka cadavers,in fact i was sitting in btw 2 cadavers,d guy in d charge of d lab deliberately show off som of d corpses when som dudes came 2 check on a particular body instead of d idiot going directly 2 d body he had 2 pull d sheets off 7 b4 going 2 d one he needed, a lady fainted.wat d hell were dey tinking throwing boys in2 such a place when structures boku!mped in d gross anatomy lab and wrote d exams in d midst of 16 dead body aka cadavers,in fact i was sitting in btw 2 cadavers,d guy in d charge of d lab deliberately show off som of d corpses when som dudes came 2 check on a particular body instead of d idiot going directly 2 d body he had 2 pull d sheets off 7 b4 going 2 d one he needed, a lady fainted.wat d hell were dey tinking throwing boys in2 such a place when structures boku! |
Funny thread!!!but my NL crush is d married chic dat is pregnant 4 anoda man |
N101:d poster dey vex me wit d kind cretino oriented options wey she postulate sef! |
Titto:a mother indeed!she shuld b euthanized!!! |
Solomon198ss:yes!but it depends! |
honsule:ehnn!!!abj 4 this kind taliban situation,big bros we neva ready 2 loz u,i take God beg u,4get d yoriyori wey carry u go dat UN teritory com bak sharpaly or beta still dey call bros semidy wey hug transformer and no quench so dat e go dey kip us posted about ur wellbeing or beta yet where i fit download software wey go dey pray 4 ur protection 24/7, afteral my fone fit instal hell or heaven, tanks 2 ur hacking gift.safe bro |
bayoshow:as stated above,just generate ur e-trans slip,if u aint qualified due 2 deviant subject combination 4rm ur course of study,jamb score,abu as 1st choice or d presumeb problem u hav above,d e-trans page wuld bounced u out as soon as u punch ur jamb reg numba in2 it.a lot of folks had this problem as a result of jamb subject combination and there is noting any1 can do about it.gudluck |
segnad88:if u cant get any soonest i advice dat u concentrate on ur jamb past q&a, is as gud as d abu post jamb past q&a if not better.gudluck |
honsule:yeye antidemocratic antispam bot,man no fit gt freedom of post again?!na now e free me 4rm kirikiri, how una dey.i miss una lyk crazy, oga honsule i pay homage jo! |
honsule:bro dem no much,i want make u get local govt of hackers!!come c how i dey pray 4 u 2day |
Naturaly d boy just snatch my vote, the kid looks great.God bless the child! |
No b small thing |
Zahnda:dude,even if dey own d world,some of dem wuld stil bleed u anaemiac, 90% of dem r just vampires, just make sure u hav a silver cross on ur neck,garlic as body spray and a uv torchlyt when u meet such species |
Why?!if i want 2 i wuld own ha and d car. |
carbonsyb:there is everything odd about it if u r forced 2 indulge in it thru no fault of urs!i bet u dont undastand wat it entails 2 past d preclinical stage in2 d clinical stage of mbbs only 2 end up still at d bottom of d ladder when guys u got matriculated wit hav graduated in a 4yr course r out in d labour market as graduates while u r still and undagrad, man those med students r going thru hell |
E b lyk say na only me come dey this thread.wetin dey shele? |
@marion,i dont know wat 2 say about ur case,in my own case,i started dat of my kid sis and cousin at about 9a.m and was thru d proces b4 1pm tuesday,i dont mean 2 cry wolf bt at abu microfinance and first bank samaru it was fast and furious on 12th.i wonder why u hav such a probs.call ur guy and ask him 2 try visitin d bank again |
Oga honsule ina kwana?da fatar ka na nan lafiya, i just say make i pay homage!yestaday i hang out wit one of my khaki boy,na N8 this bobo dey use,somhow we com dirt eye reach fone talk,when i com show am d way i p.i.m.p my fone up,my guy wan cry,i come tell am say na u b d man giv am ur mail box.ur guy just cal me say e don send u email as per him N8.e wan make e b lyk my brand new customized limited edition E90.i tank u bro |
Olguys this hacking the make fone sweet pass woman o!c hw urs truly just dey download and instal so tay i nearly finish mtn 150mb 4 fone, bros honsule na u b d bill gates of nairaland,messiah of symbian race,igwe of hacking.make jesu baptize u with 6 pairs of triplets anytym ur madam born.we go yarn later |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 26 pages)
