Quincyshakur's Posts
Nairaland Forum › Quincyshakur's Profile › Quincyshakur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Father Ebube Muonso ko Mother Ebube Muonso ni Wen beta HIV knack u na den u go knw say HIV no get cure ![]() |
Abeg ooooh how person want tak b Hero for electricity abi She b NEPA official ![]() |
How dis nonsense tak b news nah...Who d Giraffe help ?? ![]() |
Y waje life b lik dis....MY guy won b gentlemen man oooh ask am politely she no gree....she go prefer mak d Gee follow backyard dey brows d gal internet ![]() |
I no understand girls oooh ![]() |
Feezah01: |
EFCC na beta scam Na only for opposition pple side dem d get power....Wen dem go for dat Ape called Jagaban wey turn he haus to bullion van garage ![]() |
Who b dat bastard wey put Tonto Dickson for dis list ![]() |
Matron of Nigeria Olosho Association (NOA) ![]() |
Nairaland una don swear say na una go step dis Olosho grand Ma up abi See as una d mak irrelevant pple com dey relevant ![]() |
Film maker ko Video maker ni So u won tell me say na dat useless Afonja drama wey e b say na only una d watch dis guy use build dis house Taaaaaar! na lie |
Shebi u talk say na one girl y I dey see two girls for pictures ![]() I hope say dis Afonja bois neva use her buy Benz |
Thank God I hope say e burn down finish? Aso rock b d nxt an Bubu go dey inside ![]() |
![]() |
So because say Innoson na 9ja motor u won do project research on am Y u no ask abt toyota an oda foreign brands...after na still pple lik u go talk say d country no gud y e b say na una d spoil am ![]() |
Imaging Musa of yestaday don de shok out head for open ruf motor dey wave hand for pple Chai! |
Jesu! a whole 1.2bil for ordinary design |
Who tell dis one say my gum dey bleed ![]() |
Dis pple dey Mad oooh! na by force She say she no do again |
Dats my Skelewu senator talkin ![]() |
Dis one wey done loose value lik Naira dey try evertin jus to dey relevant ![]() |
Y all dis pple keep makin noise because of ordinary 3million Rolex Davido com show dem how much Rolex we 30bg dey wear ![]() |
Congrats....Mak person convert dat money to naira sharp sharp mak i knw how much b dat ![]() |
God y u carry me come dis kin country nah Destroy dis country mak all man strt afresh mak i c how dis old fools go take b my leader ![]() |
Dem warn u u no hear now wey ur shop don burn u want to telli person ![]() |
Na only wen i see prove Me go bliev because miracle dis days na scam ![]() |
Wic of d Nigeria una talk say she dey popular because Am a full Nigerian an I dont knw her ![]() |
Wizkid is not a small boi him na agburuka somebody ..As for dat blind Ape nxt to wiz na pple lik am mak d stupid oyibo call fine pple lik us Ape how can somebody b dat ugly ![]() |
HiV free sex Lik am dye ![]() |
Damn! Baddest Himself dey pepper dem joor with ur frog voice Pple wey d claim say their voice na Angel own no fit break d record wey u dey break with ur frog voice.....30Billion Gang 4life ![]() |
Wen beta HIV knack u na den u go knw say HIV no get cure