Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
petebor02 "sista to sista abi' kata dey ur eye? dem tell u say i be sista? |
heneric01 clean indeed. which man clean for NL? |
petebor02 "I swear i go pursue am" hahahaha, ![]() konji go gree u pursue am? |
petebor02 for how many years u wan cure HIV? |
Kgdavid and me 2 o. maka n'dum! |
so u mean disabled are forbidden right? are they not created from the same god? |
why? |
all this NL guys sef, una don dey act i can't do dat o, if una don dey strive to kpolash a gurl for 3yrs unfortunately opportunity com come, d gurl com UnCloth finish com sleep 4 bed but she come say "abeg help me wash dis pant so b4 we go do finish e go don dry make i wear am go house. u com check to ursef say how u go wash woman pant? on the other hand, u com check say na gurl wey u don dey runs 4 to kpolash for 3yrs now and if u say no, she go vex stand up, wear her her cloth commot. and agro don dey tear u die, una wan tell me say una no go wash am sharp-sharp wey nobody see una? ![]() omo, but me i no fit o, ho ha! u nko? |
ya it feels good to be back. poster, u don wash the pant as i tell u? how white e be now? ![]() |
na una sabi. |
sagamite yes. |
Chaiii, omo eh, SEXYSUGAH, wetin i dey see so? u make your homeboy "TEMPTED TO TOURCH" i swear u look take away oh, i don forget say i dey for public o, ehen, poster wetin be the question sef? ![]() |
make una leave chidichris with him basket mouth. elenu lo lenu! |
I like mode 9 but M.I is uncomparable. Ndubuezee, Deprinz is absolutely right. You can say mode 9 has been in the music industry b4 M.I but, M.I has xploded more than him with just his 1st hit. Omiyaleboy, Ruggedman don warn out! |
GONE SO SOON But no longtin sha, we go meet for the other side! |
abes can u imagin? |
"SHE WAS A VIRGIN, SO WE COULDNT USE CONDOM" But dis 1 na dumb talk tru - tru o. posta, which 1 be say she b virgin that's y una no fit use condom? |
IF YOU'RE OLD ENOUGH TO DEPOSIT YOUR "NONSENSE" IN HER ;i don laugh sotey my belle don block omo, naija get talent for corse o. Babsmii, na person wey need your help u dey corse like this? |
hehehehe, ![]() this guy u funny o. no vex, just fun. ![]() |
MISSY B don't hate me because i say do truth. place urself in the shoe of the man's family, if u happen to be the sister how will u feel? |
BABSMII and GEORGE D. both u s.u.c.k.s! ![]() |
I see no big deal for a gurl keeping her virginity until she get's married. FOR EXAMPLE- Tola was a virgin b4 she got married. Lola was disvirgined b4 she got married. is their any price for Tola keeping her virginity until she got married? is her virginity gonna fet her ticket to heaven? Bull Poo. all u so called m@sturbating virgins should stop deciving urselfs and look 4 a smart guy to grease ur engines b4 it get's rust. |
more of that Nethaker. i gat ur back 4 real hommie! |
DALLASBEAU "I TRUST THAT THE MAN WILL SEE WHAT OF RESPECT I HAVE FOR HIM BY NOT ALLOWING ANYONE TO PLOUGH HIS LAND BRFORE HIM" All that is "SUPER STORY" but the guy has plough thousands of land b4 u, ![]() |
Big up to u Nethacker. that's what i was tryna let some NL gurls to understand but they keep spitting out trash. Left sided brain users. |
Dallasbeau all dat 1 wey u dey yan na tales by moonlight. u and ur virginity go old together where u dey fine the right man. |
NL's, it's 2:40am wednesday morning over here, i need to go to bed now. continue later 2morow. good nite and sweet dreams! |
George, i hear say fashola don put camera everywhere for lag, na true? |
abi dem no get male virgin? ![]() |
GEORGE i'll like u to reason with the right side of ur brain. the topic is talking about virgin and it didn't mention wether boy or girl, abi u wear windsreen for eye? or kata dey ur eye? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
