Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,101 members, 7,814,867 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 09:19 PM

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? - Culture (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? (20406 Views)

Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ThierryJay: 1:42pm On Jun 22, 2023
The funny one I know is:

No mata how fast bumbum run reach, e go always dey behind prick

3 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by shibanbo(m): 1:43pm On Jun 22, 2023
Who read na im serious, who pass na im know
book
weda nyansh face east or west, na still back e go
dey

3 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Sikechukwu81(m): 1:45pm On Jun 22, 2023
Olowoshako:
Dem no they slim fit borrowed clothes?

When Olosho change base, she go turn virgin!

Wetin person reach to do no be longer throat!

I get am before no be property!

Conni man die, conni man bury am!
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by EDOSBROWN: 1:45pm On Jun 22, 2023
If preek no stand, den no go use hand give woman belle

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Ibbawa: 1:46pm On Jun 22, 2023
Lean on me no be press me die

10 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by kushme: 1:51pm On Jun 22, 2023
Okpolo eyes no be open eye. grin

11 Likes 3 Shares

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by PecE2Make: 1:51pm On Jun 22, 2023
Put for me put for me na him make noise de Market.

11 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by LARRYOBRAIN(m): 1:52pm On Jun 22, 2023
Person wey dey stay Glasshouse no dey throw stone.

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by SOFTSKILL: 1:53pm On Jun 22, 2023
FirstCounsel:
Hunter wey get only one arrow no de shoot anyhow

Dat one na hunter?
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Abdulmumin412(m): 1:53pm On Jun 22, 2023
E dey sweet me, e dey sweet naim old woman take get Belle.

3 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by adecz: 1:54pm On Jun 22, 2023
Person wey set trap come use
cow🐮🐂 as bait, na him know wetin
him wan catch...

12 Likes 1 Share

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Greattha: 1:54pm On Jun 22, 2023
As e dey sweet us, e dey pain dem.Now na all of una e dey pain

Dorime no be for salary earner.

See as e be like fawo wey rain beat.

When breeze blow, fawo yansh go open

Chop alone, die alone.

Hu get head no get cap, hu get cap no get head

At all at all na winsh

5 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by kestolove95(m): 1:54pm On Jun 22, 2023
Ashawo die toto rest
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ppogba: 1:56pm On Jun 22, 2023
Person wey police dey drag no dey complain say the distance far.

5 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Jummate(m): 1:56pm On Jun 22, 2023
No matter the weight of elephant, e no fit cause earthquake.

Escort me, escort me, na so slave trade take start.

Say ponmo sweet pass turkey, abegi, na suffering be that

4 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ppogba: 1:57pm On Jun 22, 2023
The ear that refuses to listen go follow head when dem cut the head.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by DanielPat01: 1:59pm On Jun 22, 2023
See the front page littered with sex pidgin proverbs. Nigerians and sex is like 5 & 6 grin

7 Likes 1 Share

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Branduche: 2:00pm On Jun 22, 2023
Olowoshako:
Dem no they slim fit borrowed clothes?

Them kno dey tell blind man say rain dey fall
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Cas1741: 2:00pm On Jun 22, 2023
Head hunter no dey allow person touch him head.

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by sazycul: 2:02pm On Jun 22, 2023
No push the ladder wet you take climb up because you go need am to come down.

The thing wey elder sitdown see, small pikin go climb e no go see am.

Na rat wey dey house dey tell outside rat say something dey house.

8 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Lordburna2(m): 2:02pm On Jun 22, 2023
b0rn2fuck:
Prick dey argue, toto dey argue, na bed go settle their matter
this ur parable na gban gban.

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Akharmony: 2:02pm On Jun 22, 2023
Assignment...
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Tonytonex(m): 2:03pm On Jun 22, 2023
Zonefree:
Woman wey dey look for pikin no dey wear pant sleep for night.
normally, women no supposed dey wear pant sleep na.
How dem go dey wear pant during the day and still wear am for night sleep.
Make fresh air dey enter the place na.
Na girls dey for village dey wear pant sleep.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ElValiente(m): 2:04pm On Jun 22, 2023
Widow wey get big yarsh, elders no dey waste time bury her husband.

20 Likes 5 Shares

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by MrBroke(m): 2:04pm On Jun 22, 2023
1. Na nairaland mods dey make person not to speak him mind. grin

2. Who shit catch no dey catch fish. grin

3. Dick way rise for morning go fall for night. (Deep)

3 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Crvrider: 2:05pm On Jun 22, 2023
Slap wen be your own, if e no come to you, no matter where e dey, even if it means taking transport, you go pay Uber go collect am.

Cooperation na him make rice full pot

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Akharmony: 2:06pm On Jun 22, 2023
Man wey plant corn for road side and man wey get beautiful woman get the same fear. .

9 Likes 2 Shares

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Alamkir: 2:10pm On Jun 22, 2023
When picking shit na him mama go pack am

5 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by beejay85: 2:10pm On Jun 22, 2023
Siddon look..na dog name for Bini

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by DaSailor: 2:10pm On Jun 22, 2023
Person wey naked no dey shook hand for pocket o!
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by EnglandAmaka(f): 2:11pm On Jun 22, 2023
Na that teeth dem dey use play with children, na em dem dey use bite them
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ojex004: 2:13pm On Jun 22, 2023
talented321:
1.Na determimation dey make okada overtake trailer for road 2. Na entitle mentality no make february complete.

You mean zombidence Na February?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Lets Know The Full Oriki Of Your Home Town.. / Why Do Nigerians Think White People Are Ugly? / Shocking Village That Eat Human Meat **pictures**

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.