Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
Sometimes i wonder why dis topic is still going on but meanwhile there's something i'll like to know abot this topic. is it that some people are defending this topic? or u guys just feel like arguing on this topic? ![]() |
Na wa oh . . . some people get time dey write a whole bible page for this dirty topic oh. |
moyola "i ope sey yu no dey do kerewa wiv 'Nkechi'?" i fine Nkechi com your compound yesterday i no see am. luckily 4 me i come see your sister, so she come follow me go do kerewa. omo eh, your sister sabi do kerewa o . . . i don drop Nkechi. na your sister dey on board now ![]() |
moyola no be small kerewa sotey e form topic of today! |
eleven59 shey u be man abi woman? immediately i read ur comment i just check ur profile instanter. and my mind tell me say u be gurl b'cos na only gurl go fit talk dis kind thing. well sha, if u be gurl and u won go the wedding, make u no wear mini skirt o . . b'cos i no know ur plan. se go be! |
sjeezy for several years the pastor never see wetin dey under skirt so the only opportunity wey him see, him gas to use am well because, them say opportunity comes but 1ns. ![]() |
chai!!! which kind dirty talk be this 1 again well, i no blame am sha. na for only naija i know say to be a literate person na foolish thing and to be an iliterate is the best way to success. if not tell me wetin that mallam dey fine for senate chair? mallam wey surpose dey for road by now dey control cow from kanu to kaduna. go carry naija moni go marry him pikin. can u even imagin . . . a 13yrs old gurl. ![]() girl wey naver even get "nkiruka and azuka" tufiia kwa!!! |
Gunnaz so u spend time write all this things for this useless topic? |
poster i think u need to be taking to sharia law make dem flog ur nyash well- well. wetin concern us if the guy won marry? ![]() msheww!!! ![]() |
i'm sick and tired of recieving emails in my mail box b'cos of this crap!!! pls u guys should leave this topic and navigate to another. and we should stop decieving ourselves b'cos we know what is wrong and what is right plsssssss!!! |
jokingkary hehehe . . . tell them o . . |
you may kiss ur bride mmuuah!!! |
but wait 1st o . . . which kind dirty question be this sef? poster if u have nothing to do pls stand up from that cafe and go to bed kia-kia. |
poster, which kind talk be this 1? na u marry am put 4 house abi na she marry u? ![]() she open mouth tell u say some guys dey kpolash am for ur back, still tell u say out of all na u be the lastborn to satisfy her sexua!!y and u still wan't reconsider her to remain in that house? after that taboo wey she don do for ur back? ah . . . omo dis poster don fall my hand. ![]() |
odiaero with the way u sound i can tell that u'r a member of christ embassy! |
NL gurls don dey act like say kissing na taboo. una don 4get wen guys go dey kiss and smoosh una, if una don dey see heaven and the guy won enter the place una go say no, say una dey enjoy am like that . . . while the thing dey hungry una o . . now una don dey act virgin. abi NL guys, una don see where a guy go meet a gurl just enter the place without kissing or smooshing? if yes, na'em be say the gurl na . . . . u know na ![]() |
kemisuga "they go know say hell fire get part2" ![]() leave decivers make dem dey decieve dia sef. |
i wonder why death will take "da grin" while someone like "ogaga" is still existing. ![]() |
collins123 wetin u dey try to mean? |
sagamite no be lie! |
hehehe kcreal help me tel am o, ur padi think say here na facebook. him won go mile 2 go enter ketu motor ![]() |
i won finish timayaaaaa i won picies the magaaaaa i won scater the mugu wey tell everybody say him dey pay him girlfriend! |
jadedlulu, now i see that u and the poster are birds of same feather. if he's matured enough to be in such situation, won't he be wise a enough to sell that car and solve the problem? |
jenibayo "u b bad belle" wetin concern my talk with bad belle? i no like virgin b'cos i no dey enjoy am if i dey kpolash virgin so why i go dey bad belle u? no think am o, b'cos, if na only my type of person dey 4 dis world your virginity go rust! ![]() |
jenibayo no worry. by the time wey ur boyfriend go grease ur engine den u go see wetin u dey miss! ![]() |
kafprofiler help me dey tell dem o, people wey dey use back of ear dey listen to music. |
jadedlulu "u guys are just plain dumb" go sidan mrs good gurl, if condom burst wen ur guy dey disvirgin u does that mean the same to everybody? or shey dem tell u say the guy no know wetin him go do? is it b'cos he posted the topic on this forum? or did they tell u that all the comment posted here are the real taught of all the poster's? min u the poster said "the gurl is a virgin so we couldn't use condom" use the right side of ur brain gurl, it's all about fun. ![]() |
Tylicious "u all are downloading it. Hypocrites!" they'r not the 1 that put in the internet. that does not mean they cannot purchase a copy of da grin's album. if u call them "Hypocrites" and u'r asked to judge the "pirates" that means u'll slay them all abi? . . . or do u think if not for the "pirates" can u be able to purchase just 1 original copy of CD for 2,500n or more? i know how much i buy original CD plates here and when i check the amount in naira it's almost 2,800 to 3,000n. mind u, i'm not saying u'r wrong but for someone to search and listen to a music in the internet is not worth calling a hypocrite. i think the so called idiot on like u said that released the music is to be blame because had it been he had not released it nobody would have heard about it, and i think the family will make too much money from it. i'm a true fan of da grin back in the 90's but do u believe i haven't listen to that song? "IF I DIE" not that i can't listen to it through the internet but i wanna get a copy of the CD. "Da grin is gone but his music lives on" |
odiaero thanx! ![]() |
agathamari i can wash my girlfriend's undies but that is not what we'r talking about. a girl can wash her boyfriend's boxer's even if it's stained by "spermatozoa" but the problem is, why should a gurl ask her boyfriend to wash her pant that is stained with . . . . i can't shout! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)





