Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
odiaero thanx jare, ur question do make me fined out my mistake. omo i be man o! |
4llerbuntu no mind 190, him want tell us say him sef dey that way. |
how i wish he said his last prayer b4 giving up the ghost. |
that guy na adamu o . . . if na tru den make u know say dat guy dey owl mad.ness moni and if em no pay up make u know say him mumulity go last! |
190 na ur dick dey 11inchs long idiot. ![]() |
CRE8TIVITY AND DBLAMBO Why una dey worry una self? beyounce matter don make una enter IBB and ADENUGA. una com dey curse una sef, make una wait make i tell una the koko . . . that money was not paid to beyounce for only her voice alone but "with and with" . . . una dey feel me? after the show na "H.O.T.EL" lobby. so make una dey use the right side of una brain!!! |
make una wait o. . . which kind dirty talk be that? timaya dey pay her girlfriend? . . . which girlfriend be that? i think say him say em don marry and him don born pikin for OGOLOGO MMA? |
bear the loss! |
4llerbuntu wait my chinko woman dey with me now she won know wetin i dey write because she see my name "ranoscky" so she think say i dey write mail to another "omo ele" i promise to give u the contact no worry se my china number +8613640766356 email "talk2rano@yahoo.com" anytime wey she no dey, we go talk the matter wella. |
the show will be the best ever, i can't wait to attend the show but i don't know when ![]() |
Meldrick I called yobo yesterdy and he said his new born baby is going to attend the best college in the world. "SCHOOL OF FOOTBALLOGY" |
jobeleagu "sincerely i have made money in this life" that sounds like the word of a jobless man! |
another thing wey i go advice u be say if u dey eat 3 times a day, u better make "0.1.0" because if u dey save moni 4 only 1 baby shoping, the girl fit born twins. o ma shey o!!! |
I feel so sorry for your family man I wish u'll be in right hand of GOD now. see u when we get there! |
mind u all NL's. i'm not tryna criticise obafemi i'm just blaming the poster for bringin up such topic. |
Realkola ![]() if animal go praise god like that wetin una dey wait 4? |
that is why i like yobo. he knows he is nomore effective in defence so he brought someone that is more active for his replacement. what a nice idea. thank god for the new central defender! that mean's nigeria will win the world cup in S.A HIP-HIP-HIP . . . . . if u feel me say hurray ![]() |
well. all i have to say is that, if obafemi wants to revive his career, he should return back to premiership. dis 1 wey una dey talk say martins na the most "efficcient" player for europe, dat 1 na day dreaming una dey dream, make una wake up morning don reach. and for una notice, a white coach needs goal and not efficciency. Dzeko is not the most efficient player but he's banging more and more goals. Obafemi is the most efficcient player, yet bench is his portion. RUBBISH!!! |
pip "only an ENEMY that would ask such a silly question" u'r absolutely correct ma guy. and the "peanuts" of the enemy will surpport him to talk against wenger! for the chelsea fans i won tell una somtin, shey shame no dey catch una say upon all the champion wey una dey claim, how many coaches una don sack after morinho? |
bigbounce dallas say i be virgin or she be virgin? |
i weak o! |
mama gee shey no be condition wey una wey be women dey give men before they can *.*.*.*.*. must i say completely before u understand? |
Agathamari "what i'm saying is thet a physical disability means nothing and should never stop anyone from a relationship" marvelous talk. |
Asukson "M.I is new in de game while mode 9 has being in de game since 90s" what is the difference with the above to that of what i said? so na M.I u dey call street rapper? that is to show say u no know M.I, u just dey talk rubbish. u no like somebody no mean say make u dey insult am na abi u no know the meaning of street rapper? |
Inesqor may god bless u for those comment u made. |
George D wetin u expect bigbounce to do b4? na the game be that na, all join! |
Deb what a smart guy u are! i'll also do the same hommie! |
Agathamari so what are u trying to say? if other countries forbid them does that mean we should do same? |
this guy no let god vex for u o. so u mean say god make mistake? mind u, some of them where not created like that, some occured through accident. what if u are opportuned to marry the most beautiful gurl in the world after 3yrs of marraige with 2 beautiful kids, she had an accident and became disabled, will u dump her with the 2 kids because of that? |
petebor02 sorry na make mistake, but 4 your information, i no de work for okija o. ![]() yeye man! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
