Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 269 270 271 272 273 274 275 276 277 (of 409 pages)
lex the impaler.. |
all those one dey happen but if u come be broke ass nicca omo d babe go bone u ooo |
even the legendary lex steele never dey inside woman possay 365 days...oga u dey lie i beg |
who cares ..is it ur money i use to buy the fone |
all dis one na story |
Bling bling pastor should shut d f**k up.....ok....Amen |
most annoying BBM updates r posted by females |
i laff jonathan face in spanish |
Sleepless Ordeals Of Nigerians..) No constant power thats all |
how dis one wan take make Light dey steady for naija in 2015 |
look tools is far better in speech than all of dem...i beg |
uduokirika1:come to Lagos n see the decorations na u go tire.....Lagos is Nigeria |
n u see a ram under d billboard hahaahhaa |
she looks like a pig.,, |
I will show you the Money will make her f*** k..ok u can be loving a babe n she may be f***king a rich dude..dat means u r a sucker for love.... |
All this uyo n anambra folks wey just dey show us....pics......if una come see decoration for lagos nkor wetin una go talk....nonsense |
A gal who smokes n drinks too much i see dem as....check my pics
|
Ladies lie a lot.....many of them name suppose to be lynus |
money spent on ur gal friend ..how can u recover it...u r a fool...for such question...dont you know money invested in gals are gone....dats wat we call bear bear bank |
I Trust Benue special.......na benue get yam o |
why not...wat kind of pevert are we raising these days |
ol boy if u r broke you are as well dead....cos if u hold bar .....u go use gals do yeye and they will respect u if u hold bar and making tins happen...dis mumu guy is even sayin he is broke...n saying i love you...haba u wan die early abi with heart break..na for ur front..one guy go just take SUV carry ur babe out... |
oga OP sidon there dey write who fail n pass these cats are silent making good money.....look Bleep all dis surveys u carry all is nonsense....mind ya business.....if e easy to sing oya enter studio |
how can some one say igbos make up 70 percent of lagos...Bulshit.lies |
Oya...the greatest Tubaba see more pics here of the outfit he wore http://yourscandalousvideos..com/ |
Guys care...opps i cant date a scary face see more here http://yourscandalousvideos..com/ |
na fela pikin b dis na..dem dey call d guy fela pikin.......so dis one make front page...nairaland mods... |
Haba all dese chinko fones that dont last |
dem say money no dey country money no dey.....but million dollar wedding dey take place......if na like so make money no dey all of us poket na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 269 270 271 272 273 274 275 276 277 (of 409 pages)