Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 216 pages)
^^^ True talk ma sister, no be lie! |
Ok guys, i need to go to bed now. see y'all 2morow morning! GudNite!!! |
^^^ shower hour as in? |
^^^ Guy help me dey tell dem o! @Jalether, stop insulting someone just b'cos that person disagree to ur point of arguement. i gat many so many points to prove u wrong on ur reply but since u'r that insulting type, i think i'd better forget about the arguement and think of something else instead of xchanging word of insult with u, but 1 thing i'll like u to know is that, so long as football is concern, pele is FAR better than maradona. thanx! |
how can someone say he/she bought annointed water?. . .y not go and see ur pastor with a bottle of water for annointing instead of buying it?. . .abi na GOD himself annoint the one wey dem dey sale? |
1 of the prisoner that escaped from prison brake, how did u make it to NL? no worry dem go stil come catch u! for ur info, i asked to also tell me about DY and EH so u sef wey u read am no see those names?. . .and u come xpect me to continue with blind man like u?. . .u don miss road. after dis post if i reply u again make i half. |
Guy u be real clown!!! since u can't do without insult, carry on purge life. shey be u know all the whole blacks wey dey play for other country's abi? FINE!!! Evra is from senegal, Accepted! pls i'll like to know the african country of Dwight York and Emil Heskey. |
Dis is what i call flawless victory!!! |
NO!!! Nigeria no be U.S and Egland. where 10yrs old sef don get 'em own gun. if 'em papa mis-yan 'em go blow off 'em papa head say afterall na jail 'em go go!. . . those county sucks!!! |
@006 since u guys love each other, marry her and deffinately u'll succeed in getting the canadian citizenship. truely not all white ladies will like to live in naija but, u guys can just come to naija for a visit and go back. (even me, if i get such opportunity i no go live for naija) terms of divorce, if u truely love her and be committed to her, then i don't think anything like divorce will have a space in ur marraige b'cos she herself is not ready to leave u. but why will u say the ur children are "lost"? ![]() |
^^^ spot on gurl, i dey enjoy u! |
@tkb417 kata dey worry u for brain?. . .all the africans u named, how many of them got starting shirt constantly just like rooney and babertov?. . .now u said Evra is an african b'cos he's black right? GOOD!!! Dwight York is a black guy, he's also an african right? Emile Heskey is a black guy, he's also an african right?. . .Ewu! Oga, we r talking about football and not about, every black is an african. yes! Everybody know's that all blacks are africans but, has Evra told u that he's from africa? if yes, what country from africa?. . .Any small thing una don curse like say na only una sabi. abeg rest your case! |
^^^ Oga, me and u no dey drag anything. i was only refering to @daduke that diouf has not played much games in man u, and besides, if a player in first team is match rusty, u player the 1 on reserve. that's the reason why they have reserve team, thanx! |
^^^ u funny O! |
^^^ Celebrating with u all the way brov, 1 love! thank GOD say dem (ghana) don commot make person here word! |
I tell una, abi i no tell una?. . .i said it b4 that "3rd of july 2010" will be the day that ghana will put sorrows in the heart of millions of fans supporting them. some peeps dey mock me. some say e no go better 4 me, but now wey e don happen, i thank GOD say e don better for ME! dem talk say "wetin dey sweet dey kill." Gyan wey ghana peeps dey take make noise, wey dey make ghana peeps mind dey sweet, na dat same GYAN na'em kill dem. some ID!!OT say na cheat! wetin To be cheat? . . .dem no send Suarez out by showing him a red card? dem no give ghana PK? abi the 2PK wey gyan score for other matches shey no be desame with yesterday own? wetin be the cheat wey dey inside? abi na suarez tell gyan make 'em play the PK throwey?. . .una day dream! To all the whole ghana peeps wey no want make naija here word, i get 1 msg for una. . . .Mmeeeeeeeeee!!! Ntoooooooooor!!! ![]() |
Uruaguay 2 - 0 Ghana i don watch'am already. players wey score na Diego Forlan and suarez! |
^^ marry her na, wetin dey dia? no be human being? i hear say dia TOTO sweet pass naija gurls own na true? |
^^^ Gbage yen jare, ko jor! |
NTA news! |
Quote from OP: "Does that mean that there is no job out there for him or he is just been lazy. COs he speeks english fluently." ^^^ Is it compulsory that any1 that know's how to speak english must have a job? haven't u seen some1 that can speak very good english but he/she is an iliterate? do u think every bus conductor u see is an iliterate and couldn't get a job? do u think every love-peddler is an iliterate is an iliterate and couldn't get a job? what of university graduates that couldn't get a job even with their result? U talk as if u don't know what we'r all facing in NIGRIA. u can just conclude by saying, u refused to give the begger money for the second time b'cos he's a cheat; and not b'cos he can speak good english and couldn't get himself a job. Naija hard O!. . .but since wey u don know d guy man wey, wetin u go do be say, when next he come's to u, just ignore him! ***u don already embarras'am so shame no go gree'am com meet u again sef *** |
^^^But why e be say na the whole tribe dey suffer the problem? |
^^^homosexual is stil the same sex as fornication wey everybody dey fornicate so kini big deal? |
who dey bring of dis kind topic as a suggestion for Naija? . . .u well at all? . . .we still dey suffer from thieves and kidnappers say their crime too much, u wan com bring dis idea join? . . .NA LIE O! ko se se! unless dem go license'am only for the use to kill police peeps if them offend us b'cos, doz peeps na bunch of offenders. dem too dey provoke person so i think the idea go good for them. but if na to legalise gun for naija just for the sake of protection, make u no say na BIG problem be tha O! b'cos e get peeps wey u go just tell "U DEY MAD?" b4 u know it, ma guy u'r a gonner. some peeps go just come out from dia house one morning, just shoot anybody wey dem see; if u ask dem why? dem go tell u say since wey dem by d gun, dem never test'am to know if e dey work or not. my own be say, we no need'am for Naija b'cos, if dem allow'am, na'em be say Naija don turn to Iraq and Iran b dat! |
^^^Reverse that scoreline to the Uruguans. scorers: Diego Forlan and Suarez. Don't be surprise! ![]() |
my prefered team is holland but, I'm so impressed with the way the brazilians have played so far. so for this match between holland vs brazil, i can't vote for any of 'em but, let the better team carry the day! but for the match between ghana vs uruguay, i can't even wait to see ghana l. . . . . anywayz, make i go the other thread go talk about 'am. |
dem wan accept 'am b4?. . .make dem leavam na, make FIFA ban us 2 more yrs, then all man eye go come down! |
Na dem sabi. |
^^^you said "they take the lead" but other's follow, and if caught they'll all be giving the same punishment. so why criticising them (igbo's) only whenever such happens? |
some peeps just dey try to play cool on air as if dem no know wetin dey. yes! u can date a guy for even more than 5yrs without seeing his parents, even if they live in the same state. it happens wella! |
Rano walks in. . . .speechless!. . . . . .whatever!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 216 pages)


. . .dem no send Suarez out by showing him a red card?
