Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 325 pages)
visit etisalat na, which oen concer NL pple na |
Start to smoke weed
|
Well As u come ready to stay without light and go get your own generator oo cos heat go nearly kill you, and fraustrate you, My bro u wan come from frying pan to Fire, |
Very yeye year all year round only in Nigeria, Ok |
Bleep d company i worked for suddenly they just saced me, Bleep d boss |
Well umm that Kaffy song |
bro you are a weak man and a sentimental sucker for love, use ur head bro |
Oya keep waiting for the heaven above, when your bible tells you only 144,000 will see heaven//heaven is not meant for humans its for the angels our only heaven here will be on this earth when the earth has transformed the wicked destroyed .away |
@jpworld (m) Poor Man full Naija, wetin the girl ask for self? where una dey cry? How much una wan spend? foolish and lazy poor men that have nothing to offer. e be like say na u poor pass, the poverty dey touch your brain, Get Rich or die trying forever. M.U.M.U.Guy dont just spew out anything here outta of your basket mouth, see so we don see you wey rich abi, so make man no get sense again, you know how girls are blinded with materialism not love, and its good to teach dem sense, first i am not saying i cant buy a girl a gift but when you find yourself in a condition which you cant give what you cant afford, so you go kill your self because of one bitch Rich boy wey no sabi spend, na because u see garri drink, abi, u fi wok for money sef, no be u papa dey give u money, dat why u fit Mugu for lagos babe |
@Deep Soul (f) Truth Hurst Baby why u dey vex na , we dey yan weti girls de do this season you dey yab us, Boyz must be Boyz |
she do drink salt water tire body go tell am |
Bleep all of dem Hos |
hiv hivSO MUCH HYPE, No be so e dey even catch pple sef, like the hype, only ignorant pple get it |
Jos is so full of disaster, na wa ooo |
Friendlier why?ABI NA YOU DEY BEG AM TO MAKE HIM BUY YOU CAR, SAY D TRUTH GAL |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 325 pages)