Pkv's Posts
Nairaland Forum › Pkv's Profile › Pkv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
I just borrowd a pal's skunk socks,wuld xperiment 2nyt.wuld get bak 2 u folks 2moro if i dont die 4rm asphyxia!stay tuned |
tatooboi:we dey d same boat,even dat chinese shortcut dey do yawah.which kind symbian addiction wey i get so tay 4 d past 2 days i no fit sleep sake of say i want upgrade com hack. |
aieromon:k,where u've bin,bin looking all ova NL 4 u, abi d weekend hold u ransom.wuld get bak 2 u afta d upgrade 4 more solutions.tnx |
Otunbakay:'attracts mosquitoes',i bet u lyk d odour just lyk d mosquitoes oga english teacher, opinions dem say r lyk private parts, every1 has 1, why r u uncivil ova oda peepz opinion?abi u b bokon haram? Otunbakay:'attracts mosquitoes',i bet u lyk d odour just lyk d mosquitoes oga english teacher, opinions dem say r lyk private parts, every1 has 1, why r u uncivil ova oda peepz opinion?abi u b bokon haram? |
WackyJ1:e no dey bros!watz d way 4wad |
[quote author=Flawless~diva link=topic=693073.msg8683110#msg8683110 date=1310206622]Hw do i knw d number of students dt put unilag4medicine so i can knw d competition at hand,txxur rply wil b apreciated[/quote]log on 2 www.nigerian technology guide/forum, scout around the admission thread,is there but u nid a adobe reader on ur mobile 2 view d list |
ehnn!!!,why sojas still dey jolly wit malaria?!rubbish findings |
2 bad if not 2 worse!!watz wit this maid in mahattan chic anyway,she doesnt practice wat she sings, yeye tokunbo babe. |
Pweety4me:dats relative i gues!me tink she is! |
under12:afta dialing *#0000# i get my fone sv etc but no options appear,any button i hit brings d fone 2 d standby mode,i hav checkd d fone 4 a menu dat is meant 4 update 2 no avail,am i missing somthing.get bak 2 me pls |
@all una happy sunday,why una kip quite na?!gaskiya if i grow up i wan b lyk una but e b lyk say una no 1 make i grow up.i dey wait i beg |
Ok bros,i full ground dey await ur instructions,@ai3romon, no liv me wen i nid u most na |
under12:haba big bros,i no mean am lyk dat,no vex cos i don carry ths symbian wahala 2 much & anybody wey just chuk me smal yarn as per dat dey make me feel outdated, i take symbian beg u helep me as in step by step how i go take upgrade my E90 firmware,oga ai3romen don giv me d latest firmware but d method i no sabi,my fone details na as follows, 300.34.84,27-08-2008,RA-6,NOKIA E90(40), duAllah!biko!!ejo!!!my fone details na as follows, 300.34.84,27-08-2008,RA-6,NOKIA E90(40), duAllah!biko!!ejo!!! |
maclatunji:tell d craze pple o, wont trade my symbian smarthy 4 all d rims in naija. |
under12:ehhn!!why not start one urself and leave we symbians alone,, but d truth u dont know wat u got until u change, gudluck |
Chei,i clumsy 4 this biz,instead of firmware i dey shout software.nawa o! |
@ai3romon,tanx 4 d prompt reply bro,is it possible i use my fone directly or i just hav 2 go down 2 an xpert in it who must use a pc,also must i hav 2 back up everyting in my phone & memory stick b4 d software upgrade.i am a novice in dat so pls help me out b4 i mess up cos i get ulcer b4 urs truly obtain this fone,if anyting go wrong na hypertension get ur boy,una no go wan dat 1 2 happen na?.by d way u guys r doing a great job here,.i wan contribute but na zero gig dey my head as per this brain work.i tank una!,if anyting go wrong na hypertension get ur boy,una no go wan dat 1 2 happen na?.by d way u guys r doing a great job here,.i wan contribute but na zero gig dey my head as per this brain work.i tank una! |
@airo,wacky,semid, just got an E90 comm,i need 2 upgrade firmware first b4 hacking as soon as d dudes at s60 send my cert and key,i dont know how 2 go about d firmware stuff even afta ffg d thread 4rm page 1 as it relates 2 my fone,my present firmware is 300.34.84 & RA-6(dont know wat d RA-6 means jo),i was hopin u guys wuld indulge me 4da thru a step by step tutorial(my mailbox is pakavy@luxmail.com since we got some bannishing hawks here) cos this tym about i want 2 do it myself.i wuld apreciate it a zillionate it a zillion |
six4luv:is rather unfortunate,somtyms i wish i were neva bornd in2 this oppresive unfair generation, but then lyf itself aint fair, we wuld get thru it somday somhow, lets kip our head up |
krispundit:so how about this 4 starts,we need u 2 upload d past Qs u used 4 ur putme,i bliv u didnt throw dat away,send it 2 engrkunlexy's mailbox,u wuld find d addres at page 3 or 4 of d thread.tanx in ad |
Biz admin, 5135 applyd 4 most prefered,econs, 4785 applyd 4 most prefered,medicine, lord!.12597 applyd 4 most prefered, u guys hav gud jamb scores but then i advice u 2 hit a minimum of 65 in d putme if u must stay ahead or handle d competition, wish u d best of bests |
I need help with upgrading my E90 communicator with the latest software,the latest software should be hackable, u guys r doing a great job here,i 4get say i get notebook cos of una.una weldone jo |
goigoi:@goigoi,read previous posts pls,meanwhile lets just say there is no officialy comfirmed date yet nor cutoff mark yet,but from speculations,is probaby around ending and early august/ sept respectively, d cutoff myt not b higher than 200 or lower than 180.kip visiting d thread and u wuld get 2 no wat u need 2 kno when it gets official, my in4 here is purely speculative pls |
This document shuld giv u an insight 2 how competitiv admission wuld b this yr,is not meant 2 b a wet blanket but rather 2 help u in making a vital decision whether 2 change course/institution b4 d tym frame given by jamb 4 dat,d tym frame is 2moro & monday respectively,note dat u require an adobe pdf reader on ur mobile fone 2 view it,if u dont drop a request wit just ur most preferd course only & i wuld get bak 2 u b4 d end of d day, i hope this helps our analysis even thot jamb is xpected 2 upload a new one as soon as d above exercise is ova upload a new one as soon as d above exercise is ova |
Man,with d way admision is scarce this day i advice dat u go bak 2 ur poly and finish ur hnd there, besides a lower is not 2 gud 2 handle d competition in the admision circle |
Olboy naija don turn 2 naijanistan, which kind wahala b this? |
winnepooh:bros GEJ aint a leader, i actualy see him as a ruler,2 think he wants his tenure increased 4rm 4 2 7yrs ova wat he describes as worrisome security matters, me tink d man has an ulterior motive jo |
All these and much more 2 come indicate the lord's prophesy on signs of the end tym, they r just a tip of d iceberg. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
