Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,007 members, 7,863,640 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 10:16 PM

My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. (9729 Views)

My Ex Is Threatening Me / Help! A Man Is Threatening To Release My Nudes, I'm Depressed! / She Cheated On Me Again and now she is threatening me (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by shawnfamous(m): 11:14am On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
Only Ekpoma wen u start with shows that you're a lair.. Bros dey talk wetin you know... I stayed in Ekpoma for more than 8yrs. Ekpoma girls/women no be like as you talk.. Even Irrua.. But for Uromi I can't say,cux right now their girls don too wise. Thanks to Ghana and Senegal burgers wen spoil Uromi and Ubiaja girls... coolSo bro nothing wen u wan tell me about Esan girls and women,wen i no know..
bros me school for ekpoma for 4years, and I fit tell u sey this guy wrong.. Me na Bini sha

1 Like

Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 11:25am On Jan 15, 2020
Neimar:


i stayed there for 12yrs

They are evil but not all
Thank God you said not all..
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 11:31am On Jan 15, 2020
shawnfamous:
bros me school for ekpoma for 4years, and I fit tell u sey this guy wrong.. Me na Bini sha
I do PD ,later i come enter college do five years course too.. To me Ekpoma girls nice,I'm not talking about externals o.. Cuz those externals no follow..I be Esian boy,but m not from Ekpoma,but I like their girls.. I dey SA right now,If i come back na esian girl i wan marry.. grin
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by EngrXrix(m): 11:33am On Jan 15, 2020
Homeboiy:
She said, promise me say u no go break my heart cos if u try am, u no go like wetin u go see.


I have dated 2 Bini girls and they never threatened me for one day.

I'm already thinking of breaking her heart. I no do again.

Are ishan girls dangerous?
Make me remember that benin girl wey pour fuel for e boyfriend body set am on fire for he sleep
grin. Abi u don forget bros?
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Homeboiy: 11:33am On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
You chop wan run abi?? I know its just empty threat sha,but i really wish she will kill you.

Lol
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 11:37am On Jan 15, 2020
EngrXrix:

Make me remember that benin girl wey pour fuel for e boyfriend body set am on fire for he sleep
grin. Abi u don forget bros?
Engr grin u self wan join abi? Wetin our girls do una? Other tribe no dey kill their boyfriend abi? Leave our Bini and Ishian girls alone biko..

1 Like

Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Benprass(m): 11:41am On Jan 15, 2020
There is a Benin saying that say when you see an esan person and snake on the same spot you should kill the esan and leave the snake.
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by aimuan(m): 12:14pm On Jan 15, 2020
Homeboiy:
She said, promise me say u no go break my heart cos if u try am, u no go like wetin u go see.


I have dated 2 Bini girls and they never threatened me for one day.

I'm already thinking of breaking her heart. I no do again.

Are ishan girls dangerous?
I am presently looking for Esan girl to marry self.
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Deandean: 12:19pm On Jan 15, 2020
Shibaraba:
Forget the media classification. We No be winch. But you're losing a loyal punna o. Edo ladies can loyal for relationships o
Who? When? Where? How? ....Edo girls are Italoyal
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by nlPoster: 12:22pm On Jan 15, 2020
OP you didn't mention your tribe.
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by shawnfamous(m): 12:22pm On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
I do PD ,later i come enter college do five years course too.. To me Ekpoma girls nice,I'm not talking about externals o.. Cuz those externals no follow..I be Esian boy,but m not from Ekpoma,but I like their girls.. I dey SA right now,If i come back na esian girl i wan marry.. grin
Hahahaha.. Marry Benin na..
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 12:35pm On Jan 15, 2020
Well, the classification esan girls are good bla bla doesn't generalized to all of them. There are extremely crazy ones and their mannerism is nothing to write home about.

PS. I'm an Uromi lady and I'm sure you can tell from my response that I'm humble grin

#Peace#
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 12:36pm On Jan 15, 2020
shawnfamous:
Hahahaha.. Marry Benin na..
No be me and you oo grin
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 12:37pm On Jan 15, 2020
sucre450:
Well, the classification esan girls are good bla bla doesn't generalized to all of them. There are extremely crazy ones and their mannerism is nothing to write home about.

PS. I'm an Uromi lady and I'm sure you can tell from my response that I'm humble grin

#Peace#
Uromanians ..Everywhere you go...

I like your simbi hair style cool
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by shawnfamous(m): 12:45pm On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
No be me and you oo grin
Hahahaha.. I no dey like all these kind things, u one con dey fall my hand now..
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 12:46pm On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
Uromanians ..Everywhere you go...

