Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 409 pages)
Fela the great.....rararara ro ro ro ro |
panachuku: dem no fit bring nicki minaj or iggy azalae. na dis expired forgotten singer and dat G ay as ja rule dem go bring. i wud nt pay to watch dem performoga shut up wtf u disrespecking jarule na u dey Bleep am wey u dey diss am gay...using words u don't know to prove evidence...don't say dis shit out in queens NY u may get bullet holes in ur head |
na wa oooo......i know this man.....RIP....spiff sagbama....hey na wa ooo crying |
my buddy ask my gal friends out..umm i go vex ooo....for am..oo cos he fit f...k her sef when am not around..#trustnoone |
see oritsejafor bling bling ..jesus piece chains....wow.... https://www.nairaland.com/1923896/pastor-ayo-oritsejafor-rocking-jesus |
haaa i wont even do 2 of those 10 things listed....opnly bitch azz niccas do that... a gal breaks up with me..i go even happy sef..na only she dey ..when there are many fishes in the sea..me wey get washing for mouf...every thiong na OJE...format...lamba..i dey take catch dem |
so..how does this makes front page..sef i wonder |
see the caption This Great Country.....LMFAO....omo me i no send oct 1st..i go just dey jolly dey go....jare..everybody is broke..in the nation...una dey talk of october 1st |
sometimes sef i wonder...after going to school ..we are still ignorant about the realities of life...we follow brainwashed trends...in fact after all these school its not assurance that you will be much richer than some one that has just few education...look at the most creative industralist today...did not even go through university..to be bilionaires.... |
Nonybb: GEJ trying to please the Yorubas. Why didnt he place Ojukwu on the same enrolement judging that he saved one important ethnic group from a genocide perpetuated by General Benjamin Adekunlewhats is wrong with people like this...why bring tribal bash here....just because the man is yoruba you wanna start some beef..this country sef don tire person.....we dont like ourselves owhy |
Jonathan and sAMBO...PDP remix |
@poster u r a heavy mumu....so now u wan come go coba ur self..thats is shooting yourself with a gun..in ur legs...Mumu...u seems foolish to me |
use JUJU...n d dream wlil stop |
linda in dubai linda in quatar...how dis one wan take make d price of garri reduce for market |
Taribo look like a douch bag...preaching...so he never blow as a pastor since when he started his ministry |
This chain is a typical jewelrry work. By most rappers and there are rumours that there are signs of the illuminatti coded in the chain..imagine pastor ayo rocking it..am sure he has more than one...this man is lord of the blingz o
|
@OP u good to just exchange for a bag of garri ..ijebu garri...for onyigbo market...i swear |
Ave done almost all +' so tey usher bounce me ....lol |
my p0rn collections |
Biggest Business man....well he is gettin older o....omo dis man don chop tire don collect pple |
Americans always on the lead....umm yankees |
Oya see dis one
|
come this sex education has made so many teen girls so curious about sex...and m,any don get pregnant in the course...lol... |
umm even if he is arested..it was not done by him....na.....see wahala ooo |
Bangbros logo dogfart logo are still d best |
Naija and jungle justice...na wa ooo....well the guy deserved his head to be burst..lazy azz MFker |
Well OP ask your self what do girls also really want in a relationship..omo yes but when u feel that you are dating a girl..and you later discovered that someone is banging her....how will you feel....you go one cut your share na |
Fg should pls n pls....come into this cos this road dey give us hell..imagine |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 409 pages)