Phones › Re: MTN Who Deserves To Be A Millionaire Winner Pockets N50 Million Apartment by Revolva(m): 11:23am On Jan 21, 2015 |
Lucky bastard  |
Crime › Re: Popular Prostitute Stabbed To Death At A Car Park In Lagos by Revolva(m): 11:19am On Jan 21, 2015 |
Haaa joy is gone....i know her and I think I ave fukd her before...wtf....na wa o who will take care of d kids......Ohhh lord |
Phones › Re: VERY HILARIOUS... Which Of These Would You Do First? by Revolva(m): 2:08pm On Jan 18, 2015 |
Some kind topic sef go just dey annoy someone here |
Politics › Re: People In Jos Climb Mast Just To Listen To Buhari During Campaign by Revolva(m): 2:02pm On Jan 18, 2015 |
Hahhaa when dem fall down now na dem go know who send dem climb mass |
Sports › Re: Mikel Obi Becomes British Citizen by Revolva(m): 2:00pm On Jan 18, 2015 |
Let's clap hands for mikel |
Celebrities › Re: Phyno Share Picture With His Mother by Revolva(m): 1:59pm On Jan 18, 2015 |
Eeee get e mama nose n mouth lol |
Christianity Etc › Re: Why Do Most Churches Make It Mandatory For Women To Cover Their Hair In Church? by Revolva(m): 12:53pm On Jan 18, 2015 |
Weda woman cover hair or not....does not matter to me....its how the woman treats her fellow human being that matters.....some of dem dat cover hair na dem bang pass |
Nairaland General › Re: This Nigerian Life by Revolva(m): 12:50pm On Jan 18, 2015 |
UuzbaGuuzba: Our being born in Nigeria is not a mistake. Everybody is born at some place and some time we cannot determine.
What matters is what do you do, now that you have been born? What are you going to contribute to humanity? ol boy I hear u...no be today I don dey hustle..if na UK or USA dem born me I swear I for don be millionaire...cos am acreative mind...over here so much nepotism man no man....the rich don't wanna give the poor a chance to make it....hardship |
Christianity Etc › Re: Bad Deal Exposes Nigeria’s Fake Miracle Syndicate by Revolva(m): 12:47pm On Jan 18, 2015 |
Na pastor life dey bettter the church dey suffer....fela don talk am |
Nairaland General › Re: Former Peter Odili's Aide Dies In Fire Inside His Room (Very Graphic Photo) by Revolva(m): 12:45pm On Jan 18, 2015 |
Only his room dat catch fire.....omo dis one na juju from his enemies ooo blackmajik jazzz |
Celebrities › Re: Soul E Drops A Bombshell, Says 2015 Election Would Be Replica Of The June 12, 93 by Revolva(m): 12:43pm On Jan 18, 2015 |
Mr Soul E shut da Bleep up before u get smacked da Bleep up..... this guy is becoming so annoying with his over religious attitude ur mate don sign dey blow u dey there dey use gospel cover up cos he was lame musically |
Christianity Etc › Re: 10 Sermons Most Young Ladies Will Likely Turn Deaf Ears To by Revolva(m): 12:42pm On Jan 18, 2015 |
All dis one na story for the Godz...for now adays gals....e dey pass one side dey comeout for the other side....of their ear.Hahha |
Romance › Re: Is Anything Wrong With A Female Loving Football by Revolva(m): 10:33am On Jan 18, 2015 |
Sey woman no robot why dem no go watch football |
Celebrities › Re: Maheeda, Ex-Prostitute Turned Gospel Singer (Photos) by Revolva(m): 10:28am On Jan 18, 2015 |
I onced Bleep maheeda at ikeja GRA 2008 I never knew she would be popular like dis lol..+mo she still be ashewo jare....omo see her 13 year old kid omo dat one go soon sef start her own ashewo..if I catch her na double choppin for me mama n daughter |
Family › Re: Can You Allow Your Wife, Sister Or Girlfriend Work In A Hotel? by Revolva(m): 10:21am On Jan 18, 2015 |
Dainy1: personally, am not comfortable with that. especially that their night shift.what is your view on that? am i just being local or over protective? matured reply pls Oga we r in d perilous times ooo omo I can allow dem oo but if I catch dem hoeing around with the opportunity na death blow lol |
Christianity Etc › Re: I’ll Punch Anyone Who Insults My Mother – Pope Francis by Revolva(m): 10:20am On Jan 18, 2015 |
Hahah pope don turn aggresive |
Nairaland General › Re: This Nigerian Life by Revolva(m): 10:17am On Jan 18, 2015 |
Sometimes I regret why being born in a rich but poor country |
Romance › Re: 14 Things We Wish Our Girlfriends Knew by Revolva(m): 10:55am On Jan 16, 2015 |
Wish she knew I ave F***d n still fu***ing lotta free babe's around town...lol as she say she dey save am for marriage |
Crime › Re: Hoodlums Gang-Rape Lady To Death In Kogi by Revolva(m): 10:52am On Jan 16, 2015 |
TheWholeTruth: Njo fukwa Ife.
