Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 211 212 213 214 215 216 (of 216 pages)
FARSTERBOY na me u de talk 2? |
i don't think such kind of girl is responssible. how the hell will i kpolash a girl and after all my elder brother will mary her and we all we live under 1 roof? that means that girl has no shame at all, and infact i can't allow that to happen because it's a shame to the family. |
4LLERBUNTU i for like get u one but i no dey naija at the moment, but i get one friend over here, i go tell her say my friend dey interested on her. OASN = ON A SERIOUS NOTE. Abi u like phillipine girls?, i know many of dem. |
Anad for ur information JUST-SUCRE. i didn't say i can't carry a virgin when it's time for me to marry. abi u no read wetin dem write very well? abi u wear bottle nyash for eye? or kata dey ur eye? |
Make i tell u something JUST-SUCRE. u just dey yan rubbish wey full ur mouth because u never jam 1. i bet u, ur type na'em go jam virgin. after 2months u go dey run for her because u don use ur car jam the traffic. u better say ur mind because gurls dey like people wey dey talk true, "sen jin bin" ![]() |
JUSTWISE kata dey worry u for brain. shey na crime to marry a girl wey get pikin b4? as far as she tell me say she get pikin before we know each other during the friendship, and as time goes on everything work out rght, y won't i? |
MICHELIN89 the left side of brain dey work prematurely that is y i said u gurls should use the right side of ur brain. and both of dem can not work together because they gat get different switch. if ur left and right brain work together, it will xplode in a second because it contains alot. 1 = USE THE LEFT SIDE OF UR BRAIN WHEN TALKING TO SOMEONE THAT IS NOT IMPORTANT TO U. 2 = USE THE RIGHT SIDE OF UR BRAIN WHEN DISCUSSING SOMETHING IMPORTANT. and before i forget, i didn't get what u said on point 5. can u pls xplian better honey? |
OGAGA4LUV no be say i no like gurl o, but the problem be say i know like to disvirgin gurls at all. i know of one gurl wey i dey strive to kpolash b4, but the day wey i com get chance to kpolash de gurl i com fine out say be virgin. my "kpankere" just melt immediately. later wey i com fined out say d gurl don disvirgin, i com invite her com my "umbrella" konji hold ur guy bad-bad so i gas to slot the cable wire inside the socket. |
omo na true talk TKB417 tell u so o, TKB417 say maybe na 3pikin u go like get but as i see ur "TOPIC" i sure say ur kind of person go like to get 5pikni. so 5 minus 1 = 4. try work hard make u born the 4 wey remain. Make u dey save money for cow bell o! |
Nna eh, which eye the girl go take look him former boyfriend? ![]() na him be say the guy fit to dey tap some ilegal current from him brother wife. that's if the guy be one kind bad player o, and no how, anyhow the girl go gree. CHAI!, IMPOSSICANT!!! |
i don't know y some guys like virgin girls, omo but me i no like am at all. u no go enjoy the s** na until i talk am finish u go understand? |
All this naija guys dem sef, the time wey una dey inside house dey "kpolash" nobody know o, now "gbege" don happen u com de tell us for public, well, dem say "BE UR BROTHER'S KEEPER" i no get "OKUNBA" wey i go give u but just believe "GOD" say e go beta. And mind u, "E go better na poor man prayer but e go mature" |
FUBILUV na wa 4 u o, so u fit chop that kind meat?, omo na u biko! what if the guy sleep with ur sister best friend, ur sister come get angry with her because of that dem come quarrel, ur sister come depart from him. the guy come leave ur sister best friend come meet u, so u go accept? |
AREA BOY that's good boy. My girlfriend is also a chinese so taught me more of it. we'r still living together now. i'v been here for 2yrs and 6mths now. |
michelin89, so u don't know how to use ur right brain? well, make i taech u, go meet carpinter, tell am make him give u monday harmmer then if u com back make u let me know make i show u example ok honey? |
i can marry a girl with a child o jare. nothing dey there. highest i go just bone up! ![]() |
RAPSTAR accidental dis-virgin means someone that had sex with the doctor or the nurse immediately he or she got accident and was brought to the hospital. ![]() |
MISSY B. as long as this world is concern, she has no right to kill that man because that man is not the first man to commit such and he's not gonna be the last. if god is judge us instantly for our mistakes, will u and i be in nairaland by now? what of people that marry's 2 or 3 wives? men, this case is ridiculous. let's use the right side our brain pls! |
i don't know about others but to me it's not good. |
Go fine wetin?, |
It'a so easy! just walk up to any girl that u like and tell her, "I LOVE U" AND I'M A WEALTHY MAN, and ask her to reply. Anything wey u get in return na ur fat luck!!! |
In china 3days ago, a man killed his girlfriend and killed himself because the girl told him that she's done with him and want to quit. but the guy became angry and decided both of them should die together. this is the 5th time that i'm xperiencing such situation here in china. so i guess that woman should have done the same too. but for "HOLY COW SAKE" the lady go say she no marry again na, which one be say she just kill person pikin just like that ![]() OMO IF I CATCH AM EH, I GO MAKE SURE SAY I COMMOT ALL THE INTESTINE WEY DEY HER BELLE COOK AM CHOP!!! |
HOLY SHIT!!! which kind talk b that?, for naija?, unless i no go see am again. ![]() for shit sake, the guy is not the first person to do that and he's not gonna be the last. but if na my brother she stabb to death eh, omo, anytime wey i see am i go make sure say i send her to left side of hell immediately!!! ![]() |
ma guy no think am o, that one no be guarantee. if she see a relegated club fan wey to take her out for shoping, omo, she go subtitute u immediately! |
KULYIE u say u don see "A SINGLE YOUNG MAN AVAILABLE TO U ALONE" if that guy has a child before or if he pulls off all his cloth, how the hell can u tell that has a child before? but if see a lady that has a child and she's puttin on clothes won't u notice? question ur guy well-well, maybe na short1 him be o. |
unless she no tell me say she get pikin b4, then i go say NO! ![]() But if she tell me say she get pikin b4, why won't i marry her? ![]() is it a crime ![]() na only for naija all this things dey be problem, for other countries nothing like that. and for KULYIE wey say she no fit marry "used product", for ur information if a man don born 10 pikin sef u no fit no 4 life, unless him tell u. but if a woman just do only abortion, , omo, , even pikin wey dem born torday go testify! ; |
sorry SEREQUES. u can read it cause it's a chinese language. |
SHE CAN BE BLIND SHE CAN BE DEAF SHE CAN BE DUMB SHE CAN EVEN BE A CRIPPLE BUT SO LONG AS SHE CAN BREATH, , I CAN'T WAIT TO SAY "I DO" |
All u guys advicing him to go for HIV test, definately if he dies then u guys are the muderer because HIV dosen't kill, it's only the taught that u have it that kills. maybe it's true that the girlfriend is an HIV positive but decided not to tell the boyfriend until "APRIL 1st" so she can use it as april fool so the guy will not think it that much. well, to me that's a good idea in telling ur partner that u'r an HIV positiv because an HIV patient can live for years but the taught that u have will make u die quickly. so guy make u no think am o, if u think am eh, omo na hyper o! u know wetin i mean na, HYPPERTENSSION!!! U GO KPAI INSTANTLY! |
Are they not human being like u and i? DIRTY QUESTION! |
impossicant!!! |




