Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 277 278 279 280 281 282 283 284 285 (of 409 pages)
Nonsense..in only these yanks will see that davido father s money nai dey push am not his low talent |
FUNNIEST MAN IN NAIJA INDEED |
Church business is now a big n lucrative business in naija |
Girls are way too blind thats the way i see them some times when i see an average teen gal..to an adolescent lady...n even matured ladies..i see a big black eye patch two eye patches like a versace sunshaded covering their eyes written Blind..cos dem get eyes n brain but only few see n think with them |
One of the greatest rapper of our time....the only dude that gave detriot the mecca of white rap.....Marshall bruce Mathers III Aka B rabbit Aka Slim shady Aka EMINEM #RapGod |
word from an a,shewo.....professional one |
black diamond.... but this guy fall IDJA hand oo d guy relly fu.uck up...before leaving don baba jay....why na... |
Who dey compare phenom with vector....Vector murder am any day and VEC...is by far more creative than him na.... |
See dis wizkid of a small boy wey fame don make am no no him left from rigvht go soon hear am....he no no say pple dey plan am..for industry...do u no wat it means to bite the fingaz that feeds you |
To me osuofia jare... |
see most of them are heriditary ..some of dem na too much chop chop.....ofe nsala...isi ewu....mr biggs snacks..KFC....n d rest...but i find dem sexy if dem get big ass join am |
None of my bizness.....me i no dey sick....i no dey work for hospitol..not even my family members |
So whats d need to go to a school sef.....omo me na hussle i dey hussle...to be a raduate for dis nation don taya person sef |
onyedikachiyuda:true bro but if so that's is every black african are sons of israel..u mean and not only ndi igbos ok...so this one wey e be say some igbos dey carry am for head..its funny. When the nation of isreal does not even recognize them |
Lovetinz:thanks bro...I like reletionship if a gals is chasing me..I swear she go hear am from me |
Infact am not a religious. Bigot.I no even send church n despite I was born into a christain family...we no even dey that religious for house self..I can't remember when last I atteneded church e don reach 8 yrs...sef..I go quickly grab d moulah ..sign agreement change to any religion gbam..I no send o..money makes the world go round |
ib22003:Bro pls call me n let's talk..its more confidential there or u can even text me..ok thanks |
soonest:yes truly onitsha people are of mixed igala igbo n benin ancestry ok that ave assimilated into a modern igbo ..to date...ok elklehamite:Well as for me I always claim kogi state....despite am an igalan which borders delta n edo......I think that's d best thing to do...my village is not even inside kogi but just on the river niger bank with edo....b ut we know we are from idah...so be it. As for anambra igalas I sincerely advise them that anyone who wants to assimilate to be igbo should do so...but anyone who wanna be welcomed back to kogi state is truly welcomed... |
ib22003:The whole state is 30k but if u want top states like lagos anambra kano delta rivers abuja its 5k each call my fone |
Bonanza !!! For Sale .Active GSM numbers for Sale.... Nationwide all states For Bulk Sms and Promotional Use.... SMS Marketing works like magic, it increases your sales and patronage, SMS is best fast and cheapest and most efficient method to let people know about your services in just minutes. We have over 80 Million GSM numbers of Nigerians sorted in to the 36 states including FCT Abuja and 90% active phones lines with periodical updates 95% of all text messages are read , 22%of text messages with value are forwarded to friends and family and 62% of text messages are remembered Ours is not generated GSM numbers. We have active GSM numbers of every state in Nigeria. Remember after you get these GSM numbers, they are yours forever. You can use them over and over again for your marketing purposes. PM me now for Price...Grab it now..Opportunity!!pin:293F579B. Sms or what's app call 08137337447
|
stewpid post so before na make dem dress to Impress who...Goats? |
Upcoming artist visit this and read ..now for your Promo on I won Popular network....now https://www.nairaland.com/1789875/upcoming-artist-promote-song-now |
the people who consider enya song as demonic are idiot brainwashed fools..only nigerians think that way.....yeye religious fools.... |
Haaaa @ OP u are in for it...you wife is now a wh.ore....hahah LMFAO...well may be i ave f.ked her sef...ol boy..i beg make High BP no come catch u...haha women once they go bad...they are bad forever |
you see the rich also cry....after their papa don steal billion thats is supposed to use for the development of the state.....now karman has come around him now.....well sleep well son...na him know wetin make am commit suicide..... na him own cup of tea be that....i dey here dey enjoy life dey drink my garri....n groundnut.. |
No Bra day....hey omo I will jet down to South Africa...na there the no bra day dey dey active pass...women fit open bare chest for SA pass naija |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 277 278 279 280 281 282 283 284 285 (of 409 pages)