Powalez's Posts
Nairaland Forum › Powalez's Profile › Powalez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
This is the only bad news coming from Akwa ibom for sometime now, meanwhile,where is our dammnnn nigar? Abi him never wake up? And I took part in that election as a corps member too and collected my kpim from both parties but my name is not on the list,I was about calling my Apos so we can flee but thank God our names no dey,that money no even fit do anything for me,I now know why politicians no dey use money do anything, imagine me getting more than 500k for an election and I can't point at anything I used it for, The wey I chop APC money still worked against them ehn, I hate desperados They wanted to win the state by all means and their approach was too bad,using violence Abeg make I stop Akwa ibom bin sweet that year, Onna was too good Blessing did all the loving, infact,I almost married her there,she did everything right,both bedmatics and cooking I love that state |
T |
did u visited Abak bridge cos that's were I served Ediene Abak Yeah,I had an army friend,I visited him in Abak,it was such a nice view,I miss that place |
Ok o,the way I love anything Akwa ibom ehn,since I finished my service year there,I have not been happy again,I miss that state and the governor keeps making me wanna visit again,Akwa ibom was so sweet that year,Onna was a blast,Awa was my hood,ikot mbong hosted me,Etinan was my relaxing local government,Eket was my withdrawing point,ibeno was my tourist destination,Goodswill stadium was myfootball zone, Akwa ibom girls did the entertaining sha |
T |
[quote author=martyns303 post=93766998]I support the military on this one, don’t negotiate with terrorist. Modified: To those who think he shouldn’t have been killed, this was not the first time the guy would have embraced “peace” and still go back to his old ways. Moreover the people of the community he has been terrorizing will be grateful that he’s gone. But they keep negotiating with Boko Haram abi |
Abeg me sef wan get go fund me page or Google AdSense account,how I wan do? This hunger son teach me lesson,I wan hustle now |
We are watching,I only hope you can give us premier league and champions league at affordable rate,I pray you give exciting contents too, don't be like glo,etisalat and Airtel o Abeg how I go take get go fund me account? Me sef wan hammer |
How do I get my go fund me page? How do I make it known? How do I cash out?,I think I need that too to leave poverty-stricken behind |
The guy go nyanpu her today for sure |
Onna used to be my hood when I served,I served in ikot mbong,I so much miss that place |
Wetin oshomole dey use convoy do? |
Space bookers |
Ok o,him don win be that na,but why even choose Apc as a platform? |
T |
T |
I only pray he continues |
Don't even know why I booked this space sef,abeg admin,ban me |
I served there,Akwa ibom is a sweet state,their girls sweet die On a was sweet that year |
Maybe she wan dey collect wetin Madam dey collect,girls and kondo,they fit kill because of that thing |
Hotfreezer:and you know this too well? Na so una dey take enter problem wey no be una own |
Openbusiness:and since when has the show become a poverty alleviation programme? Please make sure you do your homework well next time before coming to disgrace your parents here, everybody is free to go have fun and contest for the prize,he might even dash it to you,who knows? |
operationmoses:I know say for your state,na you be the only billionaire, billionaire wey no fit afford data, untrained bigot |
lizdammy:naira ish, You know you know |
rowland545:na you know say na mumu name o,you no be Tiv, you come dey call person name mumu name,oya,what's your own mumu name? |
Kuda hot Naira ish |
Thank God say that stupid Henderson no win am, but wait o,Mane for win this one na,haba |
T |
T |
I can only imagine the pains,take heart bro |
Wetin consine me? And we dey pay dues everyday to police To think the Keke I took yesterday night paid these same occupants 100 bribe is heartbreaking |
T |