Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 409 pages)
Good one Dbanj don go beg IDJA...style style..make dem work together...hahaha.....well there is no dbanj withour Jazzy...any day anytime....happy 10th year |
omo na arange jare FG dey find bar to take do politics...election is near..na today dem don know say sometimes some can are half filled |
how dis one take make the price of garri reduce for market |
shindarayo:u see ur life..iphone 6....naija and thier follow follow mentality.....saying 130k is not too much to spend....well...i bow for girls these days....can u dash some one 10k dem don mugun this guy oooo...i keep sayin it Nigerian girls are idiots and foolish ..if truly there is hell fire...they will be the first to enter there ....all women are not the same but what they have done through ou their life..will shock you.....imagine a smallgal....noteven appreciating what some one has for her......but putting .another nicca pics on dp....my guy i know how dat feels painful...now adays it seems social media is the best way to express ur feeling for someone......if i were u ...thisgal wont go free...i go find am enter rat hole ...change am for her....bastard bitch......shame to our naija gals who only like the material things of life..other than showing true love......... |
Barnabas that nicca was d illest nigga |
Omo well una never see anything go america and see wetin women dey do...na there you go fear...well @OP i wish i was the one dat saw it i will just use her fat azz to entertain my self...looking at how the ikebe dey gyrate..up and down round n round.. ![]() |
InyinyaAgbaOku:where is akawo again..abi alajo..as the yorubas will say it |
Always pimpin babes..n making cool okuba from it...and also...distributing mary jane...to them boiz....double cash...n keeping my hustle on...arranging ...parties bash...sometimes strip nite.....lol |
Misogynist2014:na who be this slowpoke is that the problem o the nation ..when you guys cant live without tribalism...shame to you.... Look if the nigerian govt like let them be fooling themselves....how could they do this...banning okada...so they want guys to enter street and start robbing people..now abi? |
i will sincerely take Goodluck Jonathan ,,,,,,cos the man dey score goal like fire |
All dogs go to heaven so they are |
InyinyaAgbaOku:diamond bank is the worst..gtbank better pass am by far ok |
women are just flowers after all the shakara na small bpy go still dey f.k dem lmfao ![]() |
have anyone seen Mavins video Adaobi...chai see as donjazzy delivered there ...Omo IDJA forever....jazzy still get the swagg the boss....mehn see good music adaobi..see video....the video was puurfect....omo na Marvins IDJA DON BABA JAY..any day any time |
the difference is that they are both minister of egunje |
imagine me marrying someone mum..shame..never |
Oya call the fire fighter....man picks up phone and call ring ring..fire fighter picks- who is this? man there is a fire outbreak at MM intl airport... fire fighter- we no get water.. |
and it made front page..na new thing..wey fans dey do na today |
Hahaha ........Microsoft Lumnia...na wa oo Nokia don die... |
Wat of my papa building for ajegunle |
if u ask me na who i go ask |
i m the pen borrower and the impatient dude on queue...... |
Nonsense...vandalism for where..for kaiji damm...hahah dem no get format for mouth to take wash us...this country there is no fact and has never been any factful reason why power has not been steady since 1960 |
ok i just added my site now. on webmaster tools....so wat other tools is used again to get better site indexing ..chek myne on my signature.... |
mass failure when most of them dont know what they really want in life....many na dem papa dey push dem go read law they dont really have the passion |
oya na make i cath one of dem wit love i swear na she go dey pay me |
see dat mumu wizkid..by his side...well range na 5milla now....he try sha |
so i can now hug n shake.....n kiss..hahaha OJe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 409 pages)
