Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 409 pages)
......poster wetin con concern us if tonto dey age....who gives a Bleep... |
....Jedi jedi...mehn ...its the best oo monkey tail okpeyin...root back..dogonyaro....these are real roots and are good any time no body fit tell me any nonsense |
NA MARKET REMAIN MAKE CHARLY ENTER |
;.......omo there will be lots of road accident oooo |
Singing how I wish how I wish I was there!!! Pink floyd...song!!! I go loot all ma own ship am come naija !! Lalala...the world is a ghetto |
Haha 2nd class lower,,, make dem use am join nigerian police |
which Nigeria....is it the one in west Africa....or is there any other Nigeria in other part of the world..these folks with this statistic are fools |
;DLaff and fall off the chair...tony blairs wife....haha they are no longer in vougue..no body know dem again...dis naija stars will never attend to their own wahala.....ok what will dinner with blairs wife help naija music industry grow ruubbish ![]() |
![]() |
it must be mitt romney hand work.hahah dude is still very jealous ![]() |
OMO Ingvar Kamprad NA WA OGA ..U STINGY OO..at least get a ford.....SUV na baba |
i beg i beg i beg na every thin TB dey see..all na wash jare.....e don reach time to gbage dat man called TB...oooo carry am go haugue |
hahaha so dat means..if fine boy like me...enter there na wahala oo,,even d king go dey jeal |
haaa Omo...i will take the two of them..any time......anyday.. |
for naijawhere you even get money to buy comon yoghurt when you wake up in the morning...well i see me i go dey try smal small..sha... if eson eat all these food everyday ..na too much sperm for body ooo |
na only china peson dey see all these mysterious things...... |
i ave never slept in a public bus before...unless travelling an inter state journey... |
i will be the last person to enroll in nigerian military....lie lie serve naija....for where |
i dnt know what to say.....it aint safe no more...in this world wide world.....
|
are you guys saying who wh.ore it better...Mercy...of course ![]() |
PallyG: 1) You must learn how to plan your long term and short term goalsmugu poster all this thing i have mastered in ss2..secondary shcool |
hayoakins: Though I do not agree with this article wholly but the writer made some salient points.true true.front page |
Tuface get luck... |
hahah M.I....omo wetin don lost don lost ooooo..na cotonour straight....dem go skatter d motor into parts like cow wey dem dey slaughter....sell as beef..eleran style... |
Umm i dont think Mark will visit ......cos these dude is a veerry busy type and has no time for unnecessary things we have to offer....but if we project a good idea for these dude to see... and believe what he is comign here to do will make his company grow..he will visit |
they go to play baba ijebu ..... |
they r bunch of charlatans......who cares abi na tatoo makes dem a better wife to be... |
so na how fine all dese mods wan show us ho SA be after all d hatred against Nigerians..who cares..if a nairalander visits....na today |
Nigeria....na wa oo..and just yesterday minister for information said we will soon start using a new national ID with biometric..comon to upload a website ..na wahala......na dem sabi ..see d cheap website sef......hacker will destroy it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 409 pages)