Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 319 pages)
Even boys wey senior Temi de call her ..Aunty |
It's the working boys that uses it for work please Nigerians have little gay oo Make Dem no use dat one come de call our nation such name Na Yahoo boiz o..de sign up to catch gay men and chop Dem money and jakpa |
Make she go find the laptop for Nima for Ghana wether she go come back home Make she go sidon |
He don de Denver Colorado now |
Like dis I am in a guesthouse in Warri Pls don't let me die LMFAO |
Nigerian girls They got nothing to offer |
Who be queency Beena again Kings ! Kings! Don't marry these naija women ..don't.. there is no benefit to u..thank God for social media..now we know most women are h*es.. if u must have babies, get a baby mama, Don't mess up your life by marrying these women.. smart guys all have baby mama's ..she's for the streets @womenareapes One word for her
|
And he is there motivating thugs to disturb lagos |
See Dem yeye thing that have notin to offer I guess she want to be like them Tonto dike na E shock am ...na fake alert she wan use buy thing hahah her format no enter @womenareapes |
This pinkcoin madness don blow |
Brother you be Bart Simpson oo Imagine now after wasting money on a stupid naija gal ..if I were you I will travel.to Namibia or Congo and get a woman or even cotonou I don tell una many naija ladies of this generation are finished Even that ur new girlfriend no even sure ...just try let one of Dem give u a child and carry your child and train na so be the way u less they will currupt ur kid @womenareapes see brother wey mumu |
This kind lodge hostel na him someone wan stay read and not getting influenced wit opulence from Yahoo guys haha and oloshos go de visit this kind place ..so much distraction o Nice place to live as a student but you gonna meet different type of people If I de unit for naija I prefer to go rent house somewhere not staying in a hostel |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 319 pages)