Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 216 pages)
@Mrlover man never in life will such happen if their's no fowl play. even the SA couples u'r talking about, d woman played away match so don't think it's true. @Harakiri u'r so fukking right jare! i can never believe dis story for even a milli second! |
The whyt guy dat was responsible in okocha's saga is responsible for dis! (KIDDING!) *make una no dey FOOL una sef again, d woman don play away match wyt a whyt guy, SIMPLE!!!* |
Quote from @chuqudy "when the early Christians hid Paul in a basket, if they were asked what the content was ,what would they have said?" ^^ Dem go say na paul twins dey inside! |
^^ Adamu, ogi na pap! |
^^ I dey feel u DIE brov, it's good to feel among! |
^^ yeah! i agree with u in terms of soldiers beaten up pipu buh, i'll lyk to ask u 1 question. . . have u ever had any problem with lastma officials before? |
sneeze sneeze, i ain't gat shyt to say! |
All doz lastma pipu need to be kidnapped b'cos dia evil deed don too much. can u imagine towing some1's vehicle just b'cos the car broke down? as if the owner purposely did it. |
^^ Aba O! |
^^ "Nigerians are talkatives waiting for God to do another miracle." u no be flygerian? no be talkative u sef dey talk lyk dis? y u never do anything to change naija situation? abi ur brain dey smell?. . na so ur pipu dey take lik ur nyash if u com back from malawi? i guess so b'cos, if not, u won't know how som1 does when dia relation coms back form abroad. margott!!! |
@Redman44 before i say whatever i wanna say i'll lyk to ask u som-hm. . .have u ever had problem with LASTMA official before? |
^^ u kno what's up! |
^^ Not funny buh annouying! |
^^ since u have this, and this, and this, then u need THAT! |
@FEMARY dat na WEAC question o! |
@Oluagness shey u dey mind dat baked a$$ nigro? |
@Tcrack u say u never lie for your life? abi na only lie be sin? ok! u no fit lie b'cos small sin can lead u to hell buh u get GF wey u dey shine her congo abi? shey dat 1 no be sin? any small thing una go bring bible join lyk say na una holy pass. shey if u lie mean say u go enter hell fire immediately? after lieing, u go down on your kneels and ask GOD for forgiveness buh, the most important thing is to save the life 1st. maybe if dat person die at dat tym he myt go to hell but, don't u know if u lie and he's save he can later repent and when he dies he will go to heaven den, u have done to GOD a very good favour by bringing a saint to him. what of judas (1 of d 12 deciples of jesus) wey betray jesus (his master) wetin u go talk about dat 1? (king of kings and lord of lords for that matter)don't u know dat it's berrer to lie n save a dieing soul n later ask GOD for forgiveness dan to betray jesus? |
Depends on what offence the person commited. buh if na just mere matter, the lie no go get part 2!!! |
The area to where doz pix reside is lyk marokor! |
@Radiant, Z? |
The best is Akamu and kuli-kuli. walahi, u go enjoyam no be small. ![]() |
It's easier for a camel to pierce through the eye of a needle than for richmen to enter heaven! (The holy bible!) |
Gr8test of all gr8ts. u get mouth die, nothing do u! The whole wide world dey salute u even my unborn child say make i hail u! |
^^ Oga Ade, no be wetin dem ask u na'em u dey talk so. we know say naija get all dat buh stil dey suffer buh, daz not what d topic is all about. *una ITK too much while if dem check wella, na una be de main spoilers* ![]() |
^^ Guy dat day was mad for me. it was 1 of d worst days of my life! can u imagine trecking on (((((HOT SUN))))) coupled with better (((((HUNGER))))) altogether? (i can never toast a gurl again in my life!) |
Hmmmmm |
^^^ GOD bless u for dis your comment. the most/worst killers na chinese. u just remind me of 3 naija guys dat was killed by chinese mafians 2yrs ago after multi milla biz transaction (cocaine). i can never forget dat deal. i no wan talk how d matter take go buh it's annouying mhennn, doz bas-tards ain't gat human simpathy atall, dey can even butcher u into pieces and dump your bodi particals inside the fridge. |
The 1 and only legend/president dat gave 30% of his salaries to the less priviledge. mo juba fun O! happy B'DAY!!! |
Naija no dey carry last. bad as e bad, dem go see draw! d 1st man wey dey dat pix na confirm ibo man, no doubt! |
^^^ i lyk am lyke die! when i was a kid i don't lyk it den but now ehn. . .i dey eat am lyk say 2morow no dey! |
BREAKING NEWS!!! Government has impose ban on wearing of clothes, dey said everybody should walk naked! |
^^^ Thank u, leavam for us anyhow wey d situation b, we stil dey manage am lyk dat! *we no go deny naija b'cos of it's present situation.* *e stil beta dan to go dey lick woman nyash for abroad* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 216 pages)
abi na only lie be sin? ok! u no fit lie b'cos small sin can lead u to hell buh u get GF wey u dey shine her congo abi?
shey dat 1 no be sin?
shey if u lie mean say u go enter hell fire immediately? after lieing, u go down on your kneels and ask GOD for forgiveness buh, the most important thing is to save the life 1st. maybe if dat person die at dat tym he myt go to hell but, don't u know if u lie and he's save he can later repent and when he dies he will go to heaven den, u have done to GOD a very good favour by bringing a saint to him. what of judas (1 of d 12 deciples of jesus) wey betray jesus (his master) wetin u go talk about dat 1? (king of kings and lord of lords for that matter)