Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,440 members, 7,830,203 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo (2043 Views)
Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo / Romancelanders Abeg I Need A Job / Ladies And Gentlemen Make Una Come See Oooo. (2) (3) (4)
Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:20pm On Feb 14, 2018 |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 7:28pm On Feb 14, 2018 |
Airborne02:Who be ladygeorge |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:32pm On Feb 14, 2018 |
2 Likes |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:36pm On Feb 14, 2018 |
i dunno weither na must ooo .. madam will follow my facebook add contacts be famzing say me dey friend am ...worst b say na my family .. i say i will not doi again madam leave na wetin .. abeg make una hepl me beg LadyGeorge to free me |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by olatunjithomas(m): 7:45pm On Feb 14, 2018 |
just when I felt like resting after all the valentine wanking, someone is dragging someone here again.... madam please ... there's a man for every woman now... |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 7:47pm On Feb 14, 2018 |
Who is ladygeorge.. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:51pm On Feb 14, 2018 |
dingbang:make una help me beg am .. I no dey do again ooo.. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 7:59pm On Feb 14, 2018 |
[sup][/sup] Airborne02:who be d babe |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Ekiseme(m): 8:01pm On Feb 14, 2018 |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:02pm On Feb 14, 2018 |
dingbang:chai once an idfg member . u self sha sabi frgt |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:03pm On Feb 14, 2018 |
Airborne02:lol.. E be like say u bang am |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:03pm On Feb 14, 2018 |
Recieved a chat from bro say madam chat him and met him in ph.. So she don folo my bro again .. Chai.. Nelly is not by force .. Try hard to get thru my family.. No b dem go tell me say dis or dat.. Am not doing again na .. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:05pm On Feb 14, 2018 |
dingbang:wetin b bang.. To date no b byforce na .. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:06pm On Feb 14, 2018 |
Airborne02:na u dey worry yaself. Wetin be her moniker |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:08pm On Feb 14, 2018 |
[quote author=dingbang post=65070447]na u dey worry yaself. Wetin be her moniker[/quotehttp://www.nairaland.com/ladygeorge |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:10pm On Feb 14, 2018 |
[quote author=Airborne02 post=65070508][/quote]I guess she hasn't been online for a while.. Just free the girl sha..when she is tired she will stop... |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:26pm On Feb 14, 2018 |
Airborne02:Lol you mean the one we all know? oya send me message for whatsap |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:29pm On Feb 14, 2018 |
dingbang: he overbang the gal , Alee no get sense,e Don see yansh now he dey run |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:30pm On Feb 14, 2018 |
Airborne02:but you invited her to lag and she spent time with you, wetin u Kan dey expect |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:31pm On Feb 14, 2018 |
rosieluv:no mind am. I don remember the babe... |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:43pm On Feb 14, 2018 |
rosieluv:which kind .. Make i send u whatsapp .. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Nobody: 8:48pm On Feb 14, 2018 |
Good for u.. U see that kind profile think say u fit chop am run abi e done hook u na. U must do But u for no cast her na |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:01pm On Feb 14, 2018 |
dairykidd:isn't matter of chop run... I dnt run.. Her over too doin make me call a quit.. Madam don pack dey go tell my family wen me neva even say hello.. Shey na so dem teach am.. I no do make she free me ... |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:03pm On Feb 14, 2018 |
olatunjithomas:no mind d clown.. U can helpnme flog him |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by olatunjithomas(m): 10:06pm On Feb 14, 2018 |
rosieluv: you sef Sha get bad mouth... airborne02 na Pump action now... him pump am like tomorrow no dey. |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 10:26pm On Feb 14, 2018 |
olatunjithomas:na him put himself for the wahala |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:34pm On Feb 14, 2018 |
olatunjithomas: |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Nobody: 9:35pm On Feb 15, 2018 |
Airborne02:Omo na wah oo |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by karli4nia(m): 10:02pm On Feb 15, 2018 |
Airborne02: Do u really think this is necessary. This seems vindictive and childish to me. This is a public forum and it would speak very well of you as a man to resolve what ever rift u have with her off here. Please let's try and respect other users privacy. As you won't like yours to be violated. Thanks. Good luck! 2 Likes |
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by donnaD(f): 10:31pm On Feb 15, 2018 |
karli4nia:a chilled bottle of beer for u.so on point. |
Is Facebook Really Helping Matter, See What A Facebook User Post / What Would've Been Your Response? Hilarious.. / This Is The Face Of The Guy Involve In Cameronian Voodoo Stealing In Uyo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |