Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,911 members, 7,838,248 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 06:01 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) (50410 Views)
The Gift I Bought For My Baby Mama Today - Photos / What Is The Best Birthday Gift I Can Get For My Girlfriend For 3k / The Best Way To Celebrate Your Valentine.(pics) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by porthouse7(f): 5:33pm On Feb 12, 2022 |
dis 1 just dey form rich for fools on nairaland, which work u dey do, is ur music fetching a dime 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Yampotatocarrot(m): 5:33pm On Feb 12, 2022 |
Candidlady: Geez, are you really a lady, or do you have a problem with him? Although, you're kinda correct though Damnmm, this is harsh |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by porthouse7(f): 5:35pm On Feb 12, 2022 |
Bedtec:nairaland begger no go find work, na dem go sabi abuse tinubu past 1 Like 1 Share |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Brian47(m): 5:35pm On Feb 12, 2022 |
This thing na 1500 They don scam my nigga ooo 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Kreme(m): 5:36pm On Feb 12, 2022 |
35k ? Why the fake life Tori olorun....This thing is 3.5k , why you dey do like small pikin? 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Digmygold: 5:39pm On Feb 12, 2022 |
Millions in your account indeed and you dey stand for Chicken Republic dey snap like village boy. You sure say those slides no be #350 from Aba wey you kon add two zeros to form big boy when you never know wetin you go chop this night. 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by 07kjb: 5:42pm On Feb 12, 2022 |
This is why the government won't be solving our problems soon,why will you buy that slide for 35k..... 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Icepresh(m): 5:43pm On Feb 12, 2022 |
Teach us how to do millions |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by bibianna(f): 5:47pm On Feb 12, 2022 |
It's a fine one. |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Ladycewhy(f): 5:54pm On Feb 12, 2022 |
tnerro1:If you Sabi price dem fit sell am for 500 sef. 2 Likes |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by DemMannaScam: 5:54pm On Feb 12, 2022 |
He didnt buy it 35k as he claims So he wasnt scammed illicit: 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by debayor95: 5:55pm On Feb 12, 2022 |
Na #4500 for Realwears 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by dalass(f): 5:55pm On Feb 12, 2022 |
tnerro1: Wicked pipo... 2 Likes |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by OblorOblor: 5:56pm On Feb 12, 2022 |
Na yellow socks remain. 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Arian247(m): 5:56pm On Feb 12, 2022 |
G calm down was it an event or you went shopping BTW that place looks like an eatry to me plus that stuff looks like something you bought from one mallam on the road side Iamdbull: 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Emperor5(m): 5:58pm On Feb 12, 2022 |
U just wan hype. Show us the pay slip 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Kamalex2: 6:03pm On Feb 12, 2022 |
Ayajo donidoni 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Uchedizzy(f): 6:04pm On Feb 12, 2022 |
Iamdbull:make sure you dash me when you are done 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by sukkot: 6:07pm On Feb 12, 2022 |
why yall smashing on the bull ? lmao. he is a very interesting and bold fellow. i remember his movements from a small town in ijebu igbo where he was always getting harassed when he bought groceries by area boys to his movement down to lekki and acquisition of a flat and then joined a gym and flexing with ramsey nouah in lekki gym. the bull is just a very confident fellow. maybe just a little bit too confident for the average nigerian 3 Likes |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by phenase(m): 6:10pm On Feb 12, 2022 |
THAT THING FOR ABA IS N800.00 ONLY 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Bedtec: 6:11pm On Feb 12, 2022 |
porthouse7:You're very stupid , that it's rough today and I asked for assistance does that make me jobless Stop being silly with your stupid Tinubu that will never be president |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Isokoson1: 6:11pm On Feb 12, 2022 |
illicit: Mehn this is beyond local man logistics I dey kubwa too 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by phenase(m): 6:12pm On Feb 12, 2022 |
That thing for Aba is N800.00 Only. 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by BigAPP(m): 6:16pm On Feb 12, 2022 |
LOL 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by OgunkeelAllMod: 6:17pm On Feb 12, 2022 |
illicit:for jabi, one abok1 dey sell sell am 350..with plenty of abeg Oga, mek I buy am 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by TheNiceGuy(m): 6:18pm On Feb 12, 2022 |
Airforce1 reincarnate 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by egunna(m): 6:19pm On Feb 12, 2022 |
Iamdbull:ogbeni don't kill urself ooo.u dat is waiting to blow musically or u dat was offering to perform at an event for free?abeg face front 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by AyobamiIsaac12: 6:20pm On Feb 12, 2022 |
illicit:Bro your head dey there 1 Like |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by AyobamiIsaac12: 6:20pm On Feb 12, 2022 |
Kabir5643:No be lie bro, I'm also from kubwa |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Bamzyriches451: 6:23pm On Feb 12, 2022 |
Damn!! Bought that same slide for 20k last yr November at Spar, Calabar mall |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by egunna(m): 6:26pm On Feb 12, 2022 |
podium:may d showers of blessings fall upon u where ever u are.its God dat makes things possible,may u find favour in unexpected places my brother.my sincere wishes and prayers for u bro. |
Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Rexymania(m): 6:28pm On Feb 12, 2022 |
Boss why you dey oppress me |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Man Shares His Experience With A Hotel Receptionist (photo) / South African Lady Weds Man Who Photobombed Her Photo 7 Months Ago / The Kind Of Guy That Women Find Attractive?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |