Raywise17's Posts
Nairaland Forum › Raywise17's Profile › Raywise17's Posts
psucc:what happened to my imo |
Mogidi:cant stop lafin wen u said he appears mad cus he really does apc mad supporters |
Omo see enjoyment..roasted and fried chicken everywhere..omo before u eat those first ask GOD for forgiveness then u can eat and die..dis one no be Jonathan govt. Wey eradicate ebola who know d next disease wey dey cum wen u contact 3 days u die..anyways keep enjoyin notin do una. |
successinlife:well said my broda i wish we have people who reason with their brain like you and not d ones dat uses their yansh to reason. |
By d grace of GOD i wish to shake and hug him before i turn 25..he is a true man of GOD..according to one of my friend'' even if i see am dey worship juju dat one no concern me na d good wey he dey do.i never hear say any governor or president carry trailer of rice go give their citizen but he dey do am.crucifiers everywhere even the son of GOD JESUS was crucified by his own people not to talk of a mere mortal |
I no quick see d post i'm eighteen and still have no history of sexual intercourse but i don press all type of breast i don finga many toto but i still see my self as a virgin..there is notin wrong if u tell her u are a virgin..i told my bae dat i'm a virgin wen she was karrassin all my body..she jus smile...all my friends tell me of how there quash babes every day some which i ve seen with my own eyes..i really dont want to get any girl pregnant i wan finish school have a nice job and tink of marriage. |
Omo see thieves wey call demselves ncc wetin concern dem if people no register their sim.1.4 trillion wey reach to feed every body for nigeria..mtn if una pay e means say una crase over strong...NCC lookin for ways to get generational wealth..money wey dem go die leave. |
Nuhusky:lols which church he dey go |
kelzgie44:yes of course wit 5A and 2B and 2C |
Warri get slang pass any part of nija so tey if u dey gartherin wey ur friends no dey u no go understant 1 single tin....to have sex in warri mean quash or bourging or enjoymenr...while chele or dicharge me run. |
octopusfreaky:yes ofcorse after school no longa sees girls dat much.i hav to change |
Large boobs is d best u dont know how much i dislyk thin waste bak in sec. School i pressed all d boobs in my class except for one girl because her breast were really small and we are in ss3 and i consider her to be my sister..dont forget she has d larget waist in my class... |
Large boobs is d best u dont know how much i dislyk thin waste bak in sec. School i pressed all d boobs in my class except for one girl because her breast were really small and we are in ss3 and i consider her to be my sister..dont forget she has d larget waste in my class... |
Na waa for people pikin tell u say e no well u still flog am die...e b lyk say nigeria go abolish dis flooging of a tin i sori d teacher wey go wound my pikin wit cane. |
Nuhusky:i don get it is he muslim |
[quote author=drnelson post=39452715]people like you should be sent to the school. Modi was elected last year and Buhari this year quote u said i should be sent to school i have good and bad news for u d good news is dat i just finished secondary school and d bad news is dat u claim to know somtin but u know notin...since God created d world i have not heard of a young ruler alot of people on nairaland have bad mouth dats d reason mumu aje like u want to emulate dem if u wan try me quote me again...for Warri people lyk u na know know wey no know anytin we dey call demm..anu..i mean bush meat |
I have a friend who once helped me to buy school uniform wen my money was not enough dats a true friend...ftc |
Naija my sweet country i wish u all victory but wait o which witch for naija go wake up watch d match i dey wait for supersport replay tomorrow. |
On a brief talk with d bike man he charged just 150 naira |
Old men ruling d world since 1000 B.C |
Abeg i want make someone clearify me if d man na muslim......abomination in d highest order. |
So fela mom died because femi was learning how to drive a car |
The GOD of T.B Joshua is my GOD |
All i need is Biafra but does the current leaders in the SE ans SS render assistance to MASSOB |
Men op who told u about me....i'm in a long distance relationship..i call her she calls me and we tell ourselver how we miss each other....notin more |
U don get 7 abortion na wetin concern me....keep on dating as many men as u can na ur own cup of tea.one proverb say u don see ashawo wey dey catch affection....date as u can but dont do dat after ur marriage. |
4 warri where i cum 4rm.....na hard knock for d eye |
Dis one na joke....thou should mindet them not |
gidjah post36666458: Got tru with my 2015mb last wk o, and had to get ds small java to kip up.dnt wanna spend dat much on data ds mnth.d tin no easy o!bros wt 165gb,pls can u send some to me?,my goons over here aint smilling ova data at allif my data finish e go b like say i wan die but e dey give me time to know about my surroundin and bathe thrice in a day. |
Can u imagine one evening i was begging nepa to sieze the light because since d day b4 d light still dey our soup 4 fridge dey cry make una sorry 4 me , my fone dey halla abeg i don tire to charge....when the bill come na just eight hundred naira...lol |
...#Lol