Quincyshakur's Posts
Nairaland Forum › Quincyshakur's Profile › Quincyshakur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
River state is d Sodom an Gomorrah of our time....Tufia ![]() |
Mehnn!! C as my guy take blow Benz Loading..99.5%RIP to d dead ![]() |
Am still lookin for d forest oooh.. Weytin i dey see der na love garden ![]() |
Wic time Fucking anoda woman`s husband take b carrier abeg?? Y some women dey useless lik dis,,So if to say Baba God no giv una toto una no fit Hustle Am proudly to b a Man ![]() |
Y u carry dis mata for head nah....If to say chess na my tin I for don hama since ![]() seguno2: |
Guy leav dat tin jooor...wic work dey dere?? seguno2: |
Useless People....I dont regard those Bastard Northerners as human being ....I still dey 1da weytin create dem cos I knw say no b Baba God wey create Real human being lik me create dem ![]() |
Baba God don pick Her call b dat ![]() Dear God wen my turn go reach nah ![]() |
4million small nah...If Baba God pick my call I go do pass 4million ![]() U try shaaa Half beta bread is beta dan Afonja only flour bread full bread ![]() |
Tunda go fire u Mikel if I hear Morinho again for ur mouth >: Na greediness kill u..C Messi una start ball d same time Him d play base on passion u na money b all ur focus..#mumu |
Damn!!! Every day Cancer dis Kidney failure dat God y nah ![]() |
So people don swear for dis life say dem no go allow any tin waste ![]() Weytin children go come use dey play now ? |
I neva still understand how human being tak d react oooh...Abi humans now don turn chemical ![]() |
How dis nonsense take b news Me an my Mama dey go wedding steady nah y I c dey news abi na because i neva blow![]() |
So na weytin u come dis world com do b dat ![]() R2bees: |
Were those Lazy pple 1 drag d innocent guy go ? Abi e don turn to a crime to tell ur guy how u take browse girl internet ![]() Sons an Daughters of Iberiberism ![]() |
So because their don knw d mean of CCTV e mean say dem b olodo abi? Ur mama no teach u say no man ia an island or an Abbreviation d person go study for skool....All dis pple wey Brain Tumor dey disturb dem sabi misbehave |
Y dem no go win wen dem dey cheat...wen 35 year old man go dey claim 23 ![]() |
D worst punishment i received in my skool days was Wen one senior asked me to push a car drawn on d black board God go help b p de guy small ![]() |
Make Taylor Swift keep dat one....We d 30billion gang no need am ![]() By now all d whole wiz crew go don dey shine teeth..#Tauts 30BG till d end ![]() |
Dis Children go soon begin collabo ![]() |
Mak we reason dis mata wella oooh....Y d woman go dey only born feminine wen d man needs a Masculine to carry on with his Legacy ![]() |
If Him lie about d price e concern u No hustle |
G.O.A.T my ass!.. He couldn`t even rescue his national Team....Any one dat compares dis dwarf of a Dude(Messi) to d Almighty Christiano Ronaldo D Greatest Of All Time,,,D Football god himself should take a nap cos he/she is suffering from Brain Tumor. Ordinary Venezuela wey Eyinba of Aba go flog lik pekin ![]() |
1 "Remember to keep urself alive, there is nothing more important than that".....Afeni Shakur 2 "I hope one day man shall b judge base on his positive impact to dey society an not by d color of his skin"...MLK Jnr 3 "Mama gave birth to no fool"....Tupac Shakur 4 "I may not change the world an make it a better place, but i will inspire the hearts that will"....Igweeleson Obinna 5 "I rather die standing on fit, than live on kneels"..NBM |
50k...if u lik no go hustle,u dey find eazy way ![]() Etizz: |
why she dey visit,, shebi na dem promise us nxt level |
Goat as in greatest of all time ![]() Actuarydeji: |