I like your simbi hair style cool

Lols....,Uromanians.
Thanks for liking grin
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 1:02pm On Jan 15, 2020
shawnfamous:
Hahahaha.. I no dey like all these kind things, u one con dey fall my hand now..
Obhiepa no vex ,oya keep any girl wen them dey call Adesuwa wait me,i go come marry am... grin I see Oba dey dance shaku shaku that day,wetin happen nau? He too wan turn Marlian? grin
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DoubleEngine007: 1:04pm On Jan 15, 2020
sucre450:


Lols....,Uromanians.
Thanks for liking grin
You're welcome my sister..

1 Like

Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 1:34pm On Jan 15, 2020
sucre450:
Well, the classification esan girls are good bla bla doesn't generalized to all of them. There are extremely crazy ones and their mannerism is nothing to write home about.

PS. I'm an Uromi lady and I'm sure you can tell from my response that I'm humble grin

#Peace#
so you’ll come online to insult your people right?
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by shawnfamous(m): 1:34pm On Jan 15, 2020
DoubleEngine007:
Obhiepa no vex ,oya keep any girl wen them dey call Adesuwa wait me,i go come marry am... grin I see Oba dey dance shaku shaku that day,wetin happen nau? He too wan turn Marlian? grin
hahahah.. Domo sir.. Everybody na marlian lol.. The Adesuwa wey me know get big bobby o, yansh no dey.. U still dey game?
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DonEd(m): 1:35pm On Jan 15, 2020
Neimar:
Ishan girls are dangerous

dem dy kill their husbands because of property
Lies
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 1:37pm On Jan 15, 2020
God bless all Esan people worldwide.

Obhiaba forever

Greetings from the great city of Melbourne

1 Like

Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by DonEd(m): 1:39pm On Jan 15, 2020
There is no ethnic group in this country that doesnt have bad people, so what's the fuss about Edo girls? If u wan chop then run u expect say all will be well with u especially when she devoted herself to u?

Bros, think again.
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by LaMujer: 1:42pm On Jan 15, 2020
IcraveLove:


Yes, I am from uromi.


i for say you be that girl wey break my heart o, but your location says Enugu, and i'm pretty sure she can't be in Enugu
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by ashawopikin(m): 1:43pm On Jan 15, 2020
Homeboiy:
She said, promise me say u no go break my heart cos if u try am, u no go like wetin u go see.


I have dated 2 Bini girls and they never threatened me for one day.

I'm already thinking of breaking her heart. I no do again.

Are ishan girls dangerous?
u wan break her heart? e be like say u no like yourself
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 1:50pm On Jan 15, 2020
Mishael42019:
so you’ll come online to insult your people right?

Oh no, I didn't and will never insult my people. But as you know we are different individuals even though we are from same state. We all can't be the same hence the good, the bad & the ugly.

#Peace#
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Homeboiy: 1:50pm On Jan 15, 2020
ashawopikin:
u wan break her heart? e be like say u no like yourself

See u

Because I did not mention where am from abi?
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Nobody: 1:52pm On Jan 15, 2020
DonEd:
There is no ethnic group in this country that doesnt have bad people, so what's the fuss about Edo girls? If u wan chop then run u expect say all will be well with u especially when she devoted herself to u?

Bros, think again.

God bless you.
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Sammyimpostor: 1:55pm On Jan 15, 2020
Homeboiy:
She said, promise me say u no go break my heart cos if u try am, u no go like wetin u go see.


I have dated 2 Bini girls and they never threatened me for one day.

I'm already thinking of breaking her heart. I no do again.

Are ishan girls dangerous?

I dated one before, we had issues and she wanted to tear my credentials(Primary to NYSC discharge certificate). After that incident I technically ended the relationship. I can not come and go and kee myself
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by ashawopikin(m): 1:56pm On Jan 15, 2020
Homeboiy:


See u

Because I did not mention where am from abi?
bros if u know say u no want, u better walk away now o, man no dey show power for where Edo girls dey o, no matter who u be or where u are from, especially if na u dey at fault
Re: My Esan (ishan) Girlfriend Is Threatening Me. by Homeboiy: 1:59pm On Jan 15, 2020
ashawopikin:
bros if u know say u no want, u better walk away now o, man no dey show power for where Edo girls dey o, no matter who u be or where u are from, especially if na u dey at fault

She is the fourth Edo girl am dating

2 Bini girls
1 igarra (akoko Edo)
1 esan

My guy she herself know say I dangerous pass her..if she ask for money too much and I break up with her because of that, did I do bad.?

(1) (2) (3) (4) (Reply)

How To Talk To A Girl You Barely Know/never Met On Facebook And Win Her / 6 Common New Year Resolutions That People Make And Break / Ladies Pick & Rate Nairaland Males Husband Material!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.