Rayprofessor's Posts
Nairaland Forum › Rayprofessor's Profile › Rayprofessor's Posts
1 (of 1 pages)
Nwa ehh, if u no get better handiwork like plumbing, electrician etc and u no come be graduate omo better dey wia u dey nah because if u come ABJ u go hia ram |
Girls nko? E get one babe wey me wan hammer some days ago as i wan givam the monkey style u no wetin i see inside her nyash? I see enuf shit and immediately dtin ma no gree me as in d odour is unbearable omo na so i take race. Fine girl while clad but unclad omo odour go full everywhere. |
So una dey yab my sister abi? Make i catch una... |
Cork and bull story |
Helo nairalanders, have anyone of u bin to the Seychelles b4 or leaving and working there? I ask because i want to travel there on 15th of October, so am not going 4tourism but i wil use tourism stuff pass d immigration am going dia to work. Pls make una help una broda oo!! |
Hahahaha omo see gobe |
Dat is a welcom development |
If all dis peeple mentioned above are taking away in dis country i do b hapi. Y forming a political party like a commitee? But i assure all of u dat 2015 is the limit of all dis rubbish |
Dis cannot b seen as a simple one what type of an idiosyncrazy is dat? Dis arab countrys are the problem of the world. Let dem face the music |
Y nigerians my brother y oh may God help u |
Weda they are foreigners or not dey don break the law bi say dey don breakam and must face the music |
R.i.p |
If northern nigeria are taking away in dis country i do b hapi |
1 (of 1 pages)