Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 409 pages)
Fg should pls n pls....come into this cos this road dey give us hell..imagine |
Yes I believe what the OP mean...nigerian women are way to dependant on marriage...na so one man tell him olodo daughter wey go get belle for one idiot on campus..say had it been he know he for use the money train goat and poultry..dan educating her ..we wan laf die |
@OP u r not cerious..u think its easy to release album....or if u wan know as e be enter studio and go record a track...n see how e be....una dey here dey write letter to someone wey una no dey feed or help pay studio money..nonsense comparing wizkid psquare timaya album issh to MI who is a rapper...u tink say e easy to do a rap song...stewpid inconsiderate bargers on NL |
oya nigerian women ..make una go buy the hair extention and start wearing......LMFAO |
Jerryolumide: another idiot displaying his stupidity, it's a free world broWat do u mean me idiot..u r more of an ignoramus..that's is a brain washed. Go listen to nas and damian marley song Patience..and listen to the words |
Of how old ...do u mean? U justsaid daughter ...abi na 5 years old go fit know what's boyfriend? |
@poster u just a hater ok |
no mind women they r way too selective and many of them end up confused and laid at last...ave seen many beautiful babes..who have CHASED MANY RESPONSIBLE MEN OUT OF THEIR LIFE...now no suitor wan marry them..now they are all coinded ashewo...for hood....cos every one f..ks dem..even young guys..also.. |
cynthia is more rugged and gangsta..n preety ....omo see her boobs here https://www.nairaland.com/1903797/cynthia-morganss-flaunts-bosoms-pics while mocheeda can sing...butna lekpa |
this gona store ur life how much is it |
see the mumu ben....publicity stunt wor wor man |
i said it Nigeria is a curse |
We black have been exisiting before the white man..any body that tells you that adam and eve were the first people on earth ..is a joker and ignoramus....thats what most christains are......... |
i take the 20milla more......haaaa after all in the first place ..we wer not there when all these religions were started.... |
emmyskies: You call christianity a scam?shut up...it is a big sham..even the western world know it...ok and dont believe in it also..its you foolish lost brainwashed blackman dey carry am for head....howwill you grow.. |
is walnut..the same as Asala..the normal ones u seein streets ...with thickshell..omo i like am oo..e dey make me bang weller..e dey improve fertility ..see the reason its called nuts...lol |
Tell derenle say make she her d voice from the dead go to sleep ok...and stop bringin false idead for publicity |
@34 she never marry...wtf..na wa oo big wahala for her her mates don born 3 for house....umm u seee her own wahala...now ...come na who dey f*** linda sef |
wats all this friend zone about....abeg anybody wey no like me dont have to like me...i no send anybody |
omo me i dey lie for cv well welle dey help me |
Well ..thaats good cos when they r in the war field...and death is about to come god can't save them!! |
Lazy man no be him mate dey do porn...someone like lex steele or peter north wey dey cum twice sometimes when hittin d hoes.... |
Abuja stadium is a mess...but still better dan all stadia in naija...I beg oo bomb blast abuja aint safe .... |
Nigerians n GREED |
well see linda is hardworking its just that she is more favoured n she is a female she can use her sexiness to attract people..jare...her blog is also copy paste from TMZ n other international blog....its just that she been there and quick to conquer the bloggin market in naija...see that 24 milla range rover i beg ...na bit by bit dem dey pay am not buying at once.....dont be fooled |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 409 pages)