Kogi again Wat do u mean Kogi Again? Abi does this type of crime not happening anywhere in naija |
Politics › Re: Buhari Could Not Fill His Presidency Form . PHOTO by Revolva(m): 10:48am On Jan 16, 2015 |
Inec. Form look this is a fake form ok mumu Nigerians will never think |
NYSC › Re: 11 Ways To Make Money As A Corper by Revolva(m): 10:45am On Jan 16, 2015 |
All this one na stories for majority of Naija corpers all they know is save the alowee for ifone 6 n galaxy note4 especially gals |
Properties › Re: Photos From The Fire Outbreak At Marina This Morning by Revolva(m): 10:42am On Jan 16, 2015 |
Na pdp go dey put all dis fire during the midnight... |
Politics › Re: Fashola To Jonathan: "You Failed, Not Me!" by Revolva(m): 12:46am On Jan 15, 2015 |
Well done Oga fashola...u said it..but pls your concern should be with the lagos state..,ot federal level ok..nind ur business with lagos state affairs ok bros... |
Sports › Re: The Truth About The Early 1900s Nigeria Vs India Match (1 - 99)!!! (photo) by Revolva(m): 12:43am On Jan 15, 2015 |
All bloody lies....told to us from the start....lol how can u imagine scoring a team 100 nil..even refree sef go end match before e reach 90mins sef...Nigerians don't thing |
Travel › Re: Crazy Things People Do During Harmattan Season In Jos by Revolva(m): 10:50am On Jan 12, 2015 |
Sometimes I wonder how jos go be if lagos harmattan worst like dis |
Politics › Re: Father Mbaka Saga: ’Mixing Religion With Politics Is Dangerous' -Cardinal Okogie by Revolva(m): 9:19am On Jan 12, 2015 |
vanbonattel: if everyone who abuses leaders are true men of God, then Fela anikulakpo kuti is a true man of God mbaka is sounding like Fela now  True true fela was a man of Jah abi no be Jah create am....see mbaka did not abuse jonathan he was just telling the truth in the hard way ok |
Romance › Re: 8 Wrong Things Girls Check Before Marrying A Guy by Revolva(m): 9:18am On Jan 12, 2015 |
popcykaylah: these kind chicks are always dreaming of marrying Mr perfect..but if you reach thier papa house ...you go see poverty at its peak,and the worst part is that they are lazy.. I tell u that's what most Naija babe's do now....many of them are home based ashis......I tell u |
Christianity Etc › Re: How Can A Christian Handle Sexual Urge? by Revolva(m): 3:08pm On Jan 11, 2015 |
Thugnificent: I grew up in a strong Christian family were I was indoctrinated to believe that fornication and masturbation is a sin. Now i'm in my early 20s and the urge to fornicate grows stronger and the only solution is masturbation which is also a "sin". So how do I relieve my self of the urge without comitting any sin? Oga u go just explode one day....omo u just dey waste ur time..'illing ur self...am sure u won't know how to satisfy a woman when u get married..n it's gonna be double wahala for u.....ol boy enter ashewo house go do test run...o even u can get street gals n wash dem but use a cd ooo lol konji no go kill u |
Politics › Re: Father Mbaka Saga: ’Mixing Religion With Politics Is Dangerous' -Cardinal Okogie by Revolva(m): 3:04pm On Jan 11, 2015 |
Okogie should shut the f..k up....this man amabak has said it all...the truth and he is bold...GEJ is a total failure...and even in d next four years he will...una don forget say mbaka na human being also abi mbaka na spirit....i like the way he blasted GEJ....i am waiting to see more so called men of God to attack GEJ..mbaka is a true man of God unlike d rest |
Romance › Re: 8 Wrong Things Girls Check Before Marrying A Guy by Revolva(m): 2:41pm On Jan 11, 2015 |
See dem in picture below gals like dis are fond of wat d op says
|
Romance › Re: Yuletide: Lagos Lovers Flogged Unclad For Having Sex In Bus by Revolva(m): 7:18am On Jan 06, 2015 |
make una leave dem oo cos dat time of the enjoyment ..all d hotels don dey booked down..na and you know say hotesl too many for ajegunle apapa as a whole...na so me sef find hotel on the 24th night....and 31st night....omo i shock all the hotels booked down |
Politics › Re: Jonathan Is Trending Again On Twitter!: #WhyGEJ by Revolva(m): 6:36am On Jan 06, 2015 |
#WhyGEJ is a dummmy |