Quincyshakur's Posts
Nairaland Forum › Quincyshakur's Profile › Quincyshakur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Congratulations Sir.....Baba God I need dis kin blessing wen i Marry ![]() |
Consolation words ssogundele: |
Pepper Dem GangOlawaleSmarter1: |
Happy Birthday but mak i talk b4 dem go say am a bitter person ![]() |
E don pain u wella...generation of weaklings OlawaleSmarter1: |
The truth is always bitter..no b me do una ooooh un una forefadas cause am weak pple ![]() ACHIEVERBA: |
Ur own beta now jus 12month Me wey neva nack woman for 5years now weytin i go com do ![]() |
E good nah..make all man come carry him product life is eazy ![]() |
E be lik say na small pekin dem toto dey swet now ooooh ![]() |
Benin pple at work ![]() |
Pilla ko solar ni Na only for Afonja land dis one b pilla Y Yoruba pple weak lik dis? how one ape man go dey detect for a whole Tribe Dem no born u well to try am for Igbo land ![]() |
Mama Milk keepin Us abreast Old age knocking at her door Me i still fresh lik London breed Vegetable ![]() |
All am seeing is GP tank of shit ![]() |
Yoruba! chai! I neva see tribe wey weak an sabi fear lik Yoruba pple....Buhari dey ride dat weak Osibanjo of a man Aisha dey control d wife too Igbo for life...We don do shit ![]() |
How dis nonsense fit tak put 3square meals for my table Abi na tunda u won mak e fire u ![]() |
So for una mind I go read all dat long note wey una copy for der D person wey get mind copy dat kin note neva hear say "time na money" Abeg can someone summaries d note for me ![]() |
Nairaland i take God beg una dis Success mata don dey give headache nah ![]() |
Am still lukin for d Beautiful inside it because wot am see is pancake industry If u see my woman weytin una go talk cos she pure dye ![]() |
Baddest nag me dat gbedu joor mak i kul my soul ![]() Wiz pple una star boi still dey dis earth because mak i talk |
I jus dey smile because I knw say one day we go catch dis one d same way we catch Mercy Aigbe dey pillar benda ![]() |
Mak i shapaly go put tracker for new Benz sClass cos dis kind pple go jus hijack am put for their breast waka pass ur front u go dey busy de admire breast u no go knw say ur brand new Benz dey inside ![]() |
Na weytin she tell una grandstar: |
Mr Brain Opener com help me open..Taut lanrefront1: |
C question oooh! D ansa simple jus collabo with d girl an dat ur friend no go eva carry him woman near ur side ![]() Thank me leta wot are we nigerians for ![]() |
Chai!! ![]() |
Even dis semi goat dey show off too Wait mak i call Messiah Ronaldo mak e go show u tinx wey u neva c b4 ![]() |
See dis small Olosho ooooh Ordinary watch of 3.3mil u dey use form wen Me dey rock Rolex of 10mil I no dey lik show myself ![]() |
I here by give u free Ticket to Britain got talent,,Go der an display ur stupidity...Useless Feminine ![]() |
So Big yansh now don b achievement Chai!! Real Intelligent Women lik My Beautiful Moda don sufa for dis one wey carry Latrine for back hand |
How dis two Oloshos take b news ![]() Tunda 1 fire person |
Dis guy carrier go soon b lik Mikel own Even china self no fit help d carrier ![]() |
Chai!!! after all my speed hoping to c beta tin wey go kul my mind na nonsense i com dey see ![]() |

mak i talk b4 dem go say am a bitter person 
D person wey get mind copy dat kin note neva hear say "time na money"