Purem's Posts
Nairaland Forum › Purem's Profile › Purem's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 (of 95 pages)
Unfortunately, Falz is marking time to be listed in Simi’s book of Exes. It appears a white-skin lyricist who goes by the name J-Cole, has gotten the “Jamb Question” crooner’s attention, and she’s since been trying to hook him up on twitter. Her PMs have been ignored by the American rapper, who seemingly isn’t even aware of an entity called Simi. In frustration, Simi took to her twitter page to share her plight, stating how she’s been ignored by J-Cole. She wrote; I am ready to sacrifice everything for J-Cole. But he doesn’t even read my twitter messages.” Some of her followers saw her tweet and called her attention to her alleged boo, Falz. But the love-struck Simi responded via another tweet saying; “Guy! I will also sacrifice this boy!” |
Cooked story!!!!!! Wetin im do we nono ![]() Wich location e tay happen we nono ![]() Ppl wey arrest am no talk anytin ![]() Dem no pay d man 4 d wasted yrs ![]() Soooooooooooooooo
|
VICTORCIZA:Jan 24 |
Sis go marry gbam.... Ur prob don solve Lobatan |
Mr Boboye Oyeyemi; E be lyk say na ur anus u take dey reason.... Cos shey na daytym wey evrywere don tied up na u 1 mke dem wrk .... Ur plan no go work |
Women geh prob 1 man nodey plz dem layelaye She kom dey lie 2 cover up yeye woman Mean while her 1st dorta go b like.............
|
Full meaning of NEPA; Never Expect Power Always Buh 2say d trut NEPA dey Try 4ma area o Dey are 2giv us lyt 4 2yrs without bill Cos over 10yrs nw not even a blink of lyt |
Na film jo Adon watch am |
I blame it on buhari And The so called MMM Its DEC tym U knw wor am sayin |
The name means LIFE It is the reason of our EXISTENCE Even non believer, evil doers sinners find salvation in this NAME So it means everything u could Ever imagine |
Aspireahead:Guy afore 'tnks 4 d corekshion' Buh na RAT brain dey ya head |
Dis 2 ppl wey adey see so no set oooooooooooooo Cobam dey luk lyk blind man wearing glass While mayor dey sag lyk say in jus comot 4 Igbo abete |
Adon knw wor 2 say on dis ![]() Maybe coz adon gf ![]() Meanwhile am listening to '2pac letter to my unborn' Abeg if u like 2pac n dis track den like my comment |
Adon tire 2 dey see buhari And in dorta 4 FP ![]() Make buhari go 2 hell |
davtosh:Guy I disagree wit u na lie |
guy na weed dey worry u... God neva geh ur time coz u go stil die alive |
Shey una dey craze ni Hw una go say da tin No be alligator Anyway adey smell lie 4 d post cos e no explain Hw in take kill am wit hand Abi na in nek u grab |
Dis MMM wey crash so Shey na plane e be ni ![]() If na plane hw many Pasenger Dey onbrd?? Wor abt d pilot ![]() Frm which country in Dey muv Anyway I hope say ppl No die sha |
Oboy see b Na real ashawo she go be Even Nicki minaj b bs no be lyk dis |
Baba I wish u 18months in jail after ur regime 4 Putin 9ja in dis hardship HDD happy death day sir |
Omo dis pesin wey adey see so Go die soon ooo Abeg if pesin die 4 prison weytin Dem go tell in family ?? |
Bro 2day na wiknd o... Buh 2 say d fact my boss n ppl DAT we work 2geda Gimme no reason 2luv my jab at all Dey r jus frustrating me evtime As 4ma boss always cutin ppls moni 4 no Outstandin reason |
Dis wedding no finish ni |
Ogbeni wizzy wy u no let em Knw say u no well b4 Alaye u be tif jooooo Amugbo oshi |
Den who is responsible 4 it? If u can't provide d pesin Den ur a liar |
U guys are jus saying trash U av no idea wu d tenant may be; A TOURIST A MILITARY MAN A GOV in som order country A SENATOR in order country |
Omo I tire o Me jus dey here To dey read comnt n Buh una comment 2dey long Even d postsef gan Abi pesin no geh anoda tin 2do again ni |
I hate all dis kind of news Na so 1 guy kom here DA day say im use N122k do im finger nails if u can rememba wen som AFONJAZ are lukin 4 jus N200 to shop ewa agonyin n bred agege |
Som workers go absent for work o ![]() OR Som wey 1 resign b4 nko Dem go be lyk maga don pay |
They are all lazy men |
Buhari comot make u com put me abeg... ![]() U go see hw Nigeria go beta within next 7months Time...... Animal in crazeman skin Kant handle the problem DAT he caused |
ASA Mr jailer |




