Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 326 327 328 329 330 331 332 333 334 (of 409 pages)
see oo quinton fortun and jarus don dey work for DHL warehouse ooo...who is the cargo inspector (jarus) the boss (quinton) lol |
i dont beef dese dude..but these cant be serious making front page ..is he the first to pop moet n ace..i beg jare...make we hear word |
port for where ...n be only port..na sea port i will stick to my own network ....frever |
ehen!!!wetin come concern us....for her poket jare 5milla.....how dat one wan make today wey be my birthday sweet when bar no dey hand |
THIS ACTRESS SEF I DONT GIVE A f ABOUT DEM ...WHO IS CHIKA IKE SEF AGAIN |
women dey lie...infact them be lioness!!1 |
words coming from a woman who is not married...na wa oo when her mate don born 3 for husband house..dats what they all know..stubbornness.. |
(Why Is Lagos The Preferred City For Job Seekers?) oya siddon for your village dey find work ..this your question dey annoying |
rubbbish ..after una graduate make una come join boiz for ile..come dey look for job....na today... |
Kenyans chase this man outta your country o..he is just a business man...making money....ok...na pastor life dey better the people dey suffer |
but how come everybody falls under the anointing, How come the cameraman never falls under the anointing? to tell you all na wash...its not real....its just a way to make you fear..and hypnotize your mind...that why women fall most of he time because hey are easily deceived.... |
hahaha a terrorist in the making...now |
@poster ...i can only point Lagos.....Rivers state.. and Abuja.....only the rest of Nigeria is just old school....ok...development kor... |
CLAP hands for tayo...jare not dat yeye tonto |
1 Timothy 6:10-For the love of money is the root of all kinds of evil. But I said a BIG na lie.....its being broke the roots of all kind of evil... so get money brodas n sistas.....Money rules this world |
omo me i go rush am....gbosa even give am smack down.....an eye for an eye |
Billyonaire: A Nairalander who posted some dry jokes.a Nairalander who is just a wanna be billionaire but he is a Billygoat |
@poster linda ikeji never used .a dot com domain she is still on her and she don buy 8 milla ride...dey chop big time...i beg .. |
try check my site on signature..and patronise....me....place an a.d .vert on ma site |
Nonsense na bcs na tonto dike ..cover one eye and e make front page.....stewwpid actress wanna be singer tonto...who cant even sing.. and she is not even beautiful to me sef....over glorified girl..not even a woman... and in Nigeria its so riduculous people who dont even know what illuminati is talk about it...here ...it has noting to do here ok fools...all wanna bes...idiots |
(1) Hausa Man man who removes his shoes to enter a taxi (2) Igbo man who goes to the the bank with a spanner to open a bank account (3) A Yoruba man who went to bed with a ruler just to know how long he has slept (4) A Tiv who watches news on tv and waves at a news reader (5) An Efik nurse who wakes up a sleeping patient simply because she forgot to give him sleeping pills (6) An Igala man who lowers his tv volume because he wants to read a text message (7) An Edo man who sprays himself with Mortein to keep mosquitoes away ( An Ikwere man who polishes his shoes to take a passport size photo....(9) An Isoko man who climbed a mango tree to check if the mango was ripe enough, then came down and started stoning |
you see how an organised institution deal with criminals....not like here where people go free....Good job Boston PD..FBI...ATP....USA.... |
she looks like a scare crow |
na so he go do.....he go enter 45 years.....by dat time he eye go clear |
na wash jare for a calabar gal..wey dem dey nak like dog....omo...before tuface register guyz don sign signature already ..... ![]() |
And some one will ell me Nigeria is a good country....what a hell hole called Nigeria |
This is a picture of a Kenyan Singer performing on stage, and later at a point in time, she bent down close to the fans and hurriedly the fans started deeping their hands into her sewer, and to my greatest shock she didn’t even bother to escape and later said she had a fun performance, can you imagine? Which of our Naija Female Artistes do you think can go this far? http://2rootsentng..com/2013/04/gist-madness-kenyan-female-singer.html
|
na so dem dey start.....if i say Ah u say sher ..that guy say wo....omo na u sabi |
umm tiv boy.....well its ok sha at 14 ....well he should develop this site weller..oo e no easy to maintain website oo....just check myne @ signature |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 326 327 328 329 330 331 332 333 334 (of 409 pages)
THIS ACTRESS SEF I DONT GIVE A f ABOUT DEM ...WHO IS CHIKA IKE SEF AGAIN
Kenyans chase this man outta your country o..he is just a business man...making money....ok...na pastor life dey better the people dey suffer
na wash jare for a calabar gal..wey dem dey nak like dog....omo...before tuface register guyz don sign signature already .....