Quincyshakur's Posts
Nairaland Forum › Quincyshakur's Profile › Quincyshakur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Na so e pain dis one reach ![]() |
Weytin carry dis useless Stripper enta dis mata abi Daddy frezz don dey brows her internet ![]() |
So na jus say Him call am Demon I even tink say Him call am Devil ![]() |
noisy45: |
NO NO NO u will do dat a d station...will u move now b4 i move u ![]() noisy45: |
U are unda arrest any tin u type here will b use again u in d court of law ![]() noisy45: |
Am i d only dat don give a Bleep abt Nigeria election ![]() |
Eeeeh! I dey defend rubbish abi? wen our forefathers been dey carry Oyibo dem lik say dem b God an still dem d abuse dem any how dat one no b scam abi? now wey our generation dey mak dem pay for am e com turn to crime...I stand with Gee boys na only d ones wey put plus(+) i no lik Ohraykon: |
Satan don dey chop d girl toto from back by now ![]() |
Who virgin epp... I no too lik Virgin self ![]() |
Chai! d guy don mak me remember wen i been still dey enjoy myself ![]() |
Evri commodity get expire date....ur own go soon come wen ur toto go loose liniment lik Tummy Hilfinger boxers okirika waist ![]() |
Am still lukin for Okada on d list or u won tell me say Okada no merit d list ![]() |
Wen Oyibo play wayo we go say na new style wen country do him own we go shout bring am kill die....Na d scam wey Oyibo dem scam our forefadas wey dem d pay now....I stand with Gee Boys ![]() |
Dat man must b a Yoruba man Na their pattern b dat ![]() |
Y u go marry woman wey don get pekin for anoda man...Abi tokunbo dey ruin for ur family bloodline ![]() |
i dey try help u oooh b4 u go drown urself for cossy toto ![]() gypsey: |
No oooh but i jus dey imaging am for my head say her toto go wild lik okirika boxer waist ![]() gypsey: |
So even dis one wey I tink say Him get small sense don dey follow children dey recreate Chai! bad omen D gods are angry ![]() |
I been dey tink say na ur head because notin ur prick fit do for cossy well ![]() gypsey: |
Arm-robbers 9ja now a days fit even kill because of 10naira Tufia!! Endtime Children |
So if I do all dis tinx i go hama lik my mates dem? |
ORORO himslf d Greatest Of All Time ![]() Like for Ronaldo Share for Messi |
Wic kin Gun dem use because i neva see dat kin gun injure b4 ![]() |
Abeg wenn she release the diss track because wen oyibo won diss dem d release diss track wey go mak fans tag along ![]() Abi 9ja own na for Instagram...instaDissing ![]() |
gypsey: |




