Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,192 members, 7,867,456 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 04:26 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Blood For Blood:a Tale Of Treachery (96540 Views)
Royal Blood (A Must Read) by 4evaHannah / The Enemy Within - A Tale Of Love, Lust And Betrayal / Blood For Blood (A Crime Thriller) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:19am On Dec 07, 2016 |
gracyblaze: Baby mi I shock inside that wardrobe wey I dey ooooo......The matter no easy 2 Likes |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:22am On Dec 07, 2016 |
Dare2Try: My brother na high tension na em d main tori dey oooo but still on the gbegee wey dey ground as per shairman wey you be.. I don shook ear for wetin you talk |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by gracyblaze(f): 9:40am On Dec 07, 2016 |
greg42: Imagine o!!! I was just about to tell u to elaborate more on the sexual encounter cos that's the fun part... |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:47am On Dec 07, 2016 |
gracyblaze: Omo my baby naughty oooo......oya come make we shook ourself for the other room 1 Like |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by MzzAmiable(f): 9:48am On Dec 07, 2016 |
got ur mention, thanks... what could be in the msg box? |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:51am On Dec 07, 2016 |
MzzAmiable: We fit shook eye for that matter for the next tori wey go land |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by gracyblaze(f): 10:07am On Dec 07, 2016 |
greg42: I am on my way baby 1 Like 1 Share |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by ASBEE(m): 10:21am On Dec 07, 2016 |
This story make brain....i just can't explain
bros yhu too gbaski, e dey do me like say make i dance shoki. 1 Like 1 Share |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 10:58am On Dec 07, 2016 |
ASBEE: Choiiiiii see as my brother carry emself shook inside jollyment....Testimony don dey show ooooo...E go better for your shildren shildren 1 Like 1 Share |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Tuhndhay(m): 11:06am On Dec 07, 2016 |
I be say make i carry one leg, take side of eye look wetyn dey happen but e be like say "i don seat down on top chair now" to even stand up now sef mehn e get as body dey do me..... Baba Juale for you ontop motion |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by ASBEE(m): 11:08am On Dec 07, 2016 |
greg42:choii....ameen oo, i claim am 1 Like 1 Share |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:22am On Dec 07, 2016 |
Tuhndhay: My brother that chair wey you Sidon so dey for high table ooo.....jeje park your lexus there, no toush the antenna....... make We dey improve the ministry 1 Like |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Gideonmi(m): 11:30am On Dec 07, 2016 |
I want this kind Sophia purnishment, Greg42 u r rugged o. Nd again some part dey wey almst make my john thomos stand like empteeN mask. Abeg take easy Biko |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:37am On Dec 07, 2016 |
Gideonmi: Hehehehehe brotherly the thing dey work pass workbook be that |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Gideonmi(m): 11:40am On Dec 07, 2016 |
greg42:I dey tell you baba. Nice one. Even as work plenty for my table I go still come shook eye for here . Nice one bro |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:43am On Dec 07, 2016 |
Gideonmi: Brotherly na work me I dey oooo but my people jollyment na my jollyment.....you know as we dey do am for here.... My people una dey hear am oooo,the tori sweet pass lipton , if e sweet you jhoin dey sama us your comments make we know as e take be.... if e sweet the ministry,he go make the episode wey dey fire now land quick quick |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:53am On Dec 07, 2016 |
Oooh boi dis tori sweet die I gat comment on am....... Greg I dey salute u wella....... If say dis tori na movie e 4 dey IMDB e go get 9.5 rating e go dey follow game of thrones..... E for don get lyk 60 awards and 98 nominations no be wash ooo |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:56am On Dec 07, 2016 |
KenTony1: My country man well well, who say make your water no boil,em no go use eye shook matches....... your salute dey sweet the ministry well well......your water don dey boil tey tey 1 Like |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:59am On Dec 07, 2016 |
greg42: If d next episode drop de water go boil well |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:01pm On Dec 07, 2016 |
KenTony1: I don dey shook eye for that matter......na on top fire e dey now.... |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:01pm On Dec 07, 2016 |
gracyblaze: Grace I support u 4 dis 1..... If d sexual ecounters no dey e no go sweet, na xo dem take dey do am 4 game of thrones and oda oyibo movies |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:03pm On Dec 07, 2016 |
greg42:No problem I jxt dey wait make de nxt episode boil well 4 fire b4 u release am 1 Like 1 Share |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:03pm On Dec 07, 2016 |
KenTony1: My brother you suck your mother breast chop the meat wey dey dia jhoin. 2 Likes |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:11pm On Dec 07, 2016 |
greg42:If I no suck am who wan do am...... Bt nw no be dat kind breast we wnt naw ooo na d yung breast lyk sophia own dey gud 4 body nw 1 Like |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Yemike(m): 12:22pm On Dec 07, 2016 |
i dey enjoy this ur tori as infants dey enjoy boobies.
Oya make una sama us with more update. |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:23pm On Dec 07, 2016 |
KenTony1: I go soon arranje one give you as per shairman wey you be |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:26pm On Dec 07, 2016 |
greg42:I go 2 appreciate am ooo....... I dey wait for d one make u go arrange gimme ooo |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:26pm On Dec 07, 2016 |
Yemike: My guy well well na only frog know wetin dey pursue am for afternoon oooo.. As e dey hot, the matter wey dey ground nah be say he don dey done......Na Maggi and pepper I dey shook join my country people |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:28pm On Dec 07, 2016 |
KenTony1: If you dey do me as you take dey do me now. My brother na mercy Johnson you go use your eye see oooo |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:32pm On Dec 07, 2016 |
My country people wey sabi,the tori don dey land ooooooo, if you dey here, e come be say you like tori well well.....i wan make you shook mouth for the matter |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Yemike(m): 12:41pm On Dec 07, 2016 |
greg42:make you no forget salt, curry, thyme, ginger and everything wey go make am sweet wella. |
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by rapheal5(m): 12:41pm On Dec 07, 2016 |
Oga blood shoot us d next tory |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (37) (Reply)
A Story: Broken Vows / TAMISHO - My Story. My Life / SCHOOL LIFE
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |