Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,189 members, 7,835,950 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:00 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na You Just Wan Kill Yourself. (3050 Views)
Hookup In Lekki. Agro Wan Kill Me Abeg / We Can Have Sex After We Marry. Na You Go Tire. / This Girl Wan Kill Me οΏ½οΏ½ (2) (3) (4)
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:45pm On Apr 14 |
LAXconfidential:Make we gather meet for orphanage. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:47pm On Apr 14 |
WhiteIverson:Make we meet for orphanage. The kids go happy, you go happy, the keepers go happy, me sef go happy. Everybody go happy. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:49pm On Apr 14 |
Jeferious:Any problem wey money no fit solve no get solution. But money go still amend the problem small. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:53pm On Apr 14 |
tochez24:The guy never touch block, no mind am. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:55pm On Apr 14 |
Badmashiii:You get am. Money na tool, na how you sabi handle am reach e go work for you reach. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:57pm On Apr 14 |
SenecaTheYonger:If you geh money. Carry your pickney, fly am go meet better doctor(specialist) wey get reputation for better country. The country is happy, the airline is happy, the hospital is happy, the doctor is happy, your child is happy and you are happy. Everywhere happy. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:00pm On Apr 14 |
samwash: Success is all that matters. Nobody go ask you how you take attain am. This world is not for good people. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:00pm On Apr 14 |
Dizzyyish:ππ 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:02pm On Apr 14 |
DoWhatThouWilt: Life no hard. I study what foolish people are doing and I dey avoid am. By the time you become successful, you go know how important your time is. You go dey avoid unnecessary headache and waste of time. 2 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:03pm On Apr 14 |
Apus:I'm a successful business man. I dey teach you how to live life. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Sapasenator: 5:03pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN: You go be my twin brother for real life that's why I dey always enjoy Nigeria when I dey around. For hospital, anytime I enter, I look for the best doctor around , give am fat envelope with promises of more to come if they take very good care of my family members. This is excluding the hospital fee. At MMA, I have personal accounts numbers of Immigration officers anytime I dey pass. I nor dey queue or delay or speak big grammar and I get first class service anytime in Nigeria. You go speak big grammar until Nigerian doctors go kill your family members. Once we dey wait for passport office, I just sighted one big oga, walked up to him, introduced myself and give am envelope. I was at the front of the queue instantly and got an expedited attention. I love Nigeria die I swear. My philosophy in life is that money has no intrinsic value in itself other than the comfort and benefits it can get you. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:03pm On Apr 14 |
LordofNaija:Any problem wey money no fit solve no get solution. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by tochez24(m): 5:03pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN: I swear π A broke person go think say him dey aliveπ 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:05pm On Apr 14 |
Tonnyray:Lol... Okay. You never see anything. Go collect AC for body first. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:08pm On Apr 14 |
ayjay45:Chai! I reject it. But normal, if person no get money . The person gats dey with him wisdom. Know men wey strong and get plenty craze for head. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Uchenna10(m): 5:13pm On Apr 14 |
Mikuni: Lol,na alpha males de say make we play games na |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by ayjay45: 5:15pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN:I'm not saying you as in yourself. What do you mean by know men wey strong and get plenty craze for head? |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Sapasenator: 5:15pm On Apr 14 |
ayjay45: Join the queue my friend or use agidi or be used as an experiment by Nigeran doctors and hospitals. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:19pm On Apr 14 |
Sapasenator: This thing wey you write sweet me die. How i go get money I go still come dey speak big grammar. If money dey talk nobody dey check the grammar. Lol! You sabi die. When I wan go my International passport that year. Them say na #15k, but normal normal people dey plenty for there. I say "shey na me go come go queue". The connect wey I get, I no wan make the person know say I wan run am. I remember say I get one nigga for there. I ring the guy up, him say them don transfer am go another state. Him give me another person number. I follow the guy reason, I pay am something nice and huge. The guy tell me make I come their office the following day. I go there, do everything, still tip the guy something. Na the guy come deliver am to me by himself when e ready. I no geh time to dey change napkin for hen pikin. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:21pm On Apr 14 |
tochez24:πππ |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by MONEY247: 5:23pm On Apr 14 |
But how we go take get the money.... I will do anything, anything to be financially stable.. πππ Bros abeg show me the way |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:25pm On Apr 14 |
Uchenna10:πππ. Toor, if I get money for hand why I go dey waste my time dey game person? "Baby girl, hafa, I guide for my side gallantly. Let's go on a boat cruise" If you dey with your wisdom and you fine join. Na now or never you go dey use women do 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 5:26pm On Apr 14 |
ayjay45:Ha! I don talk my own. The rest is left to your street OT. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by ayjay45: 5:31pm On Apr 14 |
Sapasenator:what is agidi |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Sapasenator: 5:33pm On Apr 14 |
ayjay45: Strong head/stubbornness People wey nor get money get plenty strong head aka agidi |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Badmashiii: 7:37pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN: True talk boss. That's why you i respect tinubu always. Him use money take achieve presidency. Dangote follow too. The man use him money secure government connections come establish monopoly. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Dizzyyish: 8:00pm On Apr 14 |
... |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Silentgroper(m): 9:02pm On Apr 14 |
MONEY247:I sabi pesin weeks dey find boys wey go transport food go Poland . You go do?? By food, I don't mean actual food. I no wan too cast the package. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by ayjay45: 9:03pm On Apr 14 |
Silentgroper:yes I go do bro. I want to learn the drug business. I'm very interested pls help me |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Silentgroper(m): 9:06pm On Apr 14 |
ayjay45:you get passport?? |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Sapasenator: 9:06pm On Apr 14 |
Badmashiii: I have maximum respect for Tinubu and Dangote. They went for their dreams irrespective of the cost. Tinubu realized Buhari was his only shot to presidency and irrespective of what it would cost Nigerians and he went for it. Always use what you have to get what you want is my mantra and treat every interactions and relationships as a transaction with you always gaining. Nothing personal. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by ayjay45: 9:07pm On Apr 14 |
Silentgroper:I have international passport. Yes But I've never used it to travel before |
Do You Men Think We Don't Like Good Looking Guys Too? / . / Easiest Way To Win Over Any Lady
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |