₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,427 members, 8,440,540 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 08:48 AM

Toggle theme

How A Nigerian Lady Tried Scam Me - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHow A Nigerian Lady Tried Scam Me (3349 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Nobody: 8:43am On Mar 24, 2021
mosdii:
We can't do anything about it because Nigerian Girls Are Useless...All Of Them

Let those that have ears hear
Shey we no go marry nii
We no get option
Wan stupid girl for Travel section dey tell us say we no get choice say na dem we go still marry
That word wey she talk so na fact but E pain me small
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Truthabulabula(m): 8:45am On Mar 24, 2021
I'm tired of this fvcked up bullshitty stories everywhere and day here. Stacyo, when you come online, you know where to find me (the thread).


Will view as a guest, your comment will most likely bring me back online.


*Kisses*
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Michelle55: 8:46am On Mar 24, 2021
skywalker240:
NA DEM!


After them go report mosdii give mod
Take a rest please, ya opinion doesn't count. grin

Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Michelle55: 8:47am On Mar 24, 2021
fait10:
Nonsense girl. let me list the things 5k can do for you. so u will stop calling 5k ordinary.
5k can fill my car tank to at least halfway
5k can buy me a cold beer and cat fish
5k can sub for me
5k can buy me a nice pant trouser
5k can be useful for my sis to plait her hair
5k can be giving to the church as offering
5k can buy one cartoon of indomie
5k can .................
let me stop here
You will just kee yasef for nothing cheesy even the Op can distinguish between sarcasm and seriousness. No take this life serious else you will just kpai for nothing on top matter wey no consign you.

Minister of 5k judicious spending cheesy

Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by mosdii(m): 8:52am On Mar 24, 2021
ZINIIBANKS:
Shey we no go marry nii
We no get option
Wan stupid girl for Travel section dey tell us say we no get choice say na dem we go still marry
That word wey she talk so na fact but E pain me small
MGTOW
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by lasisi69: 9:09am On Mar 24, 2021
cool
DenreleDave:
End time lasisi.... Long time brooooooo
I dey brah cool
DenreleDave:
End time lasisi.... Long time brooooooo
I dey brah
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Venom442: 9:11am On Mar 24, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
Calm down

Your inspiration is outside this world
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by DenreleDave(op): 10:51am On Mar 24, 2021
aroundtheearth:
Funny story. Thank God her attempt to scam you failed. smiley
Abi we shud thank Jesus... And I no even get money sef..... Na just 1500 dey my hand and babe wan scam me 5k grin
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by fait10(m): 11:16am On Mar 24, 2021
Michelle55:
You will just kee yasef for nothing cheesy even the Op can distinguish between sarcasm and seriousness. No take this life serious else you will just kpai for nothing on top matter wey no consign you.

Minister of 5k judicious spending cheesy
haha make i catch u ist
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by profilemessages: 12:21pm On Mar 24, 2021
respect na NIGERIAN LADY

real name na MADAM I WAN DO, HOW MUCH?

Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Nobody: 8:24am On Mar 25, 2021
DenreleDave:
Nice one.. The babe sef dey stay for ikot ekpene...... Not far from that akwa ibom poly
Omo una dey enjoy oo.. Uyo girls wey fit cure any type of craze.. chai shocked
Re: How A Nigerian Lady Tried Scam Me by Fayvhur(f): 11:25am On Nov 12, 2021
Heathrow44:
Omo all of them are plenty here on NL sef! Especially that one doing Hookup in dating and meeting zone -fayvhur, & one Happiness ukabiala(Real name), the one asking me for money for practical! That one na confirm olosho!
Guyyy... You dey craze!!! Wetin u get? See person wey dey accuse me of being olosho... Olodo like you. No go find work. Dey find cheap sex online. Shey I ask u for money anytimehuh I've never even spoken to you in my life.

I'm wayyy better, hotter, smarter than you, don't even open ur broke ass dirty mouth to be spewing rubbishh
1 2 Reply

Share The Most Shocking Lie A Lady Tried To Use Get Money Of You.See What This Lady Tried To Do To Me Because Of Sex.My Funny Experience Of How This Lady Tried To Force Herself On Me. (PHOTO)234

My Best Friend Is Jealous I'm Banging Cuter GirlsJust for Fun.. Which Do You Prefer?“I Have Stayed For Months Without Knacking” – Lady Cries Out