Ramirezkhay's Posts
Nairaland Forum › Ramirezkhay's Profile › Ramirezkhay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 21 pages)
![]() Make this OP dy calm down Abeg! He sold out but no be the show be this wey you upload This one na like 4-6 days ago ![]() |
![]() You Don too watch this thing called (BLUE FILM) ![]() Omicron007: |
![]() Pick Up dy learn for where Shade dy ![]() SmellySperm: |
![]() I no get strength Abeg! https://www.nairaland.com/6253983/wizkids-puma-advert-currently-uk ![]() ![]() DrChukzy: |
![]() I knew about the Tommy Hilfiger deal.. I think I mentioned it in one of my response earlier ![]() candygist: |
![]() Lmaoo which Day one! Like say na last year Puma start ![]() candygist: |
![]() Lol like say na him call Puma to sign him as their ambassador ![]() Leaforever: |
![]() No sir, he's with Puma and Tommy Hilfiger Na Fans Dy Yab, na nearly same firm dy carry them.. from Sony, Pepsi, Transsion and Banks ![]() iamoyindamola: |
![]() Lol, I'm sure dem be Dy think say na Wizzy fit get puma deal! And believe me, this one go heavy pass Wizzy deal ![]() SouthWestBlood: |
![]() Bruh! ![]() bcomputer101: |
![]() Village pipu dy call this one! Maaabo Maaabo ![]() |
![]() Women of Substance that Year ![]() |
![]() Their tricks worth nothing less than 20 naira ![]() vikgreen01: |
![]() Lol but Lass Lass! K'Enu ma'Dile niti guguru! ![]() ![]() paulolee: |
![]() Make he dy go, I don't really know the stuffs the new interim coach (Eguavoen) is made of but we should at least try him out and see what he can do to raise up our Super Eagles because I'm not sure the Eagles have any better achievements during his (Rohr) tenure! ![]() |
![]() Yea Baba is right on this, that's how I live my life! I get numerous friends but I no Dy divulge shit wey anyone tell me to another person cos of transparency and for future purposes! If you want make I advice you sef, I no fit give you direct Yes or No cos people are maad, if the advice goes wrongs, the blame will be shifted on me and if it's right them go give themselves the accolade! That's the reason why my advice always comes in two ways; I'll give you the reason to chose No And the reason to chose Yes with explanations, it's left to you to chose or select what's right by yourself! Make u no go dy talk say na me mislead you in nearest future ![]() |
![]() I don't know if they all attended the same school cos they usually give similar excuse concerning how they got deflowered! The lie goes thus; They usually go to this fake birthday party with their friends and the said guy! They will now proceed to make you believe the guy get them drunk then do his thang with them before regaining their consciousness! Who be Foooool ![]() |
Olamide! but he doesn't show off! Always on code! You can hardly see any industry nigga saying shiit about him! FactBoyz: |
No lies Breastfeed: |
![]() Definitely, you can help someone and record the whole process for everyone to know you're a kind fellow huh? ![]() Lollittaa: |
![]() Swears, and those ones wey Dy post long videos and religious quotes on WhatsApp I be like wtf! God no dy whatsapp na And Lass Lass Na Eye Service dem Dy do Dy wan trick God say dem Loyal ![]() bluefilm: |
![]() Imagine say he no record! He go re-cry ![]() thebosstrevor1: |
![]() Na Lion you quote na Jaguar dy here If to say awa parents dy fear say End time dy come Dem no suppose give birth to us at all Abi wetin you think? End time End time, Una Dy flex life codedly Dy born pikin Dy build church Dy build mosque Upandan ![]() Be like na the same response I give one guy that year I go give you (If we don die call us make we argue again) ![]() Righteousness2: |
![]() Ah Eyi Owa Pojuu! Village people mo yoru funn yin O! ![]() TheGreatIYANU: |
![]() Davido na Men Leave the guy Abeg! ![]() BigDolph: |
![]() Lol All of us for Naija na Eiye be that as per the eagle for the Coat of Arms (smh.. 4 My 9ja Pipu) ![]() Dshocker: |
![]() I no wan dy see my Shitt Make dem dy carry am go Abeg! Better Cutlass Dy incase any YamaYama show up ![]() |
![]() No be so, He dy zoom wetin the man Dy try do But he shock am ![]() Samakus: |
![]() You be correct Nigghar in Slawomirr voice ![]() Chloraseptic: |


