₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,754 members, 8,519,242 topics. Date: Sunday, 15 November 2026 at 10:30 PM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 372 pages)

Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:47pm On Jul 18
I no know which one useless Pas weda na the keeper ooo or the defenders
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:41pm On Jul 18
Angelfrost:
Goal number 3!

...And England hasn't even shifted to higher gear o.

France hasn't been this poor in decades.

Zidane has serious work on his hands.
Aswear that keeper no be am
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:38pm On Jul 18
Abeg wetin dey worry this keeper na if defence no good U too no go behave ursef why defending instead of going back to Ur goal post and halla Ur defenders to do the work, na wa oo
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:34pm On Jul 18
Wetin this mumu tuchel dey complain about na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:26pm On Jul 18
APOPTOSIS:
...him don become LUCOZADE 😂😂
He's now a Spectator and not a Goalkeeper
As in eh, to move sef na problem for am
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:24pm On Jul 18
Angelfrost:
Zero reflexes and situational awareness...!

He had never been properly tested till that Semi final game.
Honestly speaking, the guy was just useless this one cannot fill in shoe of lloris
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:23pm On Jul 18
France really get problem for that defence
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:19pm On Jul 18
This France keeper no dey sharp at all
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:18pm On Jul 18
Aswear tuchel should be sacked after this game see as England dey score na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:12pm On Jul 18
Buh why this mad man no use saka and rashford against Argentina
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:10pm On Jul 18
Even if England win I just want mbape to score at least 2goals
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:06pm On Jul 18
tiswell:
Full-time goalless draw!

Invest wisely🙏
True true abeg my people make Una invest wisely ooo it's 1 zero already
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:04pm On Jul 18
Aswear this keeper na confirm OTU what's this na
Romance › Re: A Virgin With Bad Character Or A Non-virgin With Good Character by prinsam30: 10:13pm On Jul 15
I dont even like virgins, I've dated like 3 virgins buh I never disflower them I had to send dem away to be disflower by another guy B4 coming back to me
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 10:09pm On Jul 15
prinsam30:
If England no go add to this goal their own don finish bcoz if FIFA president call the ref now game over for England
Shey I been warn this people dem no hear now see
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 10:08pm On Jul 15
Reference:
Spain.
The Spanish conquered almost all of the Americas.
If not for the British we will all have had to learn Spanish by now.
Na wa ooooo, now it's Spain Vs Argentina another colonization about to happen
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 10:03pm On Jul 15
It is completely finished, at least the ref was fare enough tonight, nothing like ojoro today na England do dem self
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 10:00pm On Jul 15
Egypt wey defend 2goals no how far belete U wey score 1goal
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:56pm On Jul 15
Aswear this tuchel na confirm mumu
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:55pm On Jul 15
England go cry blood this nite
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:54pm On Jul 15
This Pickford sometimes na mumu
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:53pm On Jul 15
It is settled
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:51pm On Jul 15
Goo0dHardDick:
Na Spain get this world cup.
Sure na
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:50pm On Jul 15
obonujoker:
Why will you be defending 1-0
Help me ask them ooo make dem go ask Egypt wetin happen to dem defending 2goals
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:48pm On Jul 15
I don tell Una Argentina and Spain for final
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:47pm On Jul 15
Make Una dey defend make Una comot play ball, Una eyes go clear
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:46pm On Jul 15
I talk am na
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:45pm On Jul 15
Messi dey check time from the roof screen grin grin
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:44pm On Jul 15
England is just defending nonsense till Argentina go score una
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:42pm On Jul 15
Remove this guy since U leave in there
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:35pm On Jul 15
Phraences:
Keep quiet.
Why ar U shutin him up he's saying the gospel truth na
Sports › Re: England Vs Argentina: World Cup 2026 Semi-Finals (1 - 2) On 15th July 2026 by prinsam30: 9:33pm On Jul 15
heartofcity12:
Messi is a play maker, he’ll create goal or score. No one in this world does it better than him..
I like Ur determination continue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 372 pages)