Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 319 pages)
Weldon sire ..Mr America ...na olosho u don marry ooo yekpa |
Yes someone should not expect any money from.voluteering but at least the organization suppose reward Dem with at least 10k each |
Ummmm naijja bankers many of Dem have fraud syndicates |
How will the children eat and be comfortable now You see why it's so bad to born too much they have seen that no way out to feed them and cater for them and their own self Na Dem go sit down for church pass de boast of their children na Dem no de fit take care of Dem |
Good for her ...I no de pity any naija gal anymore This type of gal are the type that are banging senators and big ballers raw or it's either she be olosho codedly Don't pity her let her deal with her HIV and enjoy it after all it does not kill immediately |
@mosdii @womenareapes1 Come and see brother wey mumu ...de go thief becos of all dese yeye naija gals wey get no benefit for him This guy should be flogged thoroughly |
Same tin as mine....imagine my I'd card foto is blurry I wan go change dat picture abeg I have the real ID card not temporary |
God self don Taya for Nigerians prayers ... God will soon be striking thunders to Any of our leaders wey de pray publicly for a better nation ... When our heart is filled with hatred how will the country be great which God has made it to..by default |
Nigerian girls of today are not worth doing for Many of them have noting to offer you as s struggling man @womenareapes1 @mosdii |
Na only Texas de. De tour wat of other states |
jumpMANN44:Email me powerednewsnaija@gmail.com And I will reply you there asap |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 319 pages)