₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,981 members, 8,428,892 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:39 AM

Toggle theme

How Well Do You Love Snail??? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHow Well Do You Love Snail??? (2036 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: How Well Do You Love Snail??? by Martin0(op): 3:32pm On Jul 27, 2019
khiaa:
Why I am what?
oh you Care to know,then reply my email
Re: How Well Do You Love Snail??? by Martin0(op): 3:34pm On Jul 27, 2019
Phenomenal16:
... But wait...... This picture sef
hahahahahahahahgringrin I swear gan you make me laugh coz our mind just imaging one thin,chai u rough nor be small oooogrin
Re: How Well Do You Love Snail??? by AnalQueenluci: 7:45pm On Jul 27, 2019
Bigcowhorn:
Ubunja no like snail. Na correct vegetarian.


cc. Deepfeel
cc. Amatarasha
cc. Analqueenluci
Yes dear
Re: How Well Do You Love Snail??? by Jagaban880: 8:16pm On Jul 27, 2019
Martin0:
omo I like snail well well oooo,chai especially of them put pepegrin

Lefulefu shabi you dey like snail meat that yeargrin
oga why u open am like dat na

dis Guy wan make i no chop snail again ni embarassed
Re: How Well Do You Love Snail??? by Martin0(op): 7:17pm On Jul 29, 2019
Jagaban880:
oga why u open am like dat na
dis Guy wan make i no chop snail again ni embarassed
a hahahahahahahgrin
1 2 Reply

Rare! This Picture Of Snail Got People Talking. PHOTOSAs A Lady, You Can Prove That You Love A Guy In The Following WaysOnce You Say You Love Me, You Already Owe Me Money - Nigerian Ladies Clash234

New Montblanc Italian Designer Handbag For SaleThe Sex Machine(18+) - Episode 5Our Class Teachers (Video) (18+)