Phones › Re: ##let Honsule Help U Get Your Cert & Key/h@ck Your Phone Pro Bono.§§ by pkv(m): 3:24pm On Aug 15, 2011 |
Haba senior honsule,na me start this complain about hacking yet u no send last born.abi because my fone big reach coffin na him u no wan carry d weight.i beg now i go giv u my cheese balls when mummy come bak 4rm market! |
Education › Re: Post-UTME: Share your PUME 2011/2012 Experience by pkv(m): 3:01pm On Aug 15, 2011 |
abu zaria announced its putme since last week thursday but up 2 2day no candidate even in zaria can pay in2 d banks dat was listed in its portal,d banks said they hav not been given directives as 2 dat effect.has any1 who choose abu been able 2 register, just 2 let u guys medicine and nursing has no admission this yr at abu |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 4:10pm On Aug 14, 2011 |
Uncle honsule,jnr still dey wait 4 ur oyoyo o! |
Phones › Re: ##let Honsule Help U Get Your Cert & Key/h@ck Your Phone Pro Bono.§§ by pkv(m): 4:06pm On Aug 14, 2011 |
eedrees: honsule, na which kain ojoro be dat,na me be d nxt na which kind family b this wey una no go allow una last born benefit first,no tel me say if na food we dey wack una no go chop remain 4 me!uncle honsule finish last born own first,my oda big bros get patience pass me odawise malay go here us o.enhen my oda brodas my cast rebirth opera just stop 2 download eva since i upgrade my firmware,e no gree wit eti and mtn.wetin dey ha? eedrees: honsule, na which kain ojoro be dat,na me be d nxt na which kind family b this wey una no go allow una last born benefit first,no tel me say if na food we dey wack una no go chop remain 4 me!uncle honsule finish last born own first,my oda big bros get patience pass me odawise malay go here us o.enhen my oda brodas my cast rebirth opera just stop 2 download eva since i upgrade my firmware,e no gree wit eti and mtn.wetin dey ha? |
Phones › Re: ##let Honsule Help U Get Your Cert & Key/h@ck Your Phone Pro Bono.§§ by pkv(m): 11:57pm On Aug 13, 2011 |
Bigbros honsule,i upgraded d E90 to fw 400.34.93 just last week.tanx in ad |
Phones › Re: ##let Honsule Help U Get Your Cert & Key/h@ck Your Phone Pro Bono.§§ by pkv(m): 11:50pm On Aug 13, 2011 |
Na me b una last born i deserve petting, my fone details r Nokia E90(40),firmware 400.34.93 with IMEI 353659011323264, if i dont get this cert and key latest tuesday i wuld tell mumcy dat u guys aint treating me lyk d last born of d symbian family |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 10:53pm On Aug 11, 2011 |
Oshomo12: @pkv i will upload details here very soon. I'm waiting for light, ie phcn. k,wuld appreciate it! |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 7:32pm On Aug 11, 2011 |
Excelboi: Onyeasi, i dnt undastand u, do u mean my site is spam and oes not exist or you mean that were to get your key does not exist? @pkv, u have to chill there is a problem with that site where to download the cer/key, will update u later. anything u say boss, can do wuld do sir |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 4:59pm On Aug 11, 2011 |
@oshobaba12,if there is a way round this culd u forward d details 2 my mail box, pakavy@yahoo.com |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 11:25am On Aug 11, 2011 |
Excelboi: PKV, xori bro, have bn offline for some days now, i got your details,will do it for you shortly. gudday senior excelboi,i just say make i greet then come remind u say junior dey on him stomach dey wait 4 ur orders,even if u say make i sok my fone inside hot palm oil as d only hacking option.i no go dought u lie lie |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:45pm On Aug 09, 2011 |
wetin i wan talk sef?! |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 12:33pm On Aug 09, 2011 |
big bros excelboi.u boy still dey wait,i dont send u my fone details |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 3:45pm On Aug 08, 2011 |
Fiscabally: ' This is just too AWESOMEIv just downlded my cert and key.This is real.Tanx a lot boss every1 seems 2 b having an awesome tym here but is actualy awful 4 me ur last born.@exelboy i applyd ur tutorials religiously and d someting is still procesing 4 ova 3 days.here r my dtails mayb any1 culd help wit d cert and key, E90 communicator 353659011323264.email is pakavy@yahoo.com, Nagode |
Romance › Re: Help! I’ve Been Married For Three Years And I’m Still A Virgin by pkv(m): 11:38pm On Aug 05, 2011 |
this one wey una just narrow everyting 2 vagino or virgino wateva,make una no 4get d posibility of phalusphobia o! |
Romance › Re: Why Cant Women Stop Begging Honestly Its Just A Shame by pkv(m): 11:51pm On Aug 04, 2011 |
this thread pass my power!but fact is dat trait is just one of many signs of d end tymz, make una finish well |
Romance › Re: Help! I’ve Been Married For Three Years And I’m Still A Virgin by pkv(m): 11:35pm On Aug 04, 2011 |
Twinababe: I lost my 1 nd only luv because am still a virgin nd wunt give him sex,i disagree wit u dat being a virgin cant affect intercourse in future.swit pls endure d pain.it wil only last 4 dat nite u ma kukuma endure d loze of ur virginity cos is just a one in a lyf lost, guys una sure say no b tarpaulin d chic get instead of hymen membrane?!i poor guy how u go dey wash motor wey u no dey enter.tank God my baby own na xpress!u c d advantage of testing b4 buying |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 5:56pm On Aug 02, 2011 |
aieromon: You can't get any certificate and key generated for now because the people in charge have put a hold on it at the moment. Just exercise patience and let's wait for a favorable outcome. bros airomon,e b lyk say these dudes upstairs wan use wayo quench our platform, God go puncture their kidneys! |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 5:46pm On Aug 02, 2011 |
[quote author=Dr.Ahmed link=topic=688936.msg8835643#msg8835643 date=1312238019]you can call the v.c for more information, 08063687317[/quote]yes sir!!!we'll kal u when we kall u but me think dat numba is the numba of chromosomes u got, my Rx, u got down's syndrome! |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:55am On Aug 01, 2011 |
segnad88: pls can anyone help me out wit d pume past questions for science, my email is segnad88@yahoo.com i will appreciate t greatly, i score 272 in ma jamb. wat re my chances cos am from oyo state n wanna study medicine ur jamb score seems 2 b changing.4rm 269 to wat did u just post,i hate 2 think u r a dumb liar cos u r decieving urself.frankly no1 givs a hoof about ur score but u nid b straight if u want 2 help urself 2 b helpd. |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 10:28am On Aug 01, 2011 |
Onyeasi: Please i need someone to help me out. I have submitted my imei with S60cert for over 1 month, till now, is still pending. Please i need someone to help me out with this same boat same deck,d thing don tire me sef,guys if d thing get as e b make una tell us now,we don shout 4 help tire but e com b lyk say na china fones we dey shout about hence no broda send us, help!!! |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 10:20am On Aug 01, 2011 |
Onyeasi: Should a phone be hack before upgrading firmware or vice versa. getting to know symbian phones. Thanks upgrade b4 u hack and b4 upgrading make sure u back up |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:43pm On Jul 31, 2011 |
Ibbaba: Hey folks, well d thread is not livly lyk it use 2 b,specificaly last year, why why why: and wht do u all thnk on d chance of those that score 180 above,now that all school ar to call 180above for post jamb, a rule layd dwn by d jamb official that all institude most obey ? i dont think abu wuld play stooge 2 dat cheaply,of course the gonna invite 180+ yet they goons hav a latent score dat dey wont officialy say, lets just hope 4 d best of bests this admission about |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 4:47pm On Jul 31, 2011 |
tatooboi: no they said the site that is rending the cert and key is no longer a helping mater i have sumited my imei no since i month now but its still pendind pless ineed your help kay baba honestly this cert n key delay is retrogresive,i hav upgraded my E90 but cant hack it,.pls is there no oda way round this probs?som1 help pls! |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 12:25am On Jul 28, 2011 |
segnad88: pls am a prospect, abusite scored 269 in ma jamb n i want to study medicine n surgery, N i need info regarding d pume form, i also will appreciate if u can send me d pume past questions to dis email ; segnad88@yahoo.com, great score!watz ur state of origin?i suggest u use ur jamb sylb and past q as a study guide,d putme wuld b a walkova,but ur state of origin is vital |
Phones › Re: Android, Anyone? by pkv(m): 11:03pm On Jul 26, 2011 |
texazzpete: So happy to see 4llerbuntu rock something more modern than his decaying N900  chei,e b lyk say i go carry my E90 go museum b dat!!watz d price of d iphone 5? |
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 10:49pm On Jul 26, 2011 |
kennysmokey999: and who said your s60v3 fones cant be hacked again, i gat new hope 4 ya, ▓◙☺$mΘk€¥™☻◙▓ how man?u aint kiddin r u?!out with it dude |
|
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:04pm On Jul 26, 2011 |
Naana66: Hey pple, am naana 4rm yobe state i wrote jamb this year but i got 185. I want to study anytin in d faculty of medicine, in ABU. Please what r my chances of getting admission? Anybody got the past post ume questions should please help me with it please and please. Help me, ! I'l be gr8ful. Dis is my email. Naanak@hotmail.com was abu ur 1st choice?if yes depending on ur putme score u may end up getting human anatomy or physiology,but med and nursing are a long shot, i wuld send u d some not all of phy,chem,bio and eng as soon as soonest,fact is d q aint diferent 4rm wat u met in jamb |
|
Phones › Re: Only D Best 4 Your S60v3 - Part II by pkv(m): 12:56am On Jul 22, 2011 |
pizzz4all: as you all have notice, opda and oda cert n key producing sites r no longa producng nu cert n key files. Dis as a rsult f a scandel ova phone hackng dat wz rprtd on dstv. All cert n key producng site ve paused production f key/cert files pending outcome from symbian sign.com. Soree guys for those that wher yet to get dia cert/key files. This means no mo hackng f nu symbian device. Hope a nu way f hackng/installng unsignd apps will soon b uncoverd. Till then no mo hackng 4 nu symbian owners! dem don finish me!!!no hacking no symbian, is dere no oda way around this obstacle? |
Education › Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 9:00pm On Jul 19, 2011 |
Johnnyessence: can dey admit 2nd choice candidate scoring 240 in jamb pls need reply certainly no bro!!!wit d numba of candidates dat applyd abu as 1st choice and those 4rm sbrs u dont stand a chance even if d school were 2 break tradition and invite 2nd choice, u shuld hav swapd choice earlier man |
Health › Re: Dirty Socks Could Help Fight Malaria: Researcher by pkv(m): 8:50pm On Jul 19, 2011 |
Sucks!!socks |