₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,906 members, 8,447,657 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 05:50 PM

Toggle theme

Ranoscky's Posts

Nairaland ForumRanoscky's ProfileRanoscky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 (of 216 pages)

RomanceRe: My Gal Friend Is Pregnant by Ranoscky(m): 9:12pm On Apr 26, 2010
well,
person wey don chop belle full na him dey talk rubbish,
because if to say hungry dey catch u, u no go even go sedan for cafe dey yan portor-portor.

no stand up for that cafe go find moni for pikin milk,  AMEBO!  msshew!!!
RomanceRe: If Chinese Marry African by Ranoscky(m): 8:43pm On Apr 26, 2010
190

i dey refer to u. na u i call zulu b4 i find out say ur name na 190.

190 benz or ur speed limit?

well, whatever so cheap.
RomanceRe: If Chinese Marry African by Ranoscky(m): 8:38pm On Apr 26, 2010
pweety4me.

u too much jare no mind those nyash man dem wey no know what's up!

ZULU u need to see half cast of naija and chinko so u go confirm.
RomanceRe: If Chinese Marry African by Ranoscky(m): 8:29pm On Apr 26, 2010
Area boy make i translate wetin u dey tel posta.

hao ma? means = hello!
ni shi zhong guo ren ma? means = Are u a chinese?
wo men should be hao peng you!! means = me and you should be good friends.
wo da hao yu bu hao means = mine is good but yours is not.

shi bu shi? isin't it?, area boy?
RomanceRe: What Is A Nice Birthday Present For A Lady? by Ranoscky(m): 8:00pm On Apr 26, 2010
omo y u dey talk like say u no know wetin dey?,
waka go nearby gift shop buy birthday card and flower give am jare.
leta u carry am go mr biggs or tantalizer. from there u carry am go house go insert sim card for phone.
that is the simple gift of birthday.

SHIKINA!!!
RomanceRe: Or Should i hv washed her pant? by Ranoscky(m): 4:34pm On Apr 26, 2010
y all of una dey worri una sef 4 dis mata?
y una dey abuse mr posta for d question wey him ask?
mr posta luv him GF so much and him no won lose d gurl so dat is y him ask d question 4 public.
abi mr posta no b so?,  well, mr posta, e dey very easy.
u no say naija gurls like white pant so i guess say ur babe pant na white and blood don turn am to red she com say make u wash am abi? well, no problem, d ansa dey very easy.
just soak am inside raw acid ova nite, i promise u de next morning e go white like snow.  grin grin grin

OLOSHI!, u no get work na to wash woman pant.
abeg find beta tory tel us jare, ADAMU!
RomanceRe: Virgins' Club! by Ranoscky(m): 4:17pm On Apr 25, 2010
omo, i will consider mysef a virgin because, the time wey me and my girlfriend kpolash all d akamu no enter inside,
na only once the thing enter, i come seaze the remaining go inside back.
so wetin una thinkhuh,

i stil beta pas pipu wey put all d water inside their konga.
RomanceRe: Can You Marry An Albino? by Ranoscky(m): 3:11pm On Apr 25, 2010
well,
i just say make i cool down read all the rubbish wey some illegal souls dey write before i post my comment.
some guys comment make me laugh sha but i no gel the okpata wey dem dey yan.
i no get comment to dis topic and i no blame some guys wey dey yan portor-portor,
na the person wey bring up this topic na him i dey blame,
so u mean say god wey create dem like that make mistake abi?
FamilyRe: Do I Kidnap My Own Son? by Ranoscky(m): 10:26am On Mar 31, 2010
wel mr agla,
to my own point of view, you guess u should just leave the baby with them and return back to nageria, since they said u'll have access to carry the baby when the baby is 7yrs old. all u need to do is to call ur wife on phone every week to hear from the baby. but when the baby is up to 7yrs and they refused u carrying the baby, then u can do whatever to have the baby.
RomanceRe: I Am Not A Virgin by Ranoscky(m): 10:06am On Mar 31, 2010
lol,
omo na wa o, so all dis virgin of a tin stil dey reign 4 naija?
ma guy bone, the girl no wan giv u the congo meat chop, shikina!
RomanceRe: Do U See Ur Girlfriend Being Ur Wife? by Ranoscky(m): 8:56am On Mar 31, 2010
I'm refering to InesQor in particular.
RomanceRe: Do U See Ur Girlfriend Being Ur Wife? by Ranoscky(m): 8:53am On Mar 31, 2010
All dis 9ja girls sef, una own no pass chop and run. but when guys they buy chicken laps, turkey, suya and malt, una dey the mood abi?, now if the guy dismiss, e go be like say em don chop and run.

omo china girls no be like that o,
dem no send how many times u kpolash dem sef, all dem know be say, if una no dey again, them go forget about u entirely go look for another guy sharp-sharp, them no send u.
RomanceRe: The Shape Of A Woman by Ranoscky(m): 8:12am On Mar 31, 2010
Neva luk 4 a gud face, it'll turn old one day.
Neva luk 4 a gud skin, it'll wrinkle one day.
Neva luk 4 a round backside, it would flaten one day.
Neva luk 4 a pointed breast, it would fall one day,

Rather luk 4 a loyal heart, that'll miss u everyday!
RomanceRe: My Ex Gf Store My Name In Her Phone As Customer Care. by Ranoscky(m): 7:14am On Mar 31, 2010
maybe that's the name she used in storing her boyfriends number,
and the most painful thing is, the boyfriend will be chilling out with his guys somewhere, narrating to them on how beautiful and clean his girlfriend is, never knowing that his girlfriend has made it known to all nairalanders that her boyfriend is a "DIRTY FOOL"

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 (of 216 pages